trolling at 10-01-2012 01:33 PM (13 years ago) (m) wich one con be cherry again? u plan to talk me down dis afternoon? haii, abeg abeg no try am o. no just temper me o
if i temper you, i'll have a soothing remedy for it Posted: at 10-01-2012 01:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 01:34 PM (13 years ago) (f) Posted: at 10-01-2012 01:34 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
trolling at 10-01-2012 01:34 PM (13 years ago) (m) i fit help u too,its just dat if i pop am,i must marry am Posted: at 10-01-2012 01:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 01:35 PM (13 years ago) (f) if d water com dry nkor?  hmmm, gift, u too talk, u no sey i dey eat Akpu, ooooooo, bone don chuk my trot, see, u see am, blood don dey comout now :'( :'( :'( ok, Madam Sophy get borehole 4 house, na our tenant, e fit allow us feact enough Posted: at 10-01-2012 01:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 01:36 PM (13 years ago) (f) una too dey ask WACE question sef, abeg liv me jor, i no school
Posted: at 10-01-2012 01:36 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 01:38 PM (13 years ago) (f) den i go pressure wash both of una wth my own water
Posted: at 10-01-2012 01:38 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 01:38 PM (13 years ago) (f) m not doubting u o... ::)wet pant?  na paly play, but e fit still happen Posted: at 10-01-2012 01:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 01:40 PM (13 years ago) (f) Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 01:41 PM (13 years ago) (f) hmmm, gift, u too talk, u no sey i dey eat Akpu, ooooooo, bone don chuk my trot, see, u see am, blood don dey comout now :'( :'( :'( ok, Madam Sophy get borehole 4 house, na our tenant, e fit allow us feact enough
shey u go book am now? Posted: at 10-01-2012 01:41 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
trolling at 10-01-2012 01:42 PM (13 years ago) (m) yeah right, abi u no go born pikin? Posted: at 10-01-2012 01:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 01:45 PM (13 years ago) (f) yeah right, abi u no go born pikin?
na b u go break am ni?d pikin go com from anoda sperm.. Posted: at 10-01-2012 01:45 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 01:45 PM (13 years ago) (f) i fit help u too,its just dat if i pop am,i must marry am
dis one mean sey u dey use style dey look 4 virgin, no worry i get second hand virgin friend i go dash u. pure virgin dey hard to see 4 market cos of ritulist, anyway sha if u need, i get all type of virginities Posted: at 10-01-2012 01:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
trolling at 10-01-2012 01:47 PM (13 years ago) (m) dont u want an handsome boy Posted: at 10-01-2012 01:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
trolling at 10-01-2012 01:48 PM (13 years ago) (m) dis one mean sey u dey use style dey look 4 virgin, no worry i get second hand virgin friend i go dash u. pure virgin dey hard to see 4 market cos of ritulist, anyway sha if u need, i get all type of virginities
i no want left-over Posted: at 10-01-2012 01:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 01:49 PM (13 years ago) (f) sperm sperm sperooon, i no no as BABA God take miss dat tin? i wish e get tablet, i 4 buy 4 u babe Posted: at 10-01-2012 01:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 01:51 PM (13 years ago) (f) no worry u still be virginality Posted: at 10-01-2012 01:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 01:52 PM (13 years ago) (f) if i temper you, i'll have a soothing remedy for it
no be all craze get medincin o Posted: at 10-01-2012 01:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
trolling at 10-01-2012 01:53 PM (13 years ago) (m) in short since g..... dey intact i might consider shipping her here for yankee for marriage Posted: at 10-01-2012 01:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 01:54 PM (13 years ago) (f) shey u go book am now?  meaning? make i book with u? or pay u d moni? Posted: at 10-01-2012 01:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 01:58 PM (13 years ago) (f) i no want left-over
meaning sey na u go marry all ru left_overs, if not how go lick am? eh? u lick their left_over then somebody else lick ur right_overs Posted: at 10-01-2012 01:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |