ARE YOU A VIRGIN ? (Page 20)

Date: 15-07-2008 4:45 pm (16 years ago) | Author: Richard Chukwu
1 ... 17 18 19 [20] 21 22 23 ... 26
- giftmurphy at 10-01-2012 02:25 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 10-01-2012 02:06 PM
dem tell u sey i no fight put?
even till now, na di fight i still dey  Angry Angry Angry
Shocked Shocked,i nono ooooo
Posted: at 10-01-2012 02:25 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 10-01-2012 02:26 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 10-01-2012 02:08 PM
hehehehe see virgin!!!
 Grin Grin Grin Grin Grin
virgin claimer...
Posted: at 10-01-2012 02:26 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sarah555 at 10-01-2012 02:28 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 10-01-2012 02:21 PM
me worse ke, see my virgin face as i upload my pix
aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa trolling don chargeeeeeeeeeeeeeeeee  Grin Grin Grin Grin Grin
now i see why u dey look 4 better goods 4 market, u be trader, abeg how much 4 kpakere?
but u fine sha, i dey come make i look my list check u go fit u if gift baby no gree. Tongue Tongue Tongue
Posted: at 10-01-2012 02:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 10-01-2012 02:33 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: giftmurphy on 10-01-2012 02:26 PM
virgin claimer...
kai, no make my virgin clean face broda vex oo, e easy to upload picture out of anger.
@trolling, no go vex upload anoder one cos some ppl don dey trip o, i no wan faint  Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 10-01-2012 02:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- trolling at 10-01-2012 02:34 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on 10-01-2012 02:28 PM
aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa trolling don chargeeeeeeeeeeeeeeeee  Grin Grin Grin Grin Grin
now i see why u dey look 4 better goods 4 market, u be trader, abeg how much 4 kpakere?
but u fine sha, i dey come make i look my list check u go fit u if gift baby no gree. Tongue Tongue Tongue
i say make i give gifty fineboy hin say no, dat pix was taken at my previous job
Posted: at 10-01-2012 02:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 10-01-2012 02:34 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 10-01-2012 02:12 PM
dat mean guys 4 just dey waka about without pant dey sample watin dem get to attract "costomers"  Tongue Tongue Tongue Tongue
who 4 buy?
notting like preson help sha. i digg God style too much, BABA GOD, YOU TOO MUCH
hehehehe!nobody for gree buy...
Posted: at 10-01-2012 02:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- trolling at 10-01-2012 02:35 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on 10-01-2012 02:33 PM
kai, no make my virgin clean face broda vex oo, e easy to upload picture out of anger.
@trolling, no go vex upload anoder one cos some ppl don dey trip o, i no wan faint  Tongue Tongue Tongue Tongue
make i no go vex upload another one wey go make gifty wet for hin pants
Posted: at 10-01-2012 02:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 10-01-2012 02:35 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 10-01-2012 02:17 PM
nooo, we need more virginalities and virgins.
Up Virgins!!!
power  Kiss Kiss Kiss
more grease to our elbow... Grin
Posted: at 10-01-2012 02:35 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sarah555 at 10-01-2012 02:36 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: giftmurphy on 10-01-2012 02:25 PM
Shocked Shocked,i nono ooooo
taaaaaaa, no deny, u no  Shocked
Posted: at 10-01-2012 02:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 10-01-2012 02:37 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 10-01-2012 02:19 PM
chaiii, @trolling, begin dey cry. heheheeeeeee  Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
e dey form rising lion...e no go wan cry.
Posted: at 10-01-2012 02:37 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 10-01-2012 02:38 PM (13 years ago)
(f)
 
Quote from: trolling on 10-01-2012 02:21 PM
me worse ke, see my virgin face as i upload my pix
wow! i made trolling show me his pics...i no go eat for 3 days oooo...... Tongue
Posted: at 10-01-2012 02:38 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- trolling at 10-01-2012 02:38 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 10-01-2012 02:37 PM
e dey form rising lion...e no go wan cry.
hehehe lion no dey cry
Posted: at 10-01-2012 02:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 10-01-2012 02:41 PM (13 years ago)
(f)
is dis lust or love?i dey fall oooooo Tongue Tongue Tongue Grin
Posted: at 10-01-2012 02:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- trolling at 10-01-2012 02:43 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 10-01-2012 02:38 PM
wow! i made trolling show me his pics...i no go eat for 3 days oooo...... Tongue
dont do dat to yrself my darling, i dont want yu to look emaciated
Posted: at 10-01-2012 02:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 10-01-2012 02:44 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 10-01-2012 02:34 PM
i say make i give gifty fineboy hin say no, dat pix was taken at my previous job
u fine sha, wait o, 4 more information, hope sey u get plenty moni cos one of my babe don dey trip 4 here?
any sha, she sey no problem, even 4 free she go gree. but i no mind recharge card sha
Posted: at 10-01-2012 02:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- trolling at 10-01-2012 02:44 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 10-01-2012 02:41 PM
is dis lust or love?i dey fall oooooo Tongue Tongue Tongue Grin
hehehehe
Posted: at 10-01-2012 02:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 10-01-2012 02:46 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: giftmurphy on 10-01-2012 02:34 PM
hehehehe!nobody for gree buy...
heheheee, u don see guys with tight or leggins, U GO RUN
Posted: at 10-01-2012 02:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- trolling at 10-01-2012 02:46 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on 10-01-2012 02:44 PM
u fine sha, wait o, 4 more information, hope sey u get plenty moni cos one of my babe don dey trip 4 here?
any sha, she sey no problem, even 4 free she go gree. but i no mind recharge card sha
hehehe if she find her way come yankee den we can take it frm there shey she be virgin sha  Wink
Posted: at 10-01-2012 02:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 10-01-2012 02:47 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 10-01-2012 02:35 PM
make i no go vex upload another one wey go make gifty wet for hin pants
hehehe, abeg o, pity us  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 10-01-2012 02:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 10-01-2012 02:48 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: giftmurphy on 10-01-2012 02:35 PM
more grease to our elbow... Grin
u bam  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 10-01-2012 02:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 17 18 19 [20] 21 22 23 ... 26

Featured Discussions