giftmurphy at 10-01-2012 01:59 PM (13 years ago) (f) Reply |
sarah555 at 10-01-2012 02:01 PM (13 years ago) (f) Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 02:01 PM (13 years ago) (f) i no want left-over
as if u no br left over...me no want left over 2 Posted: at 10-01-2012 02:01 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
trolling at 10-01-2012 02:01 PM (13 years ago) (m) meaning sey na u go marry all ru left_overs, if not how go lick am? eh? u lick their left_over then somebody else lick ur right_overs
sarah y did u have to give it up so easily Posted: at 10-01-2012 02:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
trolling at 10-01-2012 02:02 PM (13 years ago) (m) i be virgin, u no dey hear word Posted: at 10-01-2012 02:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 02:06 PM (13 years ago) (f) sarah y did u have to give it up so easily
dem tell u sey i no fight put? even till now, na di fight i still dey Posted: at 10-01-2012 02:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 02:07 PM (13 years ago) (f) i no talk say i want ooooooo but e for make sense without inserting sha... Posted: at 10-01-2012 02:07 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 02:08 PM (13 years ago) (f) Reply |
sarah555 at 10-01-2012 02:08 PM (13 years ago) (f) i be virgin, u no dey hear word
hehehehe see virgin!!! Posted: at 10-01-2012 02:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 02:09 PM (13 years ago) (f) Reply |
trolling at 10-01-2012 02:10 PM (13 years ago) (m) me and yu don do? Posted: at 10-01-2012 02:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 02:12 PM (13 years ago) (f) i no talk say i want ooooooo but e for make sense without inserting sha...
dat mean guys 4 just dey waka about without pant dey sample watin dem get to attract "costomers"  who 4 buy? notting like preson help sha. i digg God style too much, BABA GOD, YOU TOO MUCH Posted: at 10-01-2012 02:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 02:14 PM (13 years ago) (f) meaning? make i book with u? or pay u d moni?
get d contract with madam sofi...i wanna put some unfinished touches to my project at hand,,,inother words i busy... Posted: at 10-01-2012 02:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 02:16 PM (13 years ago) (f) u don see aw e be bfor?e worse pass dem o.. Posted: at 10-01-2012 02:16 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 02:17 PM (13 years ago) (f) i be virgin, u no dey hear word
come make i test u  ...shey i go insert broomstick inside. Posted: at 10-01-2012 02:17 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 02:17 PM (13 years ago) (f) me and yu don do?
nooo, we need more virginalities and virgins. Up Virgins!!! power Posted: at 10-01-2012 02:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 02:19 PM (13 years ago) (f) Reply |
sarah555 at 10-01-2012 02:21 PM (13 years ago) (f) get d contract with madam sofi...i wanna put some unfinished touches to my project at hand,,,inother words i busy...
no probb, i go go met my manager Kbaby if she come back. Posted: at 10-01-2012 02:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
trolling at 10-01-2012 02:21 PM (13 years ago) (m) me worse ke, see my virgin face as i upload my pix Posted: at 10-01-2012 02:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 02:24 PM (13 years ago) (f) haba, u wan kill people and people father? Posted: at 10-01-2012 02:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |