xter my man,how far na! wetin make this guys dey phyuk up for here,Dem no hear say I dey around Posted: at 26-11-2009 07:32 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Mr-World at 26-11-2009 07:35 PM (15 years ago) (m) Just2sexy and World stop fighting yourselves; Men discuss matters and not to quarrel .John Cena(the champ) is here lets make amend
JOHN CENA ABEG BEAT JUST2SEXY 4 ME CUZ I NEVA CHOP
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 26-11-2009 07:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Neossha, wetin come be ur own na! Posted: at 26-11-2009 07:37 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Just2sexy and World stop fighting yourselves; Men discuss matters and not to quarrel .John Cena(the champ) is here lets make amend
JOHN CENA ABEG BEAT JUST2SEXY 4 ME CUZ I NEVA CHOP World;No be so na? Una be my pal;I dey vex 4 un a 2,why must you guys fight.I thought we were here 4 fun. Abeg I no fit shout make una make peace reign or else I go just off my computer now now now!!!! Posted: at 26-11-2009 07:41 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Mr-World at 26-11-2009 07:44 PM (15 years ago) (m) Neossha, wetin come be ur own na!
SWINE FLU Just2sexy and World stop fighting yourselves; Men discuss matters and not to quarrel .John Cena(the champ) is here lets make amend
JOHN CENA ABEG BEAT JUST2SEXY 4 ME CUZ I NEVA CHOP World;No be so na? Una be my pal;I dey vex 4 un a 2,why must you guys fight.I thought we were here 4 fun. Abeg I no fit shout make una make peace reign or else I go just off my computer now now now!!!! ABEG NO OFF UR COMPUTER, IF U GO OUTSIDE NOW, PEACE THEY FALL LIKE WATER, SO NO WORRIES MAN
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 26-11-2009 07:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 26-11-2009 07:46 PM (15 years ago) (m) xter my man,how far na! wetin make this guys dey phyuk up for here,Dem no hear say I dey around
big bros,i dey ok jare.....leave those guys na comedy dey worry dem
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 26-11-2009 07:46 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr-World at 26-11-2009 08:01 PM (15 years ago) (m) XTER ABI?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 26-11-2009 08:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Neossha, wetin come be ur own na!
SWINE FLU Are u take know,I dey suspect am Just2sexy and World stop fighting yourselves; Men discuss matters and not to quarrel .John Cena(the champ) is here lets make amend
JOHN CENA ABEG BEAT JUST2SEXY 4 ME CUZ I NEVA CHOP World;No be so na? Una be my pal;I dey vex 4 un a 2,why must you guys fight.I thought we were here 4 fun. Abeg I no fit shout make una make peace reign or else I go just off my computer now now now!!!! ABEG NO OFF UR COMPUTER, IF U GO OUTSIDE NOW, PEACE THEY FALL LIKE WATER, SO NO WORRIES MAN That's my man,I won't till my time is up (my time will be up by 9:00) Posted: at 26-11-2009 08:22 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xter my man,how far na! wetin make this guys dey phyuk up for here,Dem no hear say I dey around
big bros,i dey ok jare.....leave those guys na comedy dey worry dem I thought as much; my man Posted: at 26-11-2009 08:24 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
thank you guys 4 the co-operation,i must confess i'm impressed Posted: at 26-11-2009 08:26 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 26-11-2009 08:40 PM (15 years ago) (m) Nah cafe u dey?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 26-11-2009 08:40 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Just2sexy. Na my room I dey O;na daily surfer i dey use, no be day and night O! Because I say till 9:00. Its a visa novatel wireless that i'm using Posted: at 26-11-2009 08:47 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 26-11-2009 08:49 PM (15 years ago) (m) Oh 9am to 9pm?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 26-11-2009 08:49 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
lol 8:00am__ 9:00pm Posted: at 26-11-2009 08:51 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 26-11-2009 08:56 PM (15 years ago) (m) That means u ve 4 mins more
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 26-11-2009 08:56 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
GOOD NIGHT before network stops me Posted: at 26-11-2009 08:58 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 26-11-2009 09:02 PM (15 years ago) (m) Goodnight bcos network don stop u
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 26-11-2009 09:02 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
GOOD NITE lol Posted: at 26-11-2009 09:05 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Mr-World at 26-11-2009 09:14 PM (15 years ago) (m) NA LIE..NA CAFE U DEY
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 26-11-2009 09:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
2 bad Posted: at 27-11-2009 03:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |