Posted: at | |
| |||||
Quote from: humblej on 1-12-2009 03:59 AM Quote from: RosemaryI on 30-11-2009 05:12 PM free sex abi free HIV. Who cares abt HIV, years are gone now ppl with the virus live longer than the negative ones ![]() ![]() so u sef go enter kaduna go do. ![]()
| |||||
Quote from: RosemaryI on 1-12-2009 12:45 PM Quote from: humblej on 1-12-2009 03:59 AM Quote from: RosemaryI on 30-11-2009 05:12 PM free sex abi free HIV. Who cares abt HIV, years are gone now ppl with the virus live longer than the negative ones ![]() ![]() so u sef go enter kaduna go do. ![]() Loving, humble and humorous to sane & reasonable people
| |||||
talk true o! na just to go see where e dey happen? Reply
| |||||
make una no fear, cos na ember month we dey. dem wan give there loyal customers bonanza for the patronage throughout this year. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
I DEY RUN GO KUDUNA SHARP SHARP OOOOO...IF U WAN GO COME FOLLOW ME...FREE RIDE Reply
| |||||
hmmmmmmm ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
I BEG WHERE THE ADDRESS THEY MAKE I GO TAKE MY OWN SHARE COS AWOOOF NO DEY KILL OOO. Reply
| |||||
Quote from: franciskingjnr4 on 1-12-2009 10:48 PM I BEG WHERE THE ADDRESS THEY MAKE I GO TAKE MY OWN SHARE COS AWOOOF NO DEY KILL OOO. But hin dey turn belle.........
| |||||
for ur face? ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
that means many kaduna men no go see 2010? Reply
| |||||
Why una dey wish kaduna men dis kind ill luck for 2010, abi u be God wey created dem? ReplyLoving, humble and humorous to sane & reasonable people
| |||||
Quote from: alex2g6 on 1-12-2009 11:22 PM that means many kaduna men no go see 2010? Why una dey wish kaduna men dis kind ill luck for 2010, abi u be God wey created dem? Loving, humble and humorous to sane & reasonable people
| |||||
lol Reply<a href="http://tinypic.com" target="_blank"><img src="http://i41.tinypic.com/2ezmli0.jpg" border="0" alt="Image and video hosting by TinyPic">[/url]STILL A CERTIFIED V-SQUADER!! Take it or leave it! ![]() ![]()
| |||||
make i go place where HIV is airborne abi Reply
| |||||
abeg make una comot 4 for road make i pass go cut my own share of d national cake. Reply
| |||||
![]() <a href="http://tinypic.com" target="_blank"><img src="http://i41.tinypic.com/2ezmli0.jpg" border="0" alt="Image and video hosting by TinyPic">[/url]STILL A CERTIFIED V-SQUADER!! Take it or leave it! ![]() ![]()
| |||||
Quote from: xter on 28-11-2009 01:07 AM make i run go kaduna for free sex oooh.....this is one of the advantages of being a Nigerian them dey shear am for Bonanza ![]()
| |||||
@poster...wetin u mean?....u want us make we go kaduna abi na wetin u want us to do? Reply
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo