chizzyG at 5-04-2016 06:40 PM (9 years ago) (m) Yeye girl..god don already punish you because no guy go dey give u that kind money for hair alone no matter how ur kpomo sweet am reach,even if na president pikin Posted: at 5-04-2016 06:40 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chizzyG at 5-04-2016 06:40 PM (9 years ago) (m) Yeye girl..god don already punish you because no guy go dey give u that kind money for hair alone no matter how ur kpomo sweet am reach,even if na president pikin Posted: at 5-04-2016 06:40 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mikexp at 5-04-2016 06:52 PM (9 years ago) (m) ungrateful maga Posted: at 5-04-2016 06:52 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mikexp at 5-04-2016 06:52 PM (9 years ago) (m) ungrateful maga Posted: at 5-04-2016 06:52 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
she is not okay. Posted: at 5-04-2016 07:25 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Her honey pot is made of gold. Poor girl. This kind girl, her parents will be poor sef. Mumu
no be lie Posted: at 5-04-2016 07:26 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
kabukabu at 5-04-2016 07:41 PM (9 years ago) (m) Are you sure she a human being? My humble question Posted: at 5-04-2016 07:41 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kacylee at 5-04-2016 08:43 PM (9 years ago) (f) see her hair sef, she sef never see that kind of ATM boyfriend, her mouth dey leak,
I have been reporting for several years now and I am very interested in visual news reportage with strong inclusion of photos and video multimedia. Posted: at 5-04-2016 08:43 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
BusyHorse at 5-04-2016 08:44 PM (9 years ago) (m) Someone might even give u 400k monthly for ur hair, but u will end up being used for money ritual. Agbaya. Posted: at 5-04-2016 08:44 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mjyabah2 at 5-04-2016 09:03 PM (9 years ago) (m) Does she have a father or brother? If she does, how much did her father giver all his girlfriends per month, and how much does her brother giver his girlfriend monthly? If she can answer these questions honestly, I will arrange for somebody to make an offer on her stupidity - $1.00 per month. The thing is that she was not raised to be a good girl; therefore, she is aiming to hookup with sugar-daddy politiffians. Posted: at 5-04-2016 09:03 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mak4lady at 5-04-2016 09:20 PM (9 years ago) (f) I pity uuuu Posted: at 5-04-2016 09:20 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
willyking at 6-04-2016 12:39 AM (9 years ago) (m) Small small pikin them too stubborn, soon na she go tire. Posted: at 6-04-2016 12:39 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nottingham at 6-04-2016 12:46 AM (9 years ago) (m) What rag is she wearing? Attention seeker. You worth it my dear but all u are wearing is less than N500 from undies to shoes. At uwamgbede night mkt those rags are 150, 100 hair retouch, 100 undies ball 50. Posted: at 6-04-2016 12:46 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Well some people talk say na joke BT na yeye dey worry am... Me no sure say she get half of wetin she just call for im account.. na for internet she dey look for mugu... well..,, u go fit get am shaa..., BT u go look for dat 100k spend for ur yansh n br3st first. Moron,,,, devil don already start to dey use ur life take dance awilo Posted: at 6-04-2016 12:55 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na one of those things Posted: at 6-04-2016 06:13 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Haso112 at 6-04-2016 08:10 AM (9 years ago) (m) Very funny GIRL... But the comments for here ehnnnnn.. Dem FUNNY pass... I don laugh DIE... SOYOYO GIRL, because she YELLOW, she thinks she deserves 100k per month... Posted: at 6-04-2016 08:10 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
evanwoko at 6-04-2016 08:38 AM (9 years ago) (m) Na lie. Guys wee no get job de wakam. Who gave monkey banana. Posted: at 6-04-2016 08:38 AM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
This one stomach done full she con day yarn opata from mouth. U go grow old and ur Bosom go they sweep ground, continue waiting for 100k per week to do hair as if ur Pujaja get fridge and air conditioner. Oloshi Posted: at 6-04-2016 12:53 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
slimmygal at 6-04-2016 06:39 PM (9 years ago) (f) Na craze dey chop for her head, mumu gal. Posted: at 6-04-2016 06:39 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sparky12 at 6-04-2016 11:03 PM (9 years ago) (m) dry post... lyf goes on Posted: at 6-04-2016 11:03 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |