Vectorcy at 18-06-2016 11:41 AM (8 years ago) (m) LIFE IS RILLI HARD FOR SOME PEOPLE Posted: at 18-06-2016 11:41 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
scottchris at 18-06-2016 11:44 AM (8 years ago) (m) The man was foolish abeg.... Its not that their prison yard over there is not conducive... If its Nigeria, den i wont blame him... Our prisonbis worse than hell
GOD BLESS NIGERIA!!! Posted: at 18-06-2016 11:44 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
schmit at 18-06-2016 11:45 AM (8 years ago) (f) Gud say u kill urself, u know how many people u don destroy their lives? Posted: at 18-06-2016 11:45 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Only d heading don speak am finish.. E no fit be naija even if person dey dream. Posted: at 18-06-2016 11:47 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
D man go dey remember him ijebu garri,,, d change wey dey im account.., d kain d people e go poke wen e comot....., ...... Naija man no fit die even if dem tell say na 100yrs..,, na there e go turn pst n a true believer of God.., say somehow somehw hope dey Posted: at 18-06-2016 11:51 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
michaelc80 at 18-06-2016 12:13 PM (8 years ago) (m) Him don reason say him no get life again Na Posted: at 18-06-2016 12:13 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
djnero at 18-06-2016 01:04 PM (8 years ago) (m) ordinary 4yrs u get luck,by the way wetting concern me with oyibo problem self. Posted: at 18-06-2016 01:04 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
slimmygal at 18-06-2016 01:10 PM (8 years ago) (f) i no blame d man, he just take am do iku ya ju esin lo ni. better to be dead than be shamed. Posted: at 18-06-2016 01:10 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
slimmygal at 18-06-2016 01:12 PM (8 years ago) (f) i no blame d man, he just take am do "iku ya ju esin lo ni" "better to be dead than be shamed" no naija man go do dis kain thing. Posted: at 18-06-2016 01:12 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
CHRISETTE at 18-06-2016 01:45 PM (8 years ago) (f) The man no get mind but him sabi grow weed about Posted: at 18-06-2016 01:45 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
delight222 at 18-06-2016 01:48 PM (8 years ago) (f) he can't picture himself being locked up Posted: at 18-06-2016 01:48 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
quest3 at 18-06-2016 02:23 PM (8 years ago) (m) I just dey look this man and as I dey see am so......him no get sense I just dey look am..
I just dey look una Posted: at 18-06-2016 02:23 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
zoe61 at 18-06-2016 02:50 PM (8 years ago) (f) Reply |
The man did'nt think twice. If he had, he would have think of his children.
And ur supposed to be a doctor with that kin English Wey u write...? Hmmm reminds me of a certain Dr Kison.. Posted: at 18-06-2016 04:22 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Oways at 19-06-2016 12:57 PM (8 years ago) (m) The man na fool Posted: at 19-06-2016 12:57 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oblangee at 19-06-2016 02:46 PM (8 years ago) (m) Married to a Taiwanese for 15yrs and had lived there with her and had two kids and still the sentence was interpreted to him.......tell me something!! Posted: at 19-06-2016 02:46 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
Hmmm reminds me of a certain Dr Kison.Hahahahahahahahahahahaaaa,,,,,, Posted: at 20-06-2016 12:23 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Vectorcy at 25-06-2016 08:19 AM (8 years ago) (m) depression is often d cause of dis Posted: at 25-06-2016 08:19 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
scottchris at 25-06-2016 08:31 AM (8 years ago) (m) D man go dey remember him ijebu garri,,, d change wey dey im account.., d kain d people e go poke wen e comot....., ...... Naija man no fit die even if dem tell say na 100yrs..,, na there e go turn pst n a true believer of God.., say somehow somehw hope dey
I swear... Lolsssss
GOD BLESS NIGERIA!!! Posted: at 25-06-2016 08:31 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |