Chhaaaiiiiiiii Oga Franel no be only u oo,, I watch am live..,, d way pogba take do him leg like motto wey no get brake I confuse,,,..for my mind I bin dey talk say dis moron no go pass ball ni...? I no no say d guy get special agenda wey go give goal we no no abt,,...
Lolz, its truly not a small sometinz; from a nobody to a somebody, from a bench warmer at Old Trafford to a world superstar after he left Man U. Hes currently one of the pro FIFA world eleven with so great a talent. The guy is good!
Common sense is indeed not common. 
Posted: at 10-07-2016 08:21 PM (8 years ago) | Hero |
|