itmomoh at 15-06-2010 12:04 PM (14 years ago) (m) Not funny, a waste of time reading this post
e b lik say u chop witch, abi i ask 4 ur opinion? Posted: at 15-06-2010 12:04 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Itmomoh na now i understand ur joke. Posted: at 15-06-2010 12:42 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
u dey mad 4 head Posted: at 15-06-2010 12:47 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
bello93 at 15-06-2010 04:18 PM (14 years ago) (m) wetin i tell u, i say make u no open, eh, y una no dey hear word, una dey craze for yansh abi somtiN chuk una 4 head, wetin dey do una sef. well una get luck say i no dey vex 2day if nt, i 4 chuk hand 4 una eye, yeye pinkin. Nonsence. LOL
u don take alomo join weed abi,before u carry fowl head. Posted: at 15-06-2010 04:18 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
cutekay at 16-06-2010 11:37 AM (14 years ago) (f) lol...good one.. Posted: at 16-06-2010 11:37 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ironlady at 16-06-2010 12:26 PM (14 years ago) (f) AND DIS IS STYLLL AS LAME AS -----BESIDEEESSS CANT SEE NO DANGER!BUH UR PIX SCARE ME(NO OFFENSE)
ooohh sorry, den close ur eyes  :'( :'( Posted: at 16-06-2010 12:26 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
itmomoh at 21-06-2010 02:38 PM (14 years ago) (m) Itmomoh na now i understand ur joke.
thnk u ooo, more kpomo to ur egusi Posted: at 21-06-2010 02:38 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
itmomoh at 21-06-2010 02:40 PM (14 years ago) (m) u dey mad 4 head
no but u get cancer of the eye n brain, pls go c ur carpenter lol Posted: at 21-06-2010 02:40 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
itmomoh at 21-06-2010 02:44 PM (14 years ago) (m) wetin i tell u, i say make u no open, eh, y una no dey hear word, una dey craze for yansh abi somtiN chuk una 4 head, wetin dey do una sef. well una get luck say i no dey vex 2day if nt, i 4 chuk hand 4 una eye, yeye pinkin. Nonsence. LOL
u don take alomo join weed abi,before u carry fowl head. ahhh hw u take kn sef, abi u b witch? ooo i don 4get we bn dey take d tin 2geda Posted: at 21-06-2010 02:44 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
itmomoh at 21-06-2010 02:47 PM (14 years ago) (m) lol...good one..
thks jo Posted: at 21-06-2010 02:47 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
cutekay at 22-06-2010 01:12 AM (14 years ago) (f) ur welcum... Posted: at 22-06-2010 01:12 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
brizio at 22-06-2010 02:00 AM (14 years ago) (m) why u dey welcome u wey just show no b even u get the joke Posted: at 22-06-2010 02:00 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sanya01 at 22-06-2010 02:33 AM (14 years ago) (m) c ur head!!! na wetin u lyk bdis Posted: at 22-06-2010 02:33 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sunme at 22-06-2010 06:53 AM (14 years ago) (m) ehm hahaha i'm lafin my happiness out Posted: at 22-06-2010 06:53 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
itmomoh at 22-06-2010 11:15 AM (14 years ago) (m) why u dey welcome u wey just show no b even u get the joke
wetin com concern u, abi u wan... ? Posted: at 22-06-2010 11:15 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
itmomoh at 22-06-2010 11:18 AM (14 years ago) (m) c ur head!!! na wetin u lyk bdis
my head... wetin do d head? d head fine na but unlike ur own well black lik chacoal so... Posted: at 22-06-2010 11:18 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Reahme at 23-06-2010 02:30 PM (14 years ago) (m) It makes no meaning to me man Posted: at 23-06-2010 02:30 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
sanya01 at 23-06-2010 02:33 PM (14 years ago) (m) c ur head!!! na wetin u lyk bdis
my head... wetin do d head? d head fine na but unlike ur own well black lik chacoal so... e b lyk sey slip dey catch u Posted: at 23-06-2010 02:33 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
itmomoh at 24-06-2010 08:46 AM (14 years ago) (m) It makes no meaning to me man
hw e go mean anytin to u wen be say u b newbie, u still b small pinkin, d joke na 4 big pinkin Posted: at 24-06-2010 08:46 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
itmomoh at 24-06-2010 08:47 AM (14 years ago) (m) c ur head!!! na wetin u lyk bdis
my head... wetin do d head? d head fine na but unlike ur own well black lik chacoal so... e b lyk sey slip dey catch u  hw u take kn sef? but i don wake up sha, so make u go sleep Posted: at 24-06-2010 08:47 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |