English Prohibited,Strictly Pidgin!! (Page 3)

Date: 27-04-2010 2:02 am (15 years ago) | Author: Joseph E
1 2 [3] 4 5 6 7
- Bazemaster at 7-05-2010 01:28 AM (15 years ago)
(m)
I dey pass(ing)

Posted: at 7-05-2010 01:28 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kurupt419 at 8-05-2010 03:32 AM (15 years ago)
(m)
were u dey go Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh???
Posted: at 8-05-2010 03:32 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Miss_precious at 8-05-2010 07:10 AM (15 years ago)
(f)
wetin be the topic?

Posted: at 8-05-2010 07:10 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- derbi at 8-05-2010 08:06 AM (15 years ago)
(m)
sorry poster i dont know how to speak or write in pidgin english Huh? but na who na sabi  Grin make who na carry go!!
Posted: at 8-05-2010 08:06 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Uluaku at 8-05-2010 10:38 AM (15 years ago)
(f)
See wetin lef(igbò) d cause
Posted: at 8-05-2010 10:38 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- blings_is_back at 8-05-2010 10:57 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: ejibond on 28-04-2010 03:07 AM
Quote from: divineproject on 27-04-2010 03:52 PM
but ejibond, you fail the test yourself ooo, becos you suppose use pidgin for the heading too, abi no be so?
Thank you for that sweet question cos i been they expect that kind question.. the thing be say,i no want any body to say them no undastand the topic b4 dem click am...that na why i use english and i don already pay fine for am.

dem still dey tell u for the one wey u do, u com still dey do anoda one..... no be u talk sey na only pigin u come dey blow english kwa....  na only pigin me i want to dey hear from u oh... or else
Posted: at 8-05-2010 10:57 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 8-05-2010 11:03 AM (15 years ago)
(m)
why una dey do like sey uno no go skool this guy talk sey na pidgin una go speak here but una still dey yan rubbish.......i rest my case

Posted: at 8-05-2010 11:03 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blings_is_back at 8-05-2010 11:11 AM (15 years ago)
(m)
me i no wan make u rest that case..... u must prosecute dem... or else
Posted: at 8-05-2010 11:11 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- princedafe at 8-05-2010 02:20 PM (15 years ago)
(m)
all of una , dey craze
Posted: at 8-05-2010 02:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kurupt419 at 8-05-2010 03:55 PM (15 years ago)
(m)
na waoo
Posted: at 8-05-2010 03:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 8-05-2010 04:46 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kurupt419 on  8-05-2010 03:32 AM
were u dey go Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh???


i wan enter church

Posted: at 8-05-2010 04:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kurupt419 at 8-05-2010 11:31 PM (15 years ago)
(m)
ok
Posted: at 8-05-2010 11:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rolinppp at 10-05-2010 09:58 AM (14 years ago)
(m)
Somd mad pple just full here!

Posted: at 10-05-2010 09:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blesyn003 at 10-05-2010 10:13 AM (14 years ago)
(f)
ok make i waka pass
Posted: at 10-05-2010 10:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 10-05-2010 10:50 AM (14 years ago)
(f)
LOL, Teeco........dat case wey you rest na pidgin abi na English??..........you see as you fall your own hand?

Posted: at 10-05-2010 10:50 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Bazemaster at 10-05-2010 11:13 AM (14 years ago)
(m)
seeing

Posted: at 10-05-2010 11:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rolinppp at 10-05-2010 11:22 AM (14 years ago)
(m)
Watching...

Posted: at 10-05-2010 11:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 10-05-2010 11:28 AM (14 years ago)
(m)
acting.......
Wetin you dey watch?

Posted: at 10-05-2010 11:28 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rolinppp at 10-05-2010 11:42 AM (14 years ago)
(m)
I dey watch u. Wetin u dey act? U be actor?

Posted: at 10-05-2010 11:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 10-05-2010 11:48 AM (14 years ago)
(m)
Ok, i no dey act. Wetin you dey watch now?

Posted: at 10-05-2010 11:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5 6 7

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  2. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  3. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  4. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  5. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  8. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  9. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions