Posted: at | |
You know you're the best when people you don't know hate you
| |||||
i dey come back them send me go buy crafish for market i dey come abeg Reply
| |||||
yawah don gas Reply
| |||||
yawah no fit gas 4 here Reply
| |||||
qunodinga...fly Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
Quote from: ndjoe on 20-05-2010 01:23 AM i dey come back them send me go buy crafish for market i dey come abeg so u still dey dis place abi, quick go buy watin i send u make i comot 4 inside kitchen
| |||||
Quote from: mystangel on 19-05-2010 11:06 AM dont get dis who call u come dis place?
| |||||
Quote from: solid_solid on 19-05-2010 10:44 AM Ibori don carry last ........ OBJ na next
| |||||
Quote from: mystangel on 19-05-2010 11:06 AM dont get dis U miss road? ![]()
| |||||
Quote from: blings_is_back on 19-05-2010 04:37 PM i go wooz u now Who u wan wooz? ![]()
| |||||
Quote from: qunodinga on 20-05-2010 01:56 PM qunodinga...fly i know say u be witch
| |||||
i wan hear that laf someody laf for arabic language again abegi...... Reply
| |||||
lol so u want make i laff again abi Reply
| |||||
if u laf 2 much,i go tie u Reply
| |||||
pigin!!!....wat if i no sabi speak pigin?
| |||||
den u go scampa comot here Reply
| |||||
na wah 4 all of una for me sha 9ja problem na everybody get am o una dey blame leaders leaders leaders na only the leaders get problem till you and me and all of us start dey do wetin dey right my people we neva start o we get long way to go. Reply
| |||||
my broda,na true word u yarn so..but d question be say,na which day tins go beta 4 we land n how we go fit to make tins beta.. i knw say no be only govtment we go blame but u go agree if i say na one tin dey lead to anoda tin... Reply
| |||||
ima na gi na usa atugo........ ogwuazu Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot