Posted: at | |
| |||||
. ReplyI report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER
| |||||
nah them who and who dey hear Replyuna weldone oh my people
| |||||
9ja problem na we leadas.Make dem pack dem put 4 1 girigin sama(aeroplane-hausa) com blow nonsense n integrity comot 4 dem body.Useless anofias n oloshis....ehn,i 4get 2 put danburo'ubas Reply
| |||||
Quote from: irule on 28-04-2010 08:22 PM Quote from: ejibond on 28-04-2010 03:11 AM Quote from: irule on 27-04-2010 03:48 PM hey! whatz up bro. what the hell are yo yelling about? u better fasten ya seat belt. Na people like you dey cos go slow for naija development...when the message say "Strictly pidgin"why u con dey post with english again...if you no sabi pidgin,make u scamper go english speaking thread na.So e go beta as we dey give award for pipo wey sabi flow for english,make we also dey give award to pipo wey sabi scarter pidgin.
| |||||
Quote from: enc4life on 28-04-2010 09:33 PM passin yes! waka comot here if u no sabi pidgin..
| |||||
Quote from: prince316 on 28-04-2010 09:54 PM wetin be the tori na? My broda,the tori na about naija life.
| |||||
Quote from: kurupt419 on 28-04-2010 11:33 PM i dey come go come,we dey wait u.
| |||||
Quote from: zolazola on 29-04-2010 02:16 PM nah them who and who dey hear My broda,notin do you atall. una weldone oh my people
| |||||
Quote from: sabiti on 29-04-2010 04:48 PM 9ja problem na we leadas.Make dem pack dem put 4 1 girigin sama(aeroplane-hausa) com blow nonsense n integrity comot 4 dem body.Useless anofias n oloshis....ehn,i 4get 2 put danburo'ubas ![]() ![]() ![]()
| |||||
na waoo Reply
| |||||
Quote from: rbnn on 29-04-2010 05:06 PM My country people, una well done oh. I de pass come see this topic, na him i take know say na my pple dem dey here. Hmmmm, he get wetin i won tell una about, the thing good well well and he go help pple as him don de do since, d name na wazaba. My sister,we don catch ur msg,no wahala atall. Wazaba na internet market wey everybody get right to sell or buy inside and na FREE OF CHARGE, you no go pay kobo. For inside wazaba, people wey de find work fit de sell de get pocket money small small, even people wey de work fit de sell too take de get extra pepper. Abi you no understand, dis na correct opportunity for you and you no need to miss am. Wazaba simple to use and de available 24/7. If you want more tory about dis wazaba ehn, quick quick go www.wazaba.com or send email go info[at]wazaba.com, dem go give all the gist you want and you sef go see other people wey don de use am.
| |||||
Quote from: kurupt419 on 30-04-2010 01:35 AM na waoo waitin happen naa?
| |||||
come ejibond dis ur ekuke ebi like sey en dey hungry ooo Reply
| |||||
Quote from: kurupt419 on 30-04-2010 01:48 AM come ejibond dis ur ekuke ebi like sey en dey hungry ooo Yes na! shey u wan sacrifice ur sef to am? cos na human flesh e dey chop.
| |||||
LOL ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: divineproject on 30-04-2010 04:55 PM LOL ![]() ![]() ![]()
| |||||
old boi...see how post dey resemble poser Reply
| |||||
Na who drop diz shit? mk e come flosh am nw.hw romance tk concern watin u de talk.dull poster. ReplyAll gud thingz in life re free...........
| |||||
![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech