English Prohibited,Strictly Pidgin!! (Page 7)

Date: 27-04-2010 2:02 am (14 years ago) | Author: Joseph E
1 ... 4 5 6 [7]
- ejibond at 28-05-2010 08:46 PM (13 years ago)
(m)
abeg speak pidgin...i go meet u 4 igbo thread make u repeat am dere den i go answer u.
Posted: at 28-05-2010 08:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- afesoma at 28-05-2010 09:05 PM (13 years ago)
(f)
eji, if you say you wan yarn better opata oh boy make you tule come wafi, becos ye na dey e take hand ben down.
Posted: at 28-05-2010 09:05 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- ejibond at 1-06-2010 10:59 PM (13 years ago)
(m)
U say wetin??
Posted: at 1-06-2010 10:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kurupt419 at 1-06-2010 11:41 PM (13 years ago)
(m)
I DEY COME
Posted: at 1-06-2010 11:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 2-06-2010 12:13 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: ejibond on 16-05-2010 03:44 PM
Abeg! if u no get some tin to talk make u just shutup...which one be ok again??

wetin be your own? You want make i change you back to that 'ekuke' dog wey you be before?

Posted: at 2-06-2010 12:13 AM (13 years ago) | Gistmaniac

- Bazemaster at 2-06-2010 12:17 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kurupt419 on  1-06-2010 11:41 PM
I DEY COME

I NO NEED YOU, SO, NO COME BACK AGAIN

Posted: at 2-06-2010 12:17 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 2-06-2010 08:54 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kurupt419 on  1-06-2010 11:41 PM
I DEY COME
where u dey go?
Posted: at 2-06-2010 08:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 2-06-2010 08:56 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Bazemaster on  2-06-2010 12:13 AM
Quote from: ejibond on 16-05-2010 03:44 PM
Abeg! if u no get some tin to talk make u just shutup...which one be ok again??

wetin be your own? You want make i change you back to that 'ekuke' dog wey you be before?
who dash u d power??
Posted: at 2-06-2010 08:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 2-06-2010 09:02 AM (13 years ago)
(m)
I get natural powers!

Posted: at 2-06-2010 09:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 3-06-2010 12:23 PM (13 years ago)
(f)
make i waka.../
Posted: at 3-06-2010 12:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiln at 4-06-2010 04:18 PM (13 years ago)
(f)
I no fit shout
Posted: at 4-06-2010 04:18 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- DRraze at 27-08-2011 12:14 AM (12 years ago)
(m)
9ja don bend like riva 9ja
Posted: at 27-08-2011 12:14 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 27-08-2011 01:09 AM (12 years ago)
(m)
WHERE TOPIC DEY NOW
Posted: at 27-08-2011 01:09 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kurupt419 at 27-08-2011 08:10 PM (12 years ago)
(m)
wetin dey happen here?
Posted: at 27-08-2011 08:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DRraze at 28-08-2011 12:19 PM (12 years ago)
(m)
Just write anythin brodaly
Posted: at 28-08-2011 12:19 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicco77 at 28-08-2012 10:20 AM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 28-08-2012 10:20 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7]