English Prohibited,Strictly Pidgin!! (Page 6)

Date: 27-04-2010 2:02 am (14 years ago) | Author: Joseph E
1 ... 3 4 5 [6] 7
- Miss_precious at 19-05-2010 07:21 PM (13 years ago)
(f)
wetin una dey talk about?

Posted: at 19-05-2010 07:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ndjoe at 20-05-2010 01:23 AM (13 years ago)
(m)
i dey come back them send me go buy crafish for market i dey come abeg
Posted: at 20-05-2010 01:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- imaiko at 20-05-2010 04:50 AM (13 years ago)
(f)
yawah don gas
Posted: at 20-05-2010 04:50 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- iyke1 at 20-05-2010 09:03 AM (13 years ago)
(m)
yawah no fit gas 4 here
Posted: at 20-05-2010 09:03 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- qunodinga at 20-05-2010 01:56 PM (13 years ago)
(f)
qunodinga...fly
Posted: at 20-05-2010 01:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 20-05-2010 03:57 PM (13 years ago)
(m)
ok
Posted: at 20-05-2010 03:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 20-05-2010 05:39 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ndjoe on 20-05-2010 01:23 AM
i dey come back them send me go buy crafish for market i dey come abeg
so u still dey dis place abi, quick go buy watin i send u make i comot 4 inside kitchen
Posted: at 20-05-2010 05:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 20-05-2010 05:41 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mystangel on 19-05-2010 11:06 AM
dont get dis
who call u come dis place?
Posted: at 20-05-2010 05:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 21-05-2010 07:41 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 19-05-2010 10:44 AM
Ibori don carry last ........
OBJ na next
Posted: at 21-05-2010 07:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 21-05-2010 07:44 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mystangel on 19-05-2010 11:06 AM
dont get dis
U miss road? Huh?
Posted: at 21-05-2010 07:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 21-05-2010 07:47 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: blings_is_back on 19-05-2010 04:37 PM
i go wooz u now
Who u wan wooz? Huh?
Posted: at 21-05-2010 07:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 21-05-2010 09:10 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on 20-05-2010 01:56 PM
qunodinga...fly
i know say u be witch
Posted: at 21-05-2010 09:10 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- shaoyang at 21-05-2010 03:59 PM (13 years ago)
(m)
i wan hear that laf someody laf for arabic language again abegi......
Posted: at 21-05-2010 03:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 21-05-2010 04:33 PM (13 years ago)
(m)
lol so u want make i laff again abi
Posted: at 21-05-2010 04:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 22-05-2010 07:52 PM (13 years ago)
(m)
if u laf 2 much,i go tie u
Posted: at 22-05-2010 07:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nicestobi at 22-05-2010 07:57 PM (13 years ago)
(m)

   pigin!!!....wat if i no sabi speak pigin?
Posted: at 22-05-2010 07:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 23-05-2010 04:42 PM (13 years ago)
(m)
den u go scampa comot here
Posted: at 23-05-2010 04:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- j-rules at 23-05-2010 10:05 PM (13 years ago)
(m)
na wah 4 all of una for me sha 9ja problem na everybody get am o una dey blame leaders leaders leaders na only the leaders get problem till you and me and all of us start dey do wetin dey right my people we neva start o we get long way to go.

Posted: at 23-05-2010 10:05 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ejibond at 25-05-2010 07:56 AM (13 years ago)
(m)
my broda,na true word u yarn so..but d question be say,na which day tins go beta 4 we land n how we go fit to make tins beta.. i knw say no be only govtment we go blame but u go agree if i say na one tin dey lead to anoda tin...
Posted: at 25-05-2010 07:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 25-05-2010 10:44 AM (13 years ago)
(m)
ima na gi na usa atugo........ ogwuazu
Posted: at 25-05-2010 10:44 AM (13 years ago) | Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Drama In Club As Sam Larry Gets Confronted By A Club Guest Over Mohbad’s Death (Video)

  2. Following CBN Directive, OPay, Palmpay, Others Clamps Down On Crypto

  3. Peter Obi Alleges Govt Agencies Conducting Smear Campaigns, Town Hall Meetings Against Him

  4. Actress Yvonne Jegede And Filmmaker Sam Olatunji Slam Angela Okorie For Beefing Mercy Johnson

  5. "Why I Refused To Return Govt Vehicles–Ex-Edo Deputy Gov. Philip Shaibu Opens Up On Impeachment

  6. Security Forces Kill IPOB/ESN IED Specialist In Imo State

  7. Bandits Kill 46-Year-Old Nigerian Law Professor, Sarinu Ettor Kabo In Benue State

  8. Nigeria Lady Calls Out Her Secondary School Teacher Who Allegedly S3xually Abused Her

  9. DJ Cuppy Embraces Single Status, Celebrates Independence

  10. Media Personality, Toke Makinwa Reveals She Wants To Start Fellowship Group

  11. Outcry Over Alleged Soldier Assault Resulting In Young Man, Yusuf Shuaibu Adamu's Death In Kano

  12. Osun State University Teaching Hospital Announces 14-Day Deadline For Unclaimed Bodies

  13. Liverpool v Tottenham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  14. Chelsea v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats


THIS WEEK
  1. Stop Lagos-Calabar Highway Project - Obi Tells Tinubu As Demolition of Landmark Centre Begins

  2. FRESH: Nollywood Lovers, IK Ogbonna & Ini Edo Reportedly Engaged

  3. "Stop Inciting Igbos Against Tinubu Govt" – Umahi Slams Peter Obi

  4. MAY 1st; Peter Obi Celebrates Nigerian Workers, Sends Message

  5. “Wizkid Undergoing Mental Illness, No Longer Together With Jada – Isaac Fayose Reveals

  6. Peter Obi Reacts To The Deaths Of 35 Nigerians In Horrific Kogi, Enugu Road Clashes

  7. Watch As Lions Have S3x On Top Of Safari Truck Full Of People

  8. Lagos Gov Sanwo Olu Appoints Wasiu Ayinde's Daughter, Basirat As SSA To Gov On Tourism

  9. How A Nigerian Woman Loses Her Marketing Job For Failing to Meet N300m Monthly Target

  10. Kenya Gets First Female Air Force Commander, Major General Fatuma Gaiti Ahmed


TOP MEMBERS: