Posted: at | |
Godly WISDOM is to Fear God. His UNDERSTANDING is to resist the devil.
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
peeping Reply
| |||||
Quote from: megafather1 on 2-05-2010 10:55 PM ![]() ![]() ![]() No pal shd use object to personify, failure is 99 koboko on d back magafather, hear that...
| |||||
u never change dis pic eh Reply
| |||||
lol cane master .... lmao Replyi hear these things still happen in china lmao ... again " If its not for love - its for nothing " [/size]
| |||||
LOL, this is the female version of O.P.J...........you suppose chop cane for using a pix wey no be your own.....oya lie down there receive it sharp sharp, no waste my time abeg............lol ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: divineproject on 4-05-2010 01:43 PM LOL, this is the female version of O.P.J...........you suppose chop cane for using a pix wey no be your own.....oya lie down there receive it sharp sharp, no waste my time abeg............lol @ DivineP so who is this ENIGMATIC O..P..J wettin call ? " If its not for love - its for nothing " [/size]
| |||||
A radio presenter in Nigeria who delights in flogging people.........if dem mis-yarn sha ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
abeg,i dey ground already to collect my own cain even for others too, 1 2 3 gooooooooooooooooo Reply
| |||||
oya,take am...gbam, gbam, gbam gbam, gbam, gbam gbam,gbam gbam gbam,gbam, gbam, gbam gbam, gbam, gbam gbam,gbam gbam gbam,gbam, gbam, gbam gbam, gbam, gbam gbam,gbam gbam gbam....make i stop for 30 stroke of d iron rod flogging b4 you die for my hand. Reply
| |||||
Quote from: ejibond on 4-05-2010 07:44 PM oya,take am...gbam, gbam, gbam gbam, gbam, gbam gbam,gbam gbam gbam,gbam, gbam, gbam gbam, gbam, gbam gbam,gbam gbam gbam,gbam, gbam, gbam gbam, gbam, gbam gbam,gbam gbam gbam....make i stop for 30 stroke of d iron rod flogging b4 you die for my hand. some pals dey flog without no just........ reveal y be4 justice is done...imao
| |||||
Quote from: blings_is_back on 4-05-2010 01:23 PM u never change dis pic eh Blings.. if na u stand under dat bombo tree.. may i find bombo tree too to snap......
| |||||
u be photographer? Reply
| |||||
she need be photographer b4 she go snap pix? ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: divineproject on 7-05-2010 02:47 PM she need be photographer b4 she go snap pix? ..help me ask am o. no b him say i shd snap pix?
| |||||
Oya Blings answer me osiso.......... ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
i no dey like make amateur snap me........... u knw sey i be fine bobo Reply
| |||||
i confirm dat............ now dat u snap a better pix.... check me out on monday... when i come back from cyber Reply
| |||||
Na wa o! ReplyI shall tell you a great secret my friend. Do not wait for the last judgement, it takes place everyd
|
Ogun Female Broadcaster, Mrs. Bukola Agbakaizu Slumps And Dies at Work
"I Don’t Mind Paying Monthly Girlfriend Allowance" - South African Man Says
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion