onchedu at 6-05-2010 12:02 PM (15 years ago) (m) My sweet baby, Armed robbers have been tailing me trying to find out where I live so i decided to drive around town so they won't know where my treasure is. I lost them so i'm on my way home now. I missed U o. Muah!!! Posted: at 6-05-2010 12:02 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
"your love doctor"..................... hmmmmmmmm
you be my love therapist na  ok na...... Why did U take Ur pic down. U no know say U fine pass this car?
its the new car i want to buy for her, so i told her to sample it for all to see........ Posted: at 6-05-2010 12:04 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
wallas at 6-05-2010 12:06 PM (15 years ago) (m) na 4 hia una wan finish una love story? Posted: at 6-05-2010 12:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
My sweet baby, Armed robbers have been tailing me trying to find out where I live so i decided to drive around town so they won't know where my treasure is. I lost them so i'm on my way home now. I missed U o. Muah!!!
Aww, i missed u too  , oya come home fast...making your fav Posted: at 6-05-2010 12:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin ur love Dr. dey find for ur home na?, abi u call am for home service? Posted: at 6-05-2010 12:11 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
qunodinga at 6-05-2010 12:14 PM (15 years ago) (f) .. some pals need flog, a desperate pal is asking 4 help n u guys r turning him down... poor boi... Posted: at 6-05-2010 12:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin ur love Dr. dey find for ur home na?, abi u call am for home service?
lol, yes na...has to come for home services Posted: at 6-05-2010 12:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin ur love Dr. dey find for ur home na?, abi u call am for home service?
lol, yes na...has to come for home services  hmmmmmmmm...... ok oh! .. some pals need flog, a desperate pal is asking 4 help n u guys r turning him down... poor boi...
oya buy cane na make we start Posted: at 6-05-2010 12:18 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
qunodinga at 6-05-2010 12:31 PM (15 years ago) (f) wetin ur love Dr. dey find for ur home na?, abi u call am for home service?
lol, yes na...has to come for home services  hmmmmmmmm...... ok oh! .. some pals need flog, a desperate pal is asking 4 help n u guys r turning him down... poor boi...
oya buy cane na make we start u kw i alwys come here wit koboko...... where shd we start.. abi from u? Posted: at 6-05-2010 12:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
my body na leather na............ so check the next door Posted: at 6-05-2010 12:34 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
qunodinga at 6-05-2010 12:41 PM (15 years ago) (f) my body na leather na............ so check the next door
noting d u..... fiam, fiam, fiam, fiam. Posted: at 6-05-2010 12:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
my body na leather na............ so check the next door
noting d u..... fiam, fiam, fiam, fiam. odeshi!.... e no dey enter Posted: at 6-05-2010 12:48 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
qunodinga at 6-05-2010 01:04 PM (15 years ago) (f) i don tire self.......... u be bakassi boi? Posted: at 6-05-2010 01:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oh! u been no know?....... Posted: at 6-05-2010 01:09 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 6-05-2010 01:33 PM (15 years ago) (m) I don comot no long tin Posted: at 6-05-2010 01:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
where u dey go na Posted: at 6-05-2010 01:37 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
qunodinga at 6-05-2010 01:37 PM (15 years ago) (f) abeg commot sharpenly...... Posted: at 6-05-2010 01:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 6-05-2010 01:38 PM (15 years ago) (f) where u dey go na
2 take weed Posted: at 6-05-2010 01:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na u dey take weed abi na him? Posted: at 6-05-2010 01:42 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
qunodinga at 6-05-2010 02:07 PM (15 years ago) (f) na u n him........ Posted: at 6-05-2010 02:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |