Why Lagerback dropped Moses (Page 4)

Date: 10-05-2010 8:07 pm (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 [4]
- sololincko at 13-05-2010 08:38 PM (13 years ago)
(m)
house! me feel say the  guy dey very sorry of him situation dat's why him no fit com out plain to
talk wetin dey do'm. I beg make una cal pastor chris to pray 4 a'm because me i dey see second lucifar wey go still fall.
Posted: at 13-05-2010 08:38 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- charlesblack86 at 13-05-2010 09:49 PM (13 years ago)
(m)
which mugu be this one again?...even jay jay sef no claim best player for naija.....i no blame am with e hair wey don lose finish...mugu
Posted: at 13-05-2010 09:49 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- fuljoy at 13-05-2010 11:12 PM (13 years ago)
(m)
he is a very stupid guy , any player that talk like dat about NIGERIA end up with no silverware where is (olisadebe of poland,owomoyela of germany and amobi of england) so tell him to get lost
Posted: at 13-05-2010 11:12 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Emma4love4real at 14-05-2010 02:45 AM (13 years ago)
(m)
dis yeye boy,no be ur fault,u come from  ordinary wiggan  way de go for relegation 24 come de compare ur self with super eagle,no be u cause waitin u de sick today.as u no de popular for football,u want people way no no u come no say u de play for common wigan.and de don no now fufu like u. idiot +idiot u come get idiotism na waitin u be

Posted: at 14-05-2010 02:45 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- chrisscross99 at 14-05-2010 05:24 AM (13 years ago)
(m)
 victor u just need to be delivered, even if u are the moses that was found near the river, pastor chriss still have to pray 4 u, bcos everybody on this webside hv layed cus on u. just bcos of ur careless talk, even someone said  u are a slave that u dont know ur root number, big pity. [stupid Wiggan player,]
Posted: at 14-05-2010 05:24 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- LEONE at 17-05-2010 05:18 PM (13 years ago)
(m)
I TRUST MY FELLOW COUNTRY MEN WITH YOUR INTELLECT,
YOU ALL HAVE SAID IT ALL,YOUR VERDICT ON THIS BOY STANDS,NOBODY IS GRAETER
THAN OUR COUNTRY.LOVE YOU GUYS.
Posted: at 17-05-2010 05:18 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- namoore at 12-06-2010 05:51 PM (13 years ago)
(m)
i like what lagerback did to moses is he better than other player,where has he played?madness is running in his blood.
Posted: at 12-06-2010 05:51 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- namoore at 12-06-2010 06:07 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: namoore on 12-06-2010 05:51 PM
i like what lagerback did to moses is he better than other players,where has he played?madness is running in his blood.
Posted: at 12-06-2010 06:07 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Ify4life at 25-06-2010 04:31 PM (13 years ago)
(f)
 Huh? Cool Shocked Angry Grin Cheesy Smiley :'( Kiss Undecided Lips Sealed Embarrassed Roll Eyes Tongue Huh? Cool Shocked Sad Angry Grin Cheesy Wink Smiley

Posted: at 25-06-2010 04:31 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sammyleecuc at 9-07-2010 07:32 PM (13 years ago)
(m)
Cause he cant lead us to d promise Land
Posted: at 9-07-2010 07:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 11-06-2012 04:50 PM (11 years ago)
(m)
ok ooooooh
Posted: at 11-06-2012 04:50 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 11-06-2012 04:50 PM (11 years ago)
(m)
ok ooooooh
Posted: at 11-06-2012 04:50 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 11-06-2012 04:51 PM (11 years ago)
(m)
ok ooooooh
Posted: at 11-06-2012 04:51 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 11-06-2012 04:51 PM (11 years ago)
(m)
ok ooooooh
Posted: at 11-06-2012 04:51 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4]