ajiluv at 11-05-2010 10:53 AM (14 years ago) (f) pride leads to distruction,furk off nigar Posted: at 11-05-2010 10:53 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nexty at 11-05-2010 11:03 AM (14 years ago) (m) na animal,dat nonsense wey hin dey play 4 wigan dey make ham believe she hin sabi play,he is nothing but a big FOOL Posted: at 11-05-2010 11:03 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
NAN-C at 11-05-2010 11:08 AM (14 years ago) (f) person wey no wish him country good, na bad luck him be. therefore we no need am. Posted: at 11-05-2010 11:08 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ella4life at 11-05-2010 11:34 AM (14 years ago) (f) I neva knew he was a footballer until now.na d nonsense wen he play 4 wigan 9 make am be d best player.make he go digest 8 zeros b4 he talk Posted: at 11-05-2010 11:34 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Kennee at 11-05-2010 12:01 PM (14 years ago) (m) na craz dey disturb am, wettin him dey play, no be this yeye wigan wey dey 16 position him dey play for. we no even need am for super eagle because he go carry that bad luck wey dey follow him club 4 body enter super eagle. if he sabi play make e go dey play for one top culb 4 premier league. idiot
 Yu Wicked ooo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 11-05-2010 12:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skeed at 11-05-2010 12:15 PM (14 years ago) (m) Normal human beings dey talk about world cup, and one imbecile think say the best way to gain attention is to interrupt them. Posted: at 11-05-2010 12:15 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
rasky47 at 11-05-2010 12:17 PM (14 years ago) (f) who is he to be so proud of himself that he will not go through the screening Posted: at 11-05-2010 12:17 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyiis at 11-05-2010 12:37 PM (14 years ago) (f) how many goals im score for im team this season ?
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 11-05-2010 12:37 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
dally007 at 11-05-2010 12:45 PM (14 years ago) (m) i dont think this is what really happend between Lagerback & Moses. Posted: at 11-05-2010 12:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
The so called player is an A*#S, why is he afraid of competing for jersey if he is a star Posted: at 11-05-2010 01:29 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
kurupt419 at 11-05-2010 01:32 PM (14 years ago) (m) passing Posted: at 11-05-2010 01:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyiis at 11-05-2010 01:43 PM (14 years ago) (f) to where ?
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 11-05-2010 01:43 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
simele at 11-05-2010 01:52 PM (14 years ago) (m) is the nonesense wigan that has gone to relegation thats where the stupid dude came Posted: at 11-05-2010 01:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tonerro4u at 11-05-2010 01:54 PM (14 years ago) (m) make him go slip4 gutta him d carry ball4 teeth go score? Posted: at 11-05-2010 01:54 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
colenzo at 11-05-2010 02:15 PM (14 years ago) (m) foooooooooooooooooooooool
Support me... If you don't understand me don't write about me Posted: at 11-05-2010 02:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
he is a proud ass Posted: at 11-05-2010 02:43 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ebuego at 11-05-2010 02:49 PM (14 years ago) (m) Largerbak has proven to be a coach 2 respect Posted: at 11-05-2010 02:49 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Even Ashley Young of Aston villa was dropped in d England team not 2 talk less of Moses,infact d guy is stupid Posted: at 11-05-2010 04:17 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
very usesless boy just like his brova, na for you moses, you nor fit play for wigan finish. erm sorry i just dey beef my best mate brova ahhahaha sorry John but na true na Posted: at 11-05-2010 06:33 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
mikumiku at 11-05-2010 06:45 PM (14 years ago) (m) anyway moses dey try to work on him image and personality but make him remember say him no dey among EPL top scorers so how we go know am? Posted: at 11-05-2010 06:45 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |