kajas at 27-06-2010 10:55 AM (14 years ago) (m) Is a petty 4 the taxi driver and people of Anambra, i really dont know when all dis will be over, dis is not de 1st time such tin is happening. I pray dat GOD should help us Posted: at 27-06-2010 10:55 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
chrisfab at 27-06-2010 12:38 PM (14 years ago) (m) bcos of N20!.nawa o.wen they d boys fro iraq(robbers)they wil throw away their gun and run enter bush.na d thing wey dey vex me,i beg madam give 1 stick of benson or donchester.nonensense Posted: at 27-06-2010 12:38 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kamso at 27-06-2010 01:15 PM (14 years ago) (f) This is End time o!if not how can one explain the fact that a person meant to protect life turns out to be the blood sucker ha. Posted: at 27-06-2010 01:15 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
wat about de one dey have killed secretly, police pp we sabi dem lie lie.wey dem never give oc 20naira mobo na 50naira no reduction Posted: at 27-06-2010 01:44 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
just for N20 you killed a man.our government should do something about the policemen they are really hungry,please save the civilians from the heads of the wicked police. Posted: at 27-06-2010 02:46 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Jozef at 27-06-2010 03:59 PM (14 years ago) (m) Na wa to 9ja polic abeg mak govt send dis piple off our road mak dem go dey station. B/c thier continu stay 4 road dey incrise crime & police no know their work xcept 2 collect #20. Posted: at 27-06-2010 03:59 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
eyevee at 27-06-2010 05:18 PM (14 years ago) (f) Nigeria tiv or watin dey called themselve,na so them dey do 4our road evry day.let that goat be prosicuted and gail so that d rest we know how 2handle thier bullet.
i now sey d tin vex u well well na y u post ur comment 200 times. abeg no vex 2 much. Posted: at 27-06-2010 05:18 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
eyevee at 27-06-2010 05:40 PM (14 years ago) (f) from now on the youth in that area should take up arms and start slaughtering any police man on illegal check point.......   ;Du wan turn 9ja Osama bin laden? Posted: at 27-06-2010 05:40 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
yanqoad at 27-06-2010 06:20 PM (14 years ago) (m) @ADIZZY,Dont mind d policeman dat how dey use 2 collect bribe. But dis man must be use as a scape goat. To teach other N20 policemen a good lesson. Posted: at 27-06-2010 06:20 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
damzzie at 27-06-2010 07:19 PM (14 years ago) (f) God bless that country Posted: at 27-06-2010 07:19 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
cadanre at 27-06-2010 07:25 PM (14 years ago) (f) Alas! A poor taxi driver died for refusing to give N20. May his soul rest in perfect peace
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 27-06-2010 07:25 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
orlando001 at 27-06-2010 08:02 PM (14 years ago) (m) na wahooooooooooo Posted: at 27-06-2010 08:02 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
usan at 27-06-2010 08:24 PM (14 years ago) (m) Many have gone bcos of dat token amount of N20. God punish dat police officer. Posted: at 27-06-2010 08:24 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
why is it that there is no good news in your country again en? na wa 4 una over there  :  : Posted: at 27-06-2010 09:02 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
boybiggy at 27-06-2010 09:07 PM (14 years ago) (m) Govt. should stop recriuting criminals all in the name of police force. police they are all trained crook... Posted: at 27-06-2010 09:07 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
kurupt419 at 27-06-2010 09:16 PM (14 years ago) (m) na waooo for naija Posted: at 27-06-2010 09:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
the police man need to kill why not kill that police man because he deserve it so that others will learn from there Nigeria police is corrupt and thief's, if they like let them call me i will tell them more Nigeria police all of them are very stupid send by name Kingsley +221773590460 +221766965951 Posted: at 27-06-2010 09:20 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
uzooma at 27-06-2010 11:39 PM (14 years ago) (m) install security cameras in on nigerian streets and roads. Posted: at 27-06-2010 11:39 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
serababy at 28-06-2010 12:05 AM (14 years ago) (f) see naija police Posted: at 28-06-2010 12:05 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hmm Posted: at 28-06-2010 07:28 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |