I GET ONE FRIEND, NICE STATURE, WELL BUILT AND VERY...VERY HANDSOME. THIS GUY COME GET ONE PROBLEM...I CALL AM 'LIVER CIRHOSIS'. THIS GUY NO FIT YARN WOMAN. IF YOU DEY WAKA WITH AM, UNA COM JAM A COOL BABE, DIS GUY GO TELL U SAY NA HIM FIRST WAN TOAST AM, SO MAKE U HALT ANY MOVES... GIVE AM CHANCE, NA SO SO POSTPONEMENT HIM GO DEY DO. ONE DAY, A BABE FIND AM COME...SAY NA HIM GIRLFRIEND. I WAS SURPRISED I HAD TO ASK HER HOW THE GUY TAKE YARN HER. SHE TALK SAY THE GUY DEY ALWAYS COME HER HOUSE, PLAY WITH HER YOUNGER BRODA (8YRS PIKIN). SHE COME FEEL SORI FOR AM...THE GUY NO TOAST HER AT ALL, ACCORDING TO HER. WE DEY TOGETHER ONE PARTICULAR DAY WHEN A BABE COME TELL MY GUY SAY SHE LIKE AM..."SHE SAY SHE NO DEY EXPENSIVE AND SHE'S A GOOD GIRL"...U KNOW WETIN MY GUY TELL HER..."GIVE ME SOMETIME, I'LL THINK ABOUT IT" LAUGHTER WAN KILL ME... THE FUNNIEST PART BE SAY ANYTIME HE FOUND HIMSELF ALONE IN THE ROOM, HE WAS ALWAYS WATCHING DIFFERENT KINDS OF ADULT MOVIES...LATER HIM GO TALK SAY HIM 'THING' DEY PAIN AM. WETIN DEY WORRY AM?
Posted: at 16-09-2010 12:50 PM (14 years ago) | Upcoming
kokokool at 16-09-2010 12:57 PM (14 years ago) (m)
ok
Posted: at 16-09-2010 12:57 PM (14 years ago) | Upcoming
Bissyboy at 16-09-2010 03:19 PM (14 years ago) (m)
Quote from: omorewa on 16-09-2010 02:17 PM
he wan find solution for him guy...
YEAH!!! 'OMO TO FINE', THAT'S SIMPLY DA TRUTH. I TRYD HELPIN' HIM OUT OF HIS CONDITION, MUCH LIKE HE HAS NO CLUE OF WHAT HIT HIM. JUST SEEKIN ADDITIONAL ADVICE...
Posted: at 16-09-2010 03:19 PM (14 years ago) | Upcoming
moneyinbrakemi at 16-09-2010 07:54 PM (14 years ago) (m)
SO YOU COME YAB YOUR FRIEND FOR NP abi? I dey suspect say na wetin you dey experience na you dey take style dey ask so? Sorry for you;you won't get a good ANSWER THIS WAY!!!
Posted: at 16-09-2010 07:54 PM (14 years ago) | Hero
moneyinbrakemi at 16-09-2010 08:29 PM (14 years ago) (m)
Nor mind that GUY wen e dey DISGUISE beside FRIEND...E dey shame to open up cos we go LAUGH AM WELL-WELL! By the way what do you want to tell him wen he calls you cos he go shame for you too? Just tell me and i will deliver it to him sharperly
Posted: at 16-09-2010 08:29 PM (14 years ago) | Hero
Bissyboy at 17-09-2010 08:35 AM (14 years ago) (m)
Quote from: moneyinbrakemi on 16-09-2010 07:54 PM
SO YOU COME YAB YOUR FRIEND FOR NP abi? I dey suspect say na wetin you dey experience na you dey take style dey ask so? Sorry for you;you won't get a good ANSWER THIS WAY!!!
COO...OOL DOWN, MY MAN. HONESTLY, I NO DEY YAB THIS GUY AT ALL BUT WANT THE BEST FOR HIM. ME TOO GET MY OWN PROBS THOUGH, BUT NO BE THIS KIND ONE. NO WOMAN WEY I NO FIT TALK TO...LEST I CHOOSE NOT TO...
Posted: at 17-09-2010 08:35 AM (14 years ago) | Upcoming