PHRASES YOU CAN ONLY HEAR FROM A NAIJA PERSON

Date: 13-10-2008 6:49 pm (15 years ago) | Author: EREZINA OYEGWA
[1] 2 3 4
- at 13-10-2008 06:49 PM (15 years ago)
(m)


1. Insult upon injury

2. Nonsense and Ingredient

3. If I sound u ehh, I will soon slap you

4. How Far?

5. Can I see your particulars?

6. Anything for me sir?

7. Are you mad?

8. Half-caste

9. Next tomorrow

10. Make I come block you dia

11. Lie, Lie

12. See me see trouble oh

13. Shift small for me lemme sit

14. abeg vamus / abeg commot

15. nonsense say wetin happen

16. Abomination

17. Over my dead body

18. God forbid bad thing

19. I need to retouch my (h)air

20. Any word with 'bloody' e.g. bloody fool, bloody liar, bloody idiot

21. Na wa oooo

22. Tell me something

23. Why do you want to know my name?

24. Abeg joo

25. Can u imagine.....

26. wonders shall never end / cease

27. Tofiakwa (and some people feeling janded will say TUFI!!!!)

28. Chei, Kai

29. Oya me we dey go

30. Hold on lemme branch somewhere

51. Did they sack you?

52. I trekked all the way here

53. Where is the toilet, I want to piss

54. I want to drink cold mineral

55. Which ones now?

56. Can u imagine, he was trying to toast me

57. Jacker

58. Your head is not correct

59. Have you seen that film before?

60. Just imagine!

61. My school fees money

62. No wahala!

63. Revise back small

64. Oya, shake body

65. Shine your eye

66. Carry go

67. Don't try me o

68. Enough effizzy

69. Nna, You chop?

70. Ashewo bastard!

71. What happen?

72. We must wash am!

73. Eeyin, but why? (meaning ore/aboki/friend-- why now?)

75. No be soooo!

76. I will see you today, athink?

77. Cold iced water!

78. Abeg commot 4 hia

79. We will hook up next week

80. At chick is BUNZ!!!!!!!

81. BEANZ!!!!!!!!!!!

82. Na Yam?

83. Shakara

84. Na so we see am o!

85. How we go do am now?

86. Like say....

87. You can't do more than a dead rat...

88. Na you sabi 89. cold dey catch me

90. I no send

91. Shey you grab

92. Ma guy, leave am

93. You dey jones

94. You go roast

95. Na for your head

96. Â we go jam

97. I go burst ur head

98. Bros how far

99. How e dey do u

100. No be Goooood?

101. U dey dull yoursef

102. How your end?

103. No wayo

PS
You can improve on this list by adding your own naija popular phrase(s)

Posted: at 13-10-2008 06:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac
- baresi_moi at 13-10-2008 08:31 PM (15 years ago)
(m)
which package na?(pimped version-what's the packaging like?)
Posted: at 13-10-2008 08:31 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- paperboy at 13-10-2008 10:35 PM (15 years ago)
(m)
need more research.............
Posted: at 13-10-2008 10:35 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- bertona12 at 13-10-2008 10:39 PM (15 years ago)
(m)
U wan try,match am dia oo
Posted: at 13-10-2008 10:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- hiddenpearl at 13-10-2008 11:48 PM (15 years ago)
(f)
If na send dem send you go tell dem say no see me oh!
Posted: at 13-10-2008 11:48 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- jerry-york at 14-10-2008 04:57 AM (15 years ago)
(m)
I dnt get da humour frm ur list dud. Des are basically terms used in communicatin. Wats wrong wit dem?? Go get a life buddy!!
Posted: at 14-10-2008 04:57 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 14-10-2008 10:02 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: jerry-york on 14-10-2008 04:57 AM
I dnt get da humour frm ur list dud. Des are basically terms used in communicatin. Wats wrong wit dem?? Go get a life buddy!!
there aint nothing wrong with them. all you need do is help build the list for the fun of it. GET IT?
Posted: at 14-10-2008 10:02 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 14-10-2008 01:26 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: jerry-york on 14-10-2008 04:57 AM
I dnt get da humour frm ur list dud. Des are basically terms used in communicatin. Wats wrong wit dem?? Go get a life buddy!!

guy carry ur wahala commot for here! rezimero no talk sey dem bad.

over sabi!!!
Posted: at 14-10-2008 01:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 14-10-2008 04:45 PM (15 years ago)
(m)
orezo, no mind jerry-york e wan show himself. e be like say the guy no sabi read na pry2 and half na hin e finish school.
Posted: at 14-10-2008 04:45 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- corah2 at 14-10-2008 04:57 PM (15 years ago)
(f)
nothin do me

da won too dey
Posted: at 14-10-2008 04:57 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 14-10-2008 05:10 PM (15 years ago)
(m)
No mind am jare!!!

pesin wen sey our water no go boil, he own no go hot!!!

Bad market!!!


Rezimero aw far na??? i don add to ur list ohh
Posted: at 14-10-2008 05:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- pearls at 14-10-2008 09:19 PM (15 years ago)
(f)
Abeg lef [leave] mata [matter]
E no mata
Na today?
You wan try?
No be moimoi o!
U don kolo
Den send u?
Uno dey fear?
I go woze[slap] u now
Posted: at 14-10-2008 09:19 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- baresi_moi at 14-10-2008 10:33 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: pearls on 14-10-2008 09:19 PM
Abeg lef [leave] mata [matter]
E no mata
Na today?
You wan try?
No be moimoi o!
U don kolo
Den send u?
Uno dey fear?
I go woze[slap] u now

shoo!!! see dis babe ooo....see as the pidgin just dey flow....nice one
make una no mind dat york boy ooo, na over sabi dey worry am tru tru....see as d guy come dey speak grammar like beta porsin....na misinterprete im do for d thing wey my guy write....wetin una for do na to break am down for am.
U chop witch?(anoda addition)
Posted: at 14-10-2008 10:33 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 15-10-2008 09:45 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: baresi_moi on 14-10-2008 10:33 PM
Quote from: pearls on 14-10-2008 09:19 PM
Abeg lef [leave] mata [matter]
E no mata
Na today?
You wan try?
No be moimoi o!
U don kolo
Den send u?
Uno dey fear?
I go woze[slap] u now

shoo!!! see dis babe ooo....see as the pidgin just dey flow....nice one
make una no mind dat york boy ooo, na over sabi dey worry am tru tru....see as d guy come dey speak grammar like beta porsin....na misinterprete im do for d thing wey my guy write....wetin una for do na to break am down for am.
U chop witch?(anoda addition)
no mind the guy!
at all, at all na witch (waffi version)
Posted: at 15-10-2008 09:45 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- frenzeecool_08 at 20-10-2008 08:11 PM (15 years ago)
(m)
keep it up guys, we will soon compile everything into a Nigerian lexicon, and have our english fully standardized and recognized
Posted: at 20-10-2008 08:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xule20 at 20-10-2008 09:52 PM (15 years ago)
(m)
who goes u?u dey fall my hand,no go phyuk up oh,no use me play(no carry me play),u no try,
Posted: at 20-10-2008 09:52 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 21-10-2008 09:31 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: frenzeecool_08 on 20-10-2008 08:11 PM
keep it up guys, we will soon compile everything into a Nigerian lexicon, and have our english fully standardized and recognized
bros no be lie!!!
Posted: at 21-10-2008 09:31 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pretty-Palmer at 21-10-2008 01:30 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 15-10-2008 09:45 AM
Quote from: baresi_moi on 14-10-2008 10:33 PM
Quote from: pearls on 14-10-2008 09:19 PM
Abeg lef [leave] mata [matter]
E no mata
Na today?
You wan try?
No be moimoi o!
U don kolo
Den send u?
Uno dey fear?
I go woze[slap] u now

shoo!!! see dis babe ooo....see as the pidgin just dey flow....nice one
make una no mind dat york boy ooo, na over sabi dey worry am tru tru....see as d guy come dey speak grammar like beta porsin....na misinterprete im do for d thing wey my guy write....wetin una for do na to break am down for am.
U chop witch?(anoda addition)
no mind the guy!
at all, at all na witch (waffi version)

mak una no mind the guy oh
he no wise
the guy na kpas
Posted: at 21-10-2008 01:30 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Pretty-Palmer at 21-10-2008 02:24 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 15-10-2008 09:45 AM
Quote from: baresi_moi on 14-10-2008 10:33 PM
Quote from: pearls on 14-10-2008 09:19 PM
Abeg lef [leave] mata [matter]
E no mata
Na today?
You wan try?
No be moimoi o!
U don kolo
Den send u?
Uno dey fear?
I go woze[slap] u now

shoo!!! see dis babe ooo....see as the pidgin just dey flow....nice one
make una no mind dat york boy ooo, na over sabi dey worry am tru tru....see as d guy come dey speak grammar like beta porsin....na misinterprete im do for d thing wey my guy write....wetin una for do na to break am down for am.
U chop witch?(anoda addition)
no mind the guy!
at all, at all na witch (waffi version)
no mind the guy at all
the guy no wize
na kpas him bi
Posted: at 21-10-2008 02:24 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- peacetee at 21-10-2008 03:02 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 21-10-2008 09:31 AM
we will soon compile everything into a Nigerian lexicon, and have our english fully standardized and recognized

Hw about that 4 sentences u can only hear from a 9ja person  Tongue

Posted: at 21-10-2008 03:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4