hw una c am ?
Posted: at | |
hw una c am ?
| |||||
heheheheheheeee Replyu funny me ooo
| |||||
Funny! Reply![]()
| |||||
no let me ask dem to return you back to upcoming now oo ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: blessedme on 5-10-2010 04:51 PM heheheheheheeee Blessedme e no easy 2 dey comment ooo..abi hw u c am.. atleast i dun get 2 juniors 4 NP..NEWBIE nd UPCOMING..infact i go celebrate am sef.. u funny me ooo ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: tyabo on 5-10-2010 04:49 PM chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level... hw una c am ? clap for ursef
| |||||
Quote from: divineproject on 5-10-2010 04:58 PM no let me ask dem to return you back to upcoming now oo mummy pls don't do dz 2 ur only son oooo!!
| |||||
hahahaha..who tell you say u be my only son?........i get plenty children ooo...........no too praise urself or you go return back to newbie self....lol ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: tyabo on 5-10-2010 05:01 PM Quote from: divineproject on 5-10-2010 04:58 PM no let me ask dem to return you back to upcoming now oo mummy pls don't do dz 2 ur only son oooo!! ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: tyabo on 5-10-2010 04:49 PM chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level... hw una c am ? Hehehehehe Come, yu don Pay yur Addict Fee Sef? ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: divineproject on 5-10-2010 05:04 PM hahahaha..you tell you say u be my only son?........i get plenty children ooo...........no too praise urself or you go return back to newbie self....lol Mummy u dun 4get wen daddy (AJANNI) said ur gonna giv birth 2 many nd u said u will only giv birth to 3...wich comprises of me nd my 2 sistas( Sophiebaby nd Blessedme )..hope u've nt 4goten ooo..
| |||||
Quote from: Kennee on 5-10-2010 05:10 PM Quote from: tyabo on 5-10-2010 04:49 PM chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level... hw una c am ? Hehehehehe Come, yu don Pay yur Addict Fee Sef? ![]() u dun 4get wen i come ur house yesterday wit kola nut, palm wine, schinapp nd 1 white fowl..no allow me mention everytin 4 here oo... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: tyabo on 5-10-2010 05:12 PM Quote from: divineproject on 5-10-2010 05:04 PM hahahaha..you tell you say u be my only son?........i get plenty children ooo...........no too praise urself or you go return back to newbie self....lol Mummy u dun 4get wen daddy (AJANNI) said ur gonna giv birth 2 many nd u said u will only giv birth to 3...wich comprises of me nd my 2 sistas( Sophiebaby nd Blessedme )..hope u've nt 4goten ooo.. hahahahahaha..........na ur papa be dat?..........abeg I need to do a DNA test.........becos if you are claiming Ajanni as your father that means my baby was exchanged at the hospital........where is Onyiis, I want to know if I can do the test in her hospital.........lol A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
clap for yourself Reply
| |||||
Quote from: divineproject on 5-10-2010 05:21 PM Quote from: tyabo on 5-10-2010 05:12 PM Quote from: divineproject on 5-10-2010 05:04 PM hahahaha..you tell you say u be my only son?........i get plenty children ooo...........no too praise urself or you go return back to newbie self....lol Mummy u dun 4get wen daddy (AJANNI) said ur gonna giv birth 2 many nd u said u will only giv birth to 3...wich comprises of me nd my 2 sistas( Sophiebaby nd Blessedme )..hope u've nt 4goten ooo.. hahahahahaha..........na ur papa be dat?..........abeg I need to do a DNA test.........becos if you are claiming Ajanni as your father that means my baby was exchanged at the hospital........where is Onyiis, I want to know if I can do the test in her hospital.........lol
| |||||
Quote from: mykelly on 5-10-2010 05:38 PM clap for yourself ur eldas r talkin even u UPCOMING dey talk sef..u wan make dem repeat u go back 2 NEWBIE..lolzzz ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
My Son don hit Contact Reply
| |||||
Quote from: shaoyang on 5-10-2010 06:10 PM My Son don hit Contact Junior don't talk 2 ur eldas lyk dat ok ??
| |||||
You try, nor bi small. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest