Posted: at | |
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: solid_solid on 6-10-2010 01:35 PM Quote from: tyabo on 5-10-2010 05:15 PM Quote from: Kennee on 5-10-2010 05:10 PM Quote from: tyabo on 5-10-2010 04:49 PM chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level... hw una c am ? Hehehehehe Come, yu don Pay yur Addict Fee Sef? ![]() u dun 4get wen i come ur house yesterday wit kola nut, palm wine, schinapp nd 1 white fowl..no allow me mention everytin 4 here oo... ![]() ![]() SO U DON EVEN GIVE KENEE BRIBE ABI? .... SEE I AM MEETING DGUY SO THAT HE WILL DEMOTE U TO NEWBIE .... JUST WAIT abeg na no fall my hand abeg..ok i go send u ur own roger jst inbox me ur address..
| |||||
Quote from: Kennee on 6-10-2010 12:16 PM Quote from: tyabo on 6-10-2010 11:14 AM Quote from: blessedme on 6-10-2010 11:07 AM kennee go collect d addict fees first b4 d breeze go blow wey fowl yarnsh go open e b like say u really wan c fowl yansh..must b thru Kennee abeg free dat guy oo cuz im know say him no pure dats y him no fit come foward..lolzz ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() na Blessedme dey had kerosene 2 d burning fire na.. ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: divineproject on 6-10-2010 12:57 PM hahahahaha......I really wan see this fowl yarnsh jor.......... abeg no try c am cuz if u do..hmmmmmmmm ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
ok ... for this u are now officially recognize as naijapals addict .... congratulations Reply
| |||||
ee-yah! Replyna how e happen tyabo na?
| |||||
Na him be say i have a long way to go, God help me. Reply
| |||||
U BETTER RUN FAST OR NJAPALS ADDICT TRANSPORT GO LEAVE U TRAVEL. Reply
| |||||
lol make sure this addiction don't turn you into lunatick lol lol ReplyGodly WISDOM is to Fear God. His UNDERSTANDING is to resist the devil.
| |||||
SUFFERY STROKE DIS MAN ABEG.LOL Reply
| |||||
funny Reply
| |||||
INDEED! Reply
| |||||
well it's part of it ma guy have fun with the big boyz and girls in da how, but first oo Poster you mean say we no go chop kwili kwili for ur account? or even odinary local liquid akara or tombo as i know say agege bread with Iya Miliki palm oil beans go too much for you Reply
| |||||
u dey forget iyabasirat palm oil stew? Reply
| |||||
Quote from: ndjoe on 7-10-2010 03:20 AM well it's part of it ma guy have fun with the big boyz and girls in da how, but first oo Poster you mean say we no go chop kwili kwili for ur account? or even odinary local liquid akara or tombo as i know say agege bread with Iya Miliki palm oil beans go too much for you TYABO DON SPEND ALL HIM MONEY TO BRIBE KENEE ...... HE CAN NOT AFFORD THOSE ITEMS OO.... ANYWAY I STILL DEY WAIT FOR MY OWN SHARE SHA
| |||||
lolzzz ReplyHOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: Natoday on 6-10-2010 10:27 PM Na him be say i have a long way to go, God help me. guy i need godfather to guild u
| |||||
Quote from: tyabo on 5-10-2010 05:15 PM Quote from: Kennee on 5-10-2010 05:10 PM Quote from: tyabo on 5-10-2010 04:49 PM chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level... Hehehehehehw una c am ? Come, yu don Pay yur Addict Fee Sef? ![]() ![]() ![]() so na only kennee u go see eh?..... ur addictment will be rescinded if u dont get mine now
| |||||
sgin of joblessness Replyto change the world u have to change urself firstvisit www.naijacyberforum.com for the best cyber experience
| |||||
u think so ReplyHOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest