


fada easter wetin come happen na ?
Posted: at | |
Quote from: mydicksweet on 5-10-2010 05:56 PM ![]() ![]() ![]() fada easter wetin come happen na ?
| |||||
Quote from: tyabo on 5-10-2010 06:13 PM Quote from: shaoyang on 5-10-2010 06:10 PM My Son don hit Contact Junior don't talk 2 ur eldas lyk dat ok ?? Hehehe.. C U, when u enter n.p self? i don stay here past 2yrs now & i no dey talk anyhow i select my words & topic i coment on so kip it cool, i know who be who 4 this N.P, u never reach
| |||||
Lolz i dont repent bcz dis new chick wey just come town Reply
| |||||
Quote from: tyabo on 5-10-2010 05:15 PM Quote from: Kennee on 5-10-2010 05:10 PM Quote from: tyabo on 5-10-2010 04:49 PM chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level... hw una c am ? Hehehehehe Come, yu don Pay yur Addict Fee Sef? ![]() u dun 4get wen i come ur house yesterday wit kola nut, palm wine, schinapp nd 1 white fowl..no allow me mention everytin 4 here oo... ![]() ![]() Lolll... ![]() Abeg no talk ooo WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: shaoyang on 5-10-2010 06:20 PM Quote from: tyabo on 5-10-2010 06:13 PM Quote from: shaoyang on 5-10-2010 06:10 PM My Son don hit Contact Junior don't talk 2 ur eldas lyk dat ok ?? Hehehe.. C U, when u enter n.p self? i don stay here past 2yrs now & i no dey talk anyhow i select my words & topic i coment on so kip it cool, i know who be who 4 this N.P, u never reach
| |||||
Quote from: solojaro on 5-10-2010 06:13 PM You try, nor bi small. hehehe no worry u sef go still join my league lol..jst remain 13 post 4 u...cheez..
| |||||
Quote from: Kennee on 5-10-2010 06:30 PM Quote from: tyabo on 5-10-2010 05:15 PM Quote from: Kennee on 5-10-2010 05:10 PM Quote from: tyabo on 5-10-2010 04:49 PM chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level... hw una c am ? Hehehehehe Come, yu don Pay yur Addict Fee Sef? ![]() u dun 4get wen i come ur house yesterday wit kola nut, palm wine, schinapp nd 1 white fowl..no allow me mention everytin 4 here oo... ![]() ![]() Lolll... ![]() Abeg no talk ooo oh u dey fear ? after u dun collect bribe finish u na no say if breeze blow fowl yansh go open ? lolzzzzzzz
| |||||
So fowl get yansh? Reply
| |||||
Quote from: tyabo on 5-10-2010 04:49 PM chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level... hw una c am ? Which award dem come give U ![]()
| |||||
I dey laff ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: Kennee on 5-10-2010 05:10 PM Quote from: tyabo on 5-10-2010 04:49 PM chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level... hw una c am ? Hehehehehe Come, yu don Pay yur Addict Fee Sef? ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Hehehehe Reply![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
u ke,u are goin back 2 upcomin,weda u like it or not.heheheh.... Reply
| |||||
Quote from: mydicksweet on 5-10-2010 06:23 PM Lolz i dont repent bcz dis new chick wey just come town hw u come do mother christmas ??u dun dump her ?
| |||||
Quote from: mydicksweet on 5-10-2010 07:30 PM So fowl get yansh? so u nor know ?
| |||||
Quote from: xter on 5-10-2010 09:44 PM I dey laff yes oo u fit laff cuz u get d mouth to..since u b ADDICTED HERO i twale 4 u !!!
| |||||
Quote from: awodeinola on 6-10-2010 01:18 AM u ke,u are goin back 2 upcomin,weda u like it or not.heheheh.... nd me go make sure say dem delete u frm NP...lolzzz
| |||||
congrats ReplyFlirtation: Attention without intention.
| |||||
Quote from: Kennee on 5-10-2010 05:10 PM Quote from: tyabo on 5-10-2010 04:49 PM chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level... hw una c am ? Hehehehehe Come, yu don Pay yur Addict Fee Sef? ![]()
| |||||
you try. when i look the number of posts wey qualify you to be this ehn, na die. but mind you, it takes much more to get to the next rung on the ladder... you get enough opportunities sha... decide to no sleep for one week, jus dey comment on all the innumerable posts... keep posting... Reply
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest