Posted: at | |
| |||||
lolzzz Reply
| |||||
Quote from: blessedme on 6-10-2010 10:19 AM Quote from: Kennee on 5-10-2010 05:10 PM Quote from: tyabo on 5-10-2010 04:49 PM chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level... hw una c am ? Hehehehehe Come, yu don Pay yur Addict Fee Sef? ![]() c dz my sista 4rm anoda mother ooo..Kennee no fit ask me of dat 1 again cuz im no want make fowl yansh open if breeze blow..lolzz
| |||||
Quote from: blessedme on 6-10-2010 10:55 AM lolzzz occasion babe!
| |||||
Quote from: erikaakpan on 6-10-2010 07:36 AM congrats 10x oh my fishpie..where av u been cuz i av searched d whole of planet earth nd i did nt c u.. i tot u went 2 d sun lolzz...
| |||||
Quote from: bhl72 on 6-10-2010 10:45 AM you try. when i look the number of posts wey qualify you to be this ehn, na die. but mind you, it takes much more to get to the next rung on the ladder... you get enough opportunities sha... decide to no sleep for one week, jus dey comment on all the innumerable posts... keep posting... 4 wetin na say dem go pay me lolzz...y u nor use ur grammer 4 hia na..bt anyway 10x u 4 dun pour sand sand 4 my post cuz na confusion u go cause..
| |||||
Quote from: wallas on 6-10-2010 10:59 AM Quote from: blessedme on 6-10-2010 10:55 AM lolzzz occasion babe!
| |||||
Quote from: bhl72 on 6-10-2010 10:45 AM you try. when i look the number of posts wey qualify you to be this ehn, na die. but mind you, it takes much more to get to the next rung on the ladder... you get enough opportunities sha... decide to no sleep for one week, jus dey comment on all the innumerable posts... keep posting... hmmm...........oga how far? A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
kennee go collect d addict fees first b4 d breeze go blow wey fowl yarnsh go open Reply
| |||||
Quote from: wallas on 6-10-2010 10:51 AM make u chop rice for ur head naa... u sabi chop NASI GORENG AYAM (chinese fried rice) ?
| |||||
Quote from: wallas on 6-10-2010 10:51 AM make u chop rice for ur head naa... u sabi chop NASI GORENG AYAM (chinese fried rice) ?
| |||||
Quote from: tyabo on 6-10-2010 11:08 AM Quote from: wallas on 6-10-2010 10:51 AM make u chop rice for ur head naa... u sabi chop NASI GORENG AYAM (chinese fried rice) ?
| |||||
Quote from: blessedme on 6-10-2010 11:07 AM kennee go collect d addict fees first b4 d breeze go blow wey fowl yarnsh go open e b like say u really wan c fowl yansh..must b thru Kennee abeg free dat guy oo cuz im know say him no pure dats y him no fit come foward..lolzz
| |||||
Quote from: wallas on 6-10-2010 11:11 AM Quote from: tyabo on 6-10-2010 11:08 AM Quote from: wallas on 6-10-2010 10:51 AM make u chop rice for ur head naa... u sabi chop NASI GORENG AYAM (chinese fried rice) ?![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: divineproject on 6-10-2010 11:06 AM Quote from: bhl72 on 6-10-2010 10:45 AM you try. when i look the number of posts wey qualify you to be this ehn, na die. but mind you, it takes much more to get to the next rung on the ladder... you get enough opportunities sha... decide to no sleep for one week, jus dey comment on all the innumerable posts... keep posting... hmmm...........oga how far? Hey DP, I dey o, everybody say i dey talk grammar; i dey try make i for run comot o, or keep low profile as much as i can b4 people go begin to ignore me like wahala
| |||||
Quote from: bhl72 on 6-10-2010 11:37 AM Quote from: divineproject on 6-10-2010 11:06 AM Quote from: bhl72 on 6-10-2010 10:45 AM you try. when i look the number of posts wey qualify you to be this ehn, na die. but mind you, it takes much more to get to the next rung on the ladder... you get enough opportunities sha... decide to no sleep for one week, jus dey comment on all the innumerable posts... keep posting... hmmm...........oga how far? Hey DP, I dey o, everybody say i dey talk grammar; i dey try make i for run comot o, or keep low profile as much as i can b4 people go begin to ignore me like wahala
| |||||
Quote from: bhl72 on 6-10-2010 11:37 AM Quote from: divineproject on 6-10-2010 11:06 AM Quote from: bhl72 on 6-10-2010 10:45 AM you try. when i look the number of posts wey qualify you to be this ehn, na die. but mind you, it takes much more to get to the next rung on the ladder... you get enough opportunities sha... decide to no sleep for one week, jus dey comment on all the innumerable posts... keep posting... hmmm...........oga how far? Hey DP, I dey o, everybody say i dey talk grammar; i dey try make i for run comot o, or keep low profile as much as i can b4 people go begin to ignore me like wahala Hey, you are getting us wrong.......I think people enjoy your style.......forget the veiled 'complains', it is the other way round........but you know that on the contra, your big big grammar gets people attracted to your post/comments.....it sets you apart....so NP Wole Soyinka you got to stick here with us abeg......you hear?.... ![]() A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: tyabo on 6-10-2010 11:14 AM Quote from: blessedme on 6-10-2010 11:07 AM kennee go collect d addict fees first b4 d breeze go blow wey fowl yarnsh go open e b like say u really wan c fowl yansh..must b thru Kennee abeg free dat guy oo cuz im know say him no pure dats y him no fit come foward..lolzz ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
hahahahaha......I really wan see this fowl yarnsh jor.......... ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: tyabo on 5-10-2010 05:15 PM Quote from: Kennee on 5-10-2010 05:10 PM Quote from: tyabo on 5-10-2010 04:49 PM chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level... hw una c am ? Hehehehehe Come, yu don Pay yur Addict Fee Sef? ![]() u dun 4get wen i come ur house yesterday wit kola nut, palm wine, schinapp nd 1 white fowl..no allow me mention everytin 4 here oo... ![]() ![]() SO U DON EVEN GIVE KENEE BRIBE ABI? .... SEE I AM MEETING DGUY SO THAT HE WILL DEMOTE U TO NEWBIE .... JUST WAIT
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest