Ah ah Why are u all taking dis joke personal and besides how the joke take affect una? Abeg make una free Soki jo, we all are here to catch our fun.  Dearia, no body is takin the joke personal......Thats the way they comment on jokes sometimes, don't worry with time you will understand them!  @madam sylvia:, e be like say you be orobo abi? you hear person dey tell us say we fat so tey government begin dey borrow us bed to sleep. okay fine its a joke, though dry... oops, did i just say that. alright sorry. @oga poster, you think say this you're so fat trash go get you this number of posts if we no help you spice am up. and one more thing, stop all dis yeye americana wey you dey form for here, na naija site you dey. Posted: at 13-10-2010 10:23 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
i see some boiling points up to 1000 degrees. Abeg do alow np explode Posted: at 13-10-2010 03:00 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xena15 at 13-10-2010 05:19 PM (14 years ago) (f) Wrong guess,i'm as thin as a stick insect!
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 13-10-2010 05:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
huh?... meaning? Posted: at 13-10-2010 05:24 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
soki4real at 13-10-2010 06:02 PM (14 years ago) (m) i dont know wating i do 4 dis people or una no me 4 sum where b4?. Hey you wey dey cry , i know say you get pics but you no sabi put am for your profile , you only like to cry around ,Gosh! i pity 4 u Posted: at 13-10-2010 06:02 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
soki4real at 13-10-2010 06:15 PM (14 years ago) (m) Ah ah Why are u all taking dis joke personal and besides how the joke take affect una? Abeg make una free Soki jo, we all are here to catch our fun.  Abi oo , i dont understand all dis shit on my comment .well maybe they don't no how to catch fun ,for example you can see the one that like to cry , him no sabi put his pics on his profile , he only like to cry on every comment Lol Posted: at 13-10-2010 06:15 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
segxi at 14-10-2010 05:29 AM (14 years ago) (m) brb Posted: at 14-10-2010 05:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Donmicheal at 14-10-2010 06:18 AM (14 years ago) (m) abeg no come back i do mistake enter here self Posted: at 14-10-2010 06:18 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
abeg no come back i do mistake enter here self
Posted: at 14-10-2010 09:51 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
segxi at 14-10-2010 10:55 PM (14 years ago) (m) hmm Posted: at 14-10-2010 10:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femaadinho at 15-10-2010 01:59 AM (14 years ago) (m) running Posted: at 15-10-2010 01:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
soki4real at 15-10-2010 02:33 AM (14 years ago) (m) Everybody i dey take this time to apologize , make una forgive me but i knw ask you to forgive me over my comment ooo , but i want my brother wey i dont talk rubbish to forgive me , the person know his self Posted: at 15-10-2010 02:33 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Everybody i dey take this time to apologize , make una forgive me but i knw ask you to forgive me over my comment ooo , but i want my brother wey i dont talk rubbish to forgive me , the person know his self
 welcome home son...  ehn, so pidgin english full your mouth like this na him you dey blow americana like say you be obama. Posted: at 15-10-2010 10:47 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
olapojuo at 15-10-2010 12:59 PM (14 years ago) (m) haaaaaaaaaaaaaaa so u no get work at allllllllllllllllllll Posted: at 15-10-2010 12:59 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Posted: at 15-10-2010 01:19 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
soki4real at 15-10-2010 02:41 PM (14 years ago) (m) well, i no be obama but i pray to be lucky like him Posted: at 15-10-2010 02:41 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
teewhy44 at 15-10-2010 04:03 PM (14 years ago) (f) cmmon guy dis does'nt even make no sense, aba Posted: at 15-10-2010 04:03 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
cmmon guy dis does'nt even make no sense, aba
heheheheheheheheheee...  better not start another brawl. Posted: at 15-10-2010 04:33 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |