what will 100 naira buy for u? (Page 5)

Date: 01-11-2010 12:05 pm (14 years ago) | Author: okpara kingsley
1 2 3 4 [5]
- solid_solid at 18-11-2010 10:29 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: mallorca on 17-11-2010 02:23 PM
hahahahahha double wahala for dead body


onyeoma mallorca  ...... person dey hungry u dey talk about dead body
Posted: at 18-11-2010 10:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 18-11-2010 12:26 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: bomsiluv on 15-11-2010 11:03 AM
Quote from: qunodinga on 12-11-2010 04:05 PM
bomsi...na lie i no go gree.....no bring for him unless he will  give you the N100 as TP

Odinga, I no dey do like dat. Solid, na my 5 and 6. Em dash me shoe of plenty colours wey I go wear go NP party, so the food na free. I go use my N100 for TP.

make you talk wetin you wan go him house go do?
Posted: at 18-11-2010 12:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 20-11-2010 03:28 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mallorca on 17-11-2010 12:50 AM
Quote from: solid_solid on  1-11-2010 12:05 PM
pals if ur hungry and have only 100 naira in ur pocket, what will u buy to belle feed ...
dash somebody d money hungry no worry u again


bros u no be better person oo
Posted: at 20-11-2010 03:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 20-11-2010 03:31 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on 18-11-2010 12:26 PM
Quote from: bomsiluv on 15-11-2010 11:03 AM
Quote from: qunodinga on 12-11-2010 04:05 PM
bomsi...na lie i no go gree.....no bring for him unless he will  give you the N100 as TP

Odinga, I no dey do like dat. Solid, na my 5 and 6. Em dash me shoe of plenty colours wey I go wear go NP party, so the food na free. I go use my N100 for TP.

make you talk wetin you wan go him house go do?

odinga .....  i don dey see jealousy
Posted: at 20-11-2010 03:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 23-11-2010 03:10 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: qunodinga on 18-11-2010 12:26 PM
Quote from: bomsiluv on 15-11-2010 11:03 AM
Quote from: qunodinga on 12-11-2010 04:05 PM
bomsi...na lie i no go gree.....no bring for him unless he will  give you the N100 as TP

Odinga, I no dey do like dat. Solid, na my 5 and 6. Em dash me shoe of plenty colours wey I go wear go NP party, so the food na free. I go use my N100 for TP.

make you talk wetin you wan go him house go do?

 Grin Grin.... Odinga, U no go kill me o. Yes o, I fit go do anything there. I fit cook, wash, sweep etc becos na my bros and em dash me shoe of plenty colours wey I go wear go NP Party next month.
Posted: at 23-11-2010 03:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5]

Featured Discussions