Michro at 5-11-2010 05:54 PM (13 years ago) (m) pals if ur hungry and have only 100 naira in ur pocket, what will u buy to belle feed ... I no know o o o U suppose know na................. Na by force to know?
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 5-11-2010 05:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I will buy Garri 50 naira Beans 30 naira and the remaining 20 naira for sugar and Grandnut..you will surely enjoy it
wetin u go use cook the beans na? Posted: at 6-11-2010 10:50 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pals if ur hungry and have only 100 naira in ur pocket, what will u buy to belle feed ...
I no know o o o U suppose know na.................Na by force to know? guy na by force ooo .... u must know am in case of incasity Posted: at 6-11-2010 10:53 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sho, if na one bottle of mineral &Gala you go take ,he better make you no cucuma take any thing b\c nay wasting of time and stressing your mouth for no reason
bomsiluv u hear her? ..... so wan make i waste my time and also stress my mouth .... abeg tell me hungry no go kill me ooo No mind her, I don try am before d tin work wella except sey ya belle na drum.my belle na wetin pass drum oooo .... i need u know na Posted: at 6-11-2010 10:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
in my school, u can ge beans for that... a plate of beans that'll last the whole freakin day.
abeg na which school be that na? ...tell me Posted: at 6-11-2010 10:57 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kinkino at 8-11-2010 05:08 PM (13 years ago) (f) solid...if u chop ma agege bread and beans with d pure wata N20...u de kampe...even if it bloks ur anus...no shaken...it is only when u go to toilet dat hunga go catch u...so is betta u eat and u wil not get hungry again...infacr mak i tel u..if u no get food...no go mornin toilet oooo cos if u go hunga go catch u...but if u get food u ar free to shit all ya paparapara shit...den com bak to load...solid e bi lik say u too dey shit na make hunga dey catch so teee u dey look 4 n100 food...abeag eat d tin wey i tell u...ya problem is ova.... Posted: at 8-11-2010 05:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I beg go buy 3 cups of garri with kulikuli(dry one ooo)...soak the garri for just 5 min and you'll see the wonder of garri in ya life....Gbam Posted: at 8-11-2010 05:20 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
keke405 at 8-11-2010 06:02 PM (13 years ago) (m) i go mama okey na rice and beans no meat Posted: at 8-11-2010 06:02 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
solid...if u chop ma agege bread and beans with d pure wata N20...u de kampe...even if it bloks ur anus...no shaken...it is only when u go to toilet dat hunga go catch u...so is betta u eat and u wil not get hungry again...infacr mak i tel u..if u no get food...no go mornin toilet oooo cos if u go hunga go catch u...but if u get food u ar free to shit all ya paparapara shit...den com bak to load...solid e bi lik say u too dey shit na make hunga dey catch so teee u dey look 4 n100 food...abeag eat d tin wey i tell u...ya problem is ova....
HAHAHAHA ..... NAWAO FOR U OOO .... THAT UR AGEGE BREAD NA DIE ..... I ONLY NEED AFTERNOON FOOD Posted: at 9-11-2010 10:59 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omilaje at 10-11-2010 12:36 PM (13 years ago) (m) Drinking and reading
you get bush meat there? where the bush meat dey? abeg For 100 Naira? For where? Abeg stop dreaming of Bush meat with just a hundred Naira. But maybe you fit find "eran-igbe" for that price sha. Posted: at 10-11-2010 12:36 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omilaje at 10-11-2010 12:45 PM (13 years ago) (m) With one Awolowo, you can buy: N40 dundun N40 odunkun dindin N10 Akara N10 Pure Water OR Boli ati epa N90 Pure Water N10 OR Agbado yiyan N90 Pure Water N10 I tell you Naija expensive no be small. I tried to save monies while I was there last month, omo men, it was impossible. Immediately the people saw me, their prices always go up despite the fact say na leggedes Benz I used o. Good luck sha. Oops, I forgot say you already have him as president. Posted: at 10-11-2010 12:45 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kinkino at 10-11-2010 12:56 PM (13 years ago) (f) solid...i am planin 4 u so dat u can sav mor money...just folow d idea..u dont need night food.. Posted: at 10-11-2010 12:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Drinking and reading
you get bush meat there? where the bush meat dey? abeg hahaha ... i can buy the tail for 50 naira na For 100 Naira? For where? Abeg stop dreaming of Bush meat with just a hundred Naira. But maybe you fit find "eran-igbe" for that price sha. Posted: at 11-11-2010 05:30 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Drinking and reading
you get bush meat there? where the bush meat dey? abeg hahaha ... i can buy the tail for 50 naira naFor 100 Naira? For where? Abeg stop dreaming of Bush meat with just a hundred Naira. But maybe you fit find "eran-igbe" for that price sha. my sister thanks abeg ..... u don buy the tail make i follow u Posted: at 11-11-2010 05:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
With one Awolowo, you can buy:
N40 dundun N40 odunkun dindin N10 Akara N10 Pure Water
OR
Boli ati epa N90 Pure Water N10
OR
Agbado yiyan N90 Pure Water N10
I tell you Naija expensive no be small. I tried to save monies while I was there last month, omo men, it was impossible. Immediately the people saw me, their prices always go up despite the fact say na leggedes Benz I used o. Good luck sha. Oops, I forgot say you already have him as president.
guy those thing u mention don dey costly now oooo .... u go get like 200 before budgeting on those items oooo Posted: at 11-11-2010 05:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
solid...i am planin 4 u so dat u can sav mor money...just folow d idea..u dont need night food..
abeg help me na Posted: at 11-11-2010 05:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
2 indomie and 1 egg Posted: at 11-11-2010 09:36 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
bomsiluv at 12-11-2010 11:32 AM (13 years ago) (f) 2 indomie and 1 egg
Dat one na children food. Posted: at 12-11-2010 11:32 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I will buy Garri 50 naira Beans 30 naira and the remaining 20 naira for sugar and Grandnut..you will surely enjoy it
hahahaha u don finish work Posted: at 12-11-2010 11:38 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |