Posted: at | |
| |||||
i beg make una no fyt Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 11-11-2008 05:34 PM make una declare fasting and praying for grin make e change I agree with you "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Gr8 4n u guys are but e don do now. Reply4 peace n unity.
| |||||
But dem tell u say we dey quarrel for here???LOL@eddy Reply
| |||||
Quote from: eddytoyintomato on 13-11-2008 02:18 PM Gr8 4n u guys are but e don do now. we resemble who dey quarrel? 4 peace n unity.
| |||||
Quote from: rezimero on 11-11-2008 07:36 PM Quote from: grin_genius4lif on 11-11-2008 07:25 PM is it change like wen u buy something you collect change? ok i will give the remaining change to you..he fit help you in your dry fasting....Peace unto my respecters e be like say your head is all messed upWhy u con dey fear? The world is so big....Dont be afraid my dear.. ![]()
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 14-11-2008 06:00 PM Quote from: rezimero on 11-11-2008 07:36 PM Quote from: grin_genius4lif on 11-11-2008 07:25 PM is it change like wen u buy something you collect change? ok i will give the remaining change to you..he fit help you in your dry fasting....Peace unto my respecters e be like say your head is all messed upWhy u con dey fear? The world is so big....Dont be afraid my dear.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Rezi y u dey reject am na??? U dont want to be dear to Grin???LOL Reply
| |||||
na so you hate/like me reach? Reply![]() ![]()
| |||||
Ok i no go call you my dear again....But u too dey fear. Reply
| |||||
u get liver? Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Liver dey inside stomach sometimes some people go dey call lIverpool for inside tV..that is to say liver plenty like pool of water for inside TV. if i no get plenty..ooobiiii..i go go collect from TV.. Reply![]()
| |||||
Quote from: orezo on 31-10-2008 06:33 PM For u mind u funny die... U dey mind d mumu, na joblessness dey cause all this one na. Na pepper wen me and remizero show u na im wan make u discover talent wen u no get shebi??? so tey u don dey post with english... Clap for urself... U beta tell us thanks bcos we wan make u celebrity overnite... No go over crack ur brains for the one wen u dey sooo ohhh. No be by force to post joke ohhhh... Grinny face no go cry oohh Life is too short........ live right while you still can
| |||||
Three Kolo guys... (name them) ... Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 15-11-2008 05:08 AM Three Kolo guys... (name them) ... 1. grin, 2. grin, 3. grin, you wan make i name more? ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 15-11-2008 09:12 AM Quote from: onyinyenaija on 15-11-2008 05:08 AM Three Kolo guys... (name them) ... 1. grin, 2. grin, 3. grin, you wan make i name more? ![]() But orezo i fink u don well before...see how u be ![]()
| |||||
Dry joke! Reply
| |||||
Quote from: Samsong on 17-11-2008 06:55 PM Dry joke! But you said it already ![]()
| |||||
testing the mic...1.2.2.21.2 hello tueh tueh...ok na people are you ready... Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot