rezimero at 22-11-2008 11:46 AM (16 years ago) (m) orezo... wey grin? e never come back from honey moon?.... una no tell me say grin don marry oh. na so una be. grin i dey vex for you. so you no fit clear your guy say you dey run that kind parade abi? Posted: at 22-11-2008 11:46 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@rezi.. grin dey hide am bcos of him first wife... no vex 2 much... na secret marriage... Posted: at 22-11-2008 02:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
HOCKIESS at 25-11-2008 10:00 AM (16 years ago) (m) BUSY ROAD GRASS NU THEY GROW 4 THERE Posted: at 25-11-2008 10:00 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Awwwwwwwwwwwwwwww..........Onyi..I no understand this Posted: at 25-11-2008 07:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
that kind thing, no be small thing. Posted: at 28-11-2008 12:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 28-11-2008 02:14 PM (16 years ago) (m) BUSY ROAD GRASS NU THEY GROW 4 THERE
na only onyin go fit answer that bcos na she start am... shuo.. onyiiiiiii, you wey i think say be good college girl? na so you spoil reach? road wey busy well well , grass no dey grow for there. i rest my case. Posted: at 28-11-2008 02:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 28-11-2008 02:35 PM (16 years ago) (m) ok Posted: at 28-11-2008 02:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
BUSY ROAD GRASS NU THEY GROW 4 THERE
na only onyin go fit answer that bcos na she start am... shuo.. onyiiiiiii, you wey i think say be good college girl? na so you spoil reach? road wey busy well well , grass no dey grow for there. i rest my case. come oo! ... e be like say u no dey here something... u never hear go comot dat ur school uniform see weda them go consider u for this club...here is not for under-aged or u need some whips for ya buttocks?? Posted: at 29-11-2008 12:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Awwwwwwwwwwwwwwww..........Onyi..I no understand this grin... me i no understand too ... ooh Posted: at 29-11-2008 12:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FunkyKing at 29-11-2008 05:01 PM (16 years ago) (m) Awwwwwwwwwwwwwwww..........Onyi..I no understand this grin... me i no understand too ... ooh Onyi, u no understand and na you post am...... interesting
Life is too short........ live right while you still can Posted: at 29-11-2008 05:01 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lovemar at 30-11-2008 12:08 PM (16 years ago) (f) girlfriend ur story HOT Posted: at 30-11-2008 12:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
girlfriend ur story HOT
yep! the story hot well well... Posted: at 1-12-2008 05:41 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 1-12-2008 10:15 AM (16 years ago) (m) girlfriend ur story HOT
which one kon be the girlfriend level na. you no go go find boy make e be your boy friend? Posted: at 1-12-2008 10:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 1-12-2008 12:15 PM (16 years ago) (m) girlfriend ur story HOT
yep! the story hot well well...  which one come be girlfriend so now? when boyfriend full house. make una stop am o.. Posted: at 1-12-2008 12:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 1-12-2008 01:22 PM (16 years ago) (m) kido, no dey shook mouth put for wetin elders dey talk. you don reach to get babe? Posted: at 1-12-2008 01:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 1-12-2008 03:04 PM (16 years ago) (m) Rezi... Why u say make kiddo no put mouth for elders conversations... Habi im mouth dey smell like soakaway... Posted: at 1-12-2008 03:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 1-12-2008 03:14 PM (16 years ago) (m) Reply |
orezo at 1-12-2008 03:37 PM (16 years ago) (m) Oya kido... Carry ya mouth commot quick quick ooh... I no want make dem sey na me spoil u finish join the wan wen u dey sooo... @Rezi... But kido get 3 shenkess na... Posted: at 1-12-2008 03:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 1-12-2008 07:57 PM (16 years ago) (m) if you look well well, u go see say all the shenkess dey pry 4 Posted: at 1-12-2008 07:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |