kido123 at 2-12-2008 11:16 AM (16 years ago) (m) orezo, rezi.... difference dey between kido and kid now,.... una no see am well? who be the elders wey dey talk sef?...... >: Posted: at 2-12-2008 11:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lovemar at 2-12-2008 11:27 AM (16 years ago) (f) @ rezi @ kodi Na only guys i go praise!!! Posted: at 2-12-2008 11:27 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 2-12-2008 12:25 PM (16 years ago) (m) @ rezi @ kodi
Na only guys i go praise!!!
why you go call am your girlfriend? another person babe Posted: at 2-12-2008 12:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emekus4all at 2-12-2008 12:30 PM (16 years ago) (m) na wa 4 u jboy which kind grass u dey talk about. Posted: at 2-12-2008 12:30 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
peebukas at 2-12-2008 12:46 PM (16 years ago) (m) UNA DON FORGET SAY IF GRASS DEY THERE, THEN THE NEXT THING NA RAT GO VISIT, AFTER RAT GRASS CUTTERS GO COME AND LIKE PLAY LIKE PLAY U GO BEGIN DEY SEE LION, SO IT WONT BE HABITABLE OR PASSABLE FOR HUMAN BEINGS, SO E BETA MAKE GRASS NO DEY O. ABI HOW UN A SEE AM Posted: at 2-12-2008 12:46 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 2-12-2008 12:51 PM (16 years ago) (m) na wa 4 u jboy which kind grass u dey talk about.
emekus no be jboy get the joke o. na onyi get the joke Posted: at 2-12-2008 12:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 2-12-2008 01:40 PM (16 years ago) (m) UNA DON FORGET SAY IF GRASS DEY THERE, THEN THE NEXT THING NA RAT GO VISIT, AFTER RAT GRASS CUTTERS GO COME AND LIKE PLAY LIKE PLAY U GO BEGIN DEY SEE LION, SO IT WONT BE HABITABLE OR PASSABLE FOR HUMAN BEINGS, SO E BETA MAKE GRASS NO DEY O.
ABI HOW UN A SEE AM
bros na true yu talk. bcos road wey grass dey too much no go allow man pass easily and if you come use strong head pass , you fit damage your tools o..... Posted: at 2-12-2008 01:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lilfreda at 2-12-2008 01:43 PM (16 years ago) (f) chei, nigerians are too soilt for my liking Posted: at 2-12-2008 01:43 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
kido123 at 2-12-2008 01:53 PM (16 years ago) (m) chei, nigerians are too soilt for my liking
no crucify me now ... ask the house, na me small pass and no be me even start am o!.. Posted: at 2-12-2008 01:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
el_jay at 2-12-2008 03:04 PM (16 years ago) (f) chei! make i comot before wuna spoil me finish Posted: at 2-12-2008 03:04 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
orezo at 2-12-2008 03:26 PM (16 years ago) (m) @El_jay... Na today u spoil come... Posted: at 2-12-2008 03:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lovemar at 2-12-2008 04:52 PM (16 years ago) (f) chei! make i comot before wuna spoil me finish  sorry to say this but u urself be like spoil Posted: at 2-12-2008 04:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 2-12-2008 05:07 PM (16 years ago) (m) chei! make i comot before wuna spoil me finish  sorry to say this but u urself be like spoil na me dey holy pass.... in fact i be prayer warrior for our church... Posted: at 2-12-2008 05:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lovemar at 2-12-2008 05:32 PM (16 years ago) (f) chei! make i comot before wuna spoil me finish  sorry to say this but u urself be like spoil na me dey holy pass.... in fact i be prayer warrior for our church...  na el_jay i dey refer to Posted: at 2-12-2008 05:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 2-12-2008 05:51 PM (16 years ago) (m) kido na bedroom prayer warrior ohhhhh Posted: at 2-12-2008 05:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chei! make i comot before wuna spoil me finish  i think them don talkam b4 say if ya head no strong no read this joke ...wetin carry u come here? this joke na for guys wey fit stand temptation...bcos e get as e dey do for body... Posted: at 3-12-2008 06:01 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 3-12-2008 08:25 AM (16 years ago) (m) Athink... Posted: at 3-12-2008 08:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 3-12-2008 11:11 AM (16 years ago) (m) onyin, how e dey be for bodi? .... i just dey grow up... Posted: at 3-12-2008 11:11 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 3-12-2008 11:27 AM (16 years ago) (m) Kido... Why u wan know... If u wan know, u go gat to go first... Bcos who no go, no know... Posted: at 3-12-2008 11:27 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Maddux at 3-12-2008 11:31 AM (16 years ago) (m) Sis na wah ooh why u dey like this? Posted: at 3-12-2008 11:31 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |