
Posted: at | |
![]()
| |||||
Quote from: Ijonaijo on 15-12-2010 10:08 AM hahahahahahahah this is just a begining . ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
He shud be ashamed of himself i cant even belief that he was once a governor of my state kai. Reply
| |||||
Quote from: Ijonaijo on 15-12-2010 10:08 AM hahahahahahahah this is just a begining . I SEE ![]()
| |||||
![]()
| |||||
Na wa for nigerians ooo, so una dey pity the woman? wen we go get sense, i say wen? as we hear dis story we supos to call efcc to arrest the former governor make he xplain where he get all this money wen he take buy palace for america uk and saudi arabia, and alot of houses in abuja and lagos. kongi state as i know na very poor state, all the money wen he supose to take build hospital, schools, good road nai dis man thief. OBAMA noy get house reach this man oo, na only one house ABAMA still get oo even as a presidor, nai one yeye ilitrate steal moni go buy houses every where and una dey pity the children, the same children when dem grow up dem go be thief like their papa dey opress our own children too. dem pass the stealing from generation to generation. people dey sleep under brige for oshodi, una dey pity thief thief family, una noy pray make the woman die with all her children self una dey talk rubish. even with the xgovernor. if na babagida wife he happen to, na so una go dey pity am too, na wa for nigerians oo, all their pikin dey go better school abroad, schol strike for nigeria eno concern dem, if dem sick na abroad dem carry d children go for treatment, una dey here dey pitty first lady wen be thief. nemesis dey catch up with dem, why una noy pity JAMES EBORI na, una 4 pitty am too. i noy won swear here oo, person wen get wife and children noy pity her, una come dey pitty, i beg make dem go die for cold, make nigeria for better ReplyMy broda softly softly o. TOMORROW HER OWN KIDS DEY GO START SLAPPIN OUR DAUGHTERS HUMILLIATION ; DAT THERE PAPA BLOOD STILL FLOW ON KIDS VAIN
| |||||
people like this lady abound, based on her story saying the husband bought houses in sham names and so... Replymy advice to all single ladies and wives... NEVER OUTSHINE YOUR MASTER. be humble and respect your husbands, make him trust, believe and be a shoulder for him to lean on rather than adversary and strife. be a companion not a competitor. while she's calling the movers and shakers to come to her aid and settle their domestic quarrels instead why not humble yourself apologize for whatever wrong you did. but now you want to show that you have connections in high places abi? where were you before now? the man wants teach you a lesson hope you learn fast. I AM NOT BELIEVING ALL I SEE... eash!
| |||||
hmmmm..........dumbfounded!.... ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
WHOCARES Reply
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 15-12-2010 12:59 AM Quote from: kebella on 14-12-2010 07:03 PM Quote from: kelvinty on 14-12-2010 06:44 PM hehehe na women na dey kill women,if u look at it there is another woman involve in this craz,not bad let them just feel wat poor people feels dat they are steallin money buyin houses here n there ,lov this type of news ,hehehe WHEN UR ENJOYING OUR RESOURCES DID YOU SAY ANYTHING, NOW THAT YOU' VE BEEN REJECTED YOU WANT BREEZE TO SEE FOUL YANSH, E DON TEY UNA DEY CHEAT US NA GOD GO PUNISH ALL OF UNA, WHY U NO KUKUMA KIL D FOOLISH MAN, U DEY LIVE 4 VILLA WHEN ME NEV SEE VILLA SEF, COME GETTO COM JOIN US WE GO SHOW LEVELS NA THIEVIES. SINCE U BE FIRST LADY U NO REMB ANYBODY COZ U THINK JOLLY NO GO FINISH NOW UR MAN DON YAN U D KOKO, ABEG MAKE I GO PREPARE NO WEATHER D FOOL GO ACCEPT AS HIS CONCUBINE. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() @kabella, You don talk am finish,you just talk the whole thing finish,for now i have nothing to say because your words na true word.I just dey your back dey follow you.Nothing do you.Make them bring all our money back before we go put mouth for this matter because when she dey enjoy ,she no remember the poor people wey vote them in.I am Just sorry for kids only. thanks dear. how are you today my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: devid75 on 15-12-2010 10:39 AM Na wa for nigerians ooo, so una dey pity the woman? wen we go get sense, i say wen? as we hear dis story we supos to call efcc to arrest the former governor make he xplain where he get all this money wen he take buy palace for america uk and saudi arabia, and alot of houses in abuja and lagos. kongi state as i know na very poor state, all the money wen he supose to take build hospital, schools, good road nai dis man thief. OBAMA noy get house reach this man oo, na only one house ABAMA still get oo even as a presidor, nai one yeye ilitrate steal moni go buy houses every where and una dey pity the children, the same children when dem grow up dem go be thief like their papa dey opress our own children too. dem pass the stealing from generation to generation. people dey sleep under brige for oshodi, una dey pity thief thief family, una noy pray make the woman die with all her children self una dey talk rubish. even with the xgovernor. if na babagida wife he happen to, na so una go dey pity am too, na wa for nigerians oo, all their pikin dey go better school abroad, schol strike for nigeria eno concern dem, if dem sick na abroad dem carry d children go for treatment, una dey here dey pitty first lady wen be thief. nemesis dey catch up with dem, why una noy pity JAMES EBORI na, una 4 pitty am too. i noy won swear here oo, person wen get wife and children noy pity her, una come dey pitty, i beg make dem go die for cold, make nigeria for better My broda softly softly o. TOMORROW HER OWN KIDS DEY GO START SLAPPIN OUR DAUGHTERS HUMILLIATION ; DAT THERE PAPA BLOOD STILL FLOW ON KIDS VAIN lol
| |||||
this is not good on naija image Reply
| |||||
naija politians are heartless Reply
| |||||
NIGERIA LEADERS GREEDY MEN.MONEY NIA GO KILL UNA ONE DAY.NOW WHO SAYS THERE IS NO MONEY IN THAT COUNTRY.FOR CRYING OUT LOUD,PEOPLE ARE DYING OF HUNGER AND STRUGGLING TO SURVIVE.GOOD FOR ALL OF THEM.I DONT FEEL SORRY FOR HIS WIFE.I MEAN WHY IS SHE CONFESSING NOW.BECOS HE THREW HER OUT?.BUT IF THEY WERE BOTH FINE,SHE WONT CONFESS.PLEASE WHERE EFCC DEY?.THEY SHOULD GO DO THEIR JOB JOR.USELESS PEOPLE.NA SO GOD GO DEY PUNISH UNA ONE BY ONE. Reply
| |||||
Quote from: divineproject on 15-12-2010 10:59 AM hmmmm..........dumbfounded!.... why ? no food for ya stomach ![]()
| |||||
Quote from: Godfreykahakaha on 15-12-2010 11:26 AM naija politians are heartless They are more than heartless.Sumtimes i wonder if they are real humans.
| |||||
when she dey enjoy who hear anything then, let her keep shot and go through the pain too, abi wetin be our own Reply
| |||||
Eyyaaa..,it's a pity.how i wish i can b of help.he should b ashame 2 c d U.S govt take over his responsibilities of takin' k of his children and wife. Reply
| |||||
Quote from: spicygal08 on 15-12-2010 12:11 PM Eyyaaa..,it's a pity.how i wish i can b of help.he should b ashame 2 c d U.S govt take over his responsibilities of takin' k of his children and wife. supported
| |||||
Well,God will take control. Reply
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest