Posted: at | |
| |||||
Quote from: morrisony2k on 14-12-2010 09:36 PM Na wa for nigerians ooo, so una dey pity the woman? wen we go get sense, i say wen? as we hear dis story we supos to call efcc to arrest the former governor make he xplain where he get all this money wen he take buy palace for america uk and saudi arabia, and alot of houses in abuja and lagos. kongi state as i know na very poor state, all the money wen he supose to take build hospital, schools, good road nai dis man thief. OBAMA noy get house reach this man oo, na only one house ABAMA still get oo even as a presidor, nai one yeye ilitrate steal moni go buy houses every where and una dey pity the children, the same children when dem grow up dem go be thief like their papa dey opress our own children too. dem pass the stealing from generation to generation. people dey sleep under brige for oshodi, una dey pity thief thief family, una noy pray make the woman die with all her children self una dey talk rubish. even with the xgovernor. if na babagida wife he happen to, na so una go dey pity am too, na wa for nigerians oo, all their pikin dey go better school abroad, schol strike for nigeria eno concern dem, if dem sick na abroad dem carry d children go for treatment, una dey here dey pitty first lady wen be thief. nemesis dey catch up with dem, why una noy pity JAMES EBORI na, una 4 pitty am too. i noy won swear here oo, person wen get wife and children noy pity her, una come dey pitty, i beg make dem go die for cold, make nigeria for better. true talk ... the children will grow up to slap poor man daughter........like the other aleye boy wey slap ufoma.........how i wish............................ ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dumosky2010 on 14-12-2010 08:40 PM Quote from: TOCHI4LOVE on 14-12-2010 08:24 PM Quote from: dumosky2010 on 14-12-2010 08:21 PM Women cannot be trusted Sir.....i just apologize on-behalf of the children....they know nothing about you and your wife or about to Divorce or not to....just accomodate your children they are your flesh and blood....nde Hausa....!.... YES YOUR RIGHTThank you....parents always want to punish their children when they know nothing about whatever they are doing....they are just too small to go through all this. ur comment is gud but who cares........... dem dey eat our moni dey grow like agric my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
efcc plssssssssssss i beg una make arrest quick quick, abi una noy see the picture of the house? na small one una see so, LAWRENCE ANINI steal small money, una cut him leg, tie am for stick shot am die, the one we dey see so noy pass wetin ANINI Steal? why dem noy kill de barawo, anybody wen pitty dis woman and her children na barawo too. all the ministers, governor, president commisioner wen don rule our country b4 wen steal money, make ogun kill dem and their children patapata. GOD GOD GOD hear our cry oooooo :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( Reply
| |||||
Quote from: taime on 14-12-2010 09:04 PM hmnnnn ! yoruba will say .'' Pashun ti a fi na iyale o be ni oke ajaa fun iyawo''. abeg no judge oooo. just that, it is the kids i am sorry for .is she really the first wife ? .as someone said ''the rich also cry''. yes de rich also cry!!!!!!!!!!!!!! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: taime on 14-12-2010 09:23 PM abi o! se no be good thing she still dey america. the goverment will give them council house . if not that she too has been spending balabala . shey she too no fit get a house or something to fall on after 10yrs she said? . when it comes to the kids the goverment will make them comfortable . na the woman , make she go rewash her palm oil bottles well well . seriously u dont really know how heartless this people are . see the man , see the lady , u know see difference? dem go still our money , take go states put them family there and we are suffering . abegi . what goes around comes around just in a different dimension.have u heard of the song fuji dimension? i dey see danger danger wahala dey ooooooooooooooooooooooooooooo my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Celestial1 on 14-12-2010 09:47 PM Why women sit and put all their faith in their husbands is beyond me. Faith in God only, never in man. She should have been putting away something all those years for herself and own her own property. Women, wake up and know no man will ever love you more than he loves himself, secure for you and your children so you don't end up like this woman. Millions and millions of women end up like this woman everyday, don't be the next. as 4 me, i dey shine my eye welle... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 14-12-2010 09:58 PM Quote from: dumosky2010 on 14-12-2010 08:40 PM Quote from: TOCHI4LOVE on 14-12-2010 08:24 PM Quote from: dumosky2010 on 14-12-2010 08:21 PM Women cannot be trusted Sir.....i just apologize on-behalf of the children....they know nothing about you and your wife or about to Divorce or not to....just accomodate your children they are your flesh and blood....nde Hausa....!.... YES YOUR RIGHTThank you....parents always want to punish their children when they know nothing about whatever they are doing....they are just too small to go through all this. ur comment is gud but who cares........... dem dey eat our moni dey grow like agric ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: 4kasibe247 on 14-12-2010 08:18 PM abeg make una leave am to line up for food stamp in d state...make she passive poor people encounter... ![]() GETTO HERE SHE COME ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: bafyguy on 14-12-2010 08:08 PM What goes up must come down ITS DOWN ALREADY......................... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: jackbowle on 14-12-2010 08:09 PM they gat to pay for it, till the last pany , i can't tell how but anyhow is ok, even with their tears ![]() THANKS ALOT I DEY FEEL YOU.................................................... my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
But what kind of shit is this. Isn't this guy even embarrassed that his wife and kids have to live off welfare because he refuses to take care of them. I mean WTF.. This is why it is good to be an independent woman so you can take care of yourself without the help of anyone because when a man looses his mind he looses his mind. A whole Governor locks his wife (A WHOLE FIRST LADY MIND YOU) and kids out of their Home.. this is a BIG SHAME ON YOU Abubakar Audu. Also doesn't she have any kind of power as a first lady. Shes got to have some money stashed somewhere to take care of herself. Also she is in the united states everything he owns here she owns too and no one can tell her otherwise. Reply
| |||||
the heartless man is more than wicked.no matter what his wife have done to him..at list,he have to think Replyof his own kids of that matter.i so much pity those innocent kids of his.oh my god.
| |||||
Quote from: TOCHI4LOVE on 14-12-2010 08:19 PM Quote from: 4kasibe247 on 14-12-2010 08:18 PM abeg make una leave am to line up for food stamp in d state...make she passive poor people encounter... lol ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dumosky2010 on 14-12-2010 08:21 PM Women cannot be trusted Sir.....i just apologize on-behalf of the children....they know nothing about you and your wife or about to Divorce or not to....just accomodate your children they are your flesh and blood....nde Hausa....!.... thank you brother. you have said my mind.god bless you.
| |||||
Quote from: otagermo on 14-12-2010 10:48 PM Quote from: TOCHI4LOVE on 14-12-2010 08:19 PM Quote from: 4kasibe247 on 14-12-2010 08:18 PM abeg make una leave am to line up for food stamp in d state...make she passive poor people encounter... lol ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: TOCHI4LOVE on 14-12-2010 09:16 PM Quote from: lanudja on 14-12-2010 09:09 PM This man is heartless. He could av let her b 4 d sake of d children. May God help her n her kids. DO YOU NKOW ABOUT THEIR STORY?
| |||||
Quote from: kenyawest on 14-12-2010 09:25 PM Welcome to the difficult life of single motherhood. are you happy of their condition???she got little kids with her.that makethe matter worse.i don't about the useless man or the wife but the kids.
| |||||
Quote from: morrisony2k on 14-12-2010 09:36 PM Na wa for nigerians ooo, so una dey pity the woman? wen we go get sense, i say wen? as we hear dis story we supos to call efcc to arrest the former governor make he xplain where he get all this money wen he take buy palace for america uk and saudi arabia, and alot of houses in abuja and lagos. kongi state as i know na very poor state, all the money wen he supose to take build hospital, schools, good road nai dis man thief. OBAMA noy get house reach this man oo, na only one house ABAMA still get oo even as a presidor, nai one yeye ilitrate steal moni go buy houses every where and una dey pity the children, the same children when dem grow up dem go be thief like their papa dey opress our own children too. dem pass the stealing from generation to generation. people dey sleep under brige for oshodi, una dey pity thief thief family, una noy pray make the woman die with all her children self una dey talk rubish. even with the xgovernor. if na babagida wife he happen to, na so una go dey pity am too, na wa for nigerians oo, all their pikin dey go better school abroad, schol strike for nigeria eno concern dem, if dem sick na abroad dem carry d children go for treatment, una dey here dey pitty first lady wen be thief. nemesis dey catch up with dem, why una noy pity JAMES EBORI na, una 4 pitty am too. i noy won swear here oo, person wen get wife and children noy pity her, una come dey pitty, i beg make dem go die for cold, make nigeria for better. guy nawaa for youoo.leave the children out of this ok. pls i take god beg you.
| |||||
Quote from: otagermo on 14-12-2010 10:53 PM Quote from: TOCHI4LOVE on 14-12-2010 09:16 PM Quote from: lanudja on 14-12-2010 09:09 PM This man is heartless. He could av let her b 4 d sake of d children. May God help her n her kids. DO YOU NKOW ABOUT THEIR STORY?
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest