Rapper Sasha Wants Private Airline For Entertainers (Page 7)

Date: 02-01-2011 1:22 pm (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 12
- morrisony2k at 3-01-2011 07:59 PM (13 years ago)
(m)
FELLOW NIGERIANS, MY BROTHERS AND SISTERS, MAKE MY COMMENT BE THE LAST ONE HERE I BEG UNA. WETIN HAPPEN SELF, WHY UNA THEY COMMENT ON SOME BODY WEN NOY IMPORTANT, PERSON WEN DEY SHARE ONE ROOM WITH HER SISTER, NA WA 4UNA OO, MAKE I GIVE UNA IMPORTANT IMFORMATION WETIN DEY HAPPEN NOW ABOUT HER. SINCE UNA DEY WRITE COMMENT PEOPLE DON DEY GO YOUTUBE GO LISTEN TO HER YEYE RAP NOW, WISH KIND THING BE DIS NA? UNA WON MAKE HER POPULAR ? MAKE UNA IGNORE THE MUMU, NA OUR BRAIN SHE WON USE POPULAR SO. I BEGI MAKE WE COMMENT ON BETTER PEOPLE NOY BE THAT AKUKUBUYOYO. FOR ME THIS NA MY LAST COMMENT ABOUT HER OO, BECUS I NOY  FIT MAKE HER POPULAR OO OTIO.  I DEY BEG UNA MAKE UNA LIV THE MONKEY ALONE.
Posted: at 3-01-2011 07:59 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- nkemie at 3-01-2011 08:00 PM (13 years ago)
(f)
that slut better shut the phyuk up Roll Eyes
 she can not she should just disappear i hate bitches like her Angry
if she wants a private airline her bloody ass should get one her self and stop dissing the masses and it is starting to piss me off
Posted: at 3-01-2011 08:00 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- SirKunkushi at 3-01-2011 08:06 PM (13 years ago)
(m)
Kpshew! Oshi Oro.
Posted: at 3-01-2011 08:06 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- derbi at 3-01-2011 08:19 PM (13 years ago)
(m)
she is one of those days dreammer, she should continue to dream, she go soon old..............
Posted: at 3-01-2011 08:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ayobamy at 3-01-2011 08:39 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: jeankosi on  2-01-2011 02:16 PM
YOU SAID, SHE IS JUST A PAPPER, IF SHE BECOME A RULER, THAT MEANS THEY WILL BUILD A ROAD THAT SHE WILL BE PASSING ALONE

well said
Posted: at 3-01-2011 08:39 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- musaigwe at 3-01-2011 09:03 PM (13 years ago)
(m)
watin bcz u don get moni by...................! c her self. i no lik u again................... Shocked
Posted: at 3-01-2011 09:03 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- ekechukwuonyebu at 3-01-2011 09:14 PM (13 years ago)
(m)
i think is selfish at the same time foolishness of her to say that i dont blem you how meany of those ur so called your class that buy your cd if you check is still the  youth that you open that  your smelling mouth to talk rubish on air well talk na free you are entitle to your own opinion,but if you are the star that you claim to be go buy your own privet jet  because the way i see you sasha you claim to be a super ster while you are not ugly vortur like you if you ever become president in your life  you will ask  nigerians to build your own road for you the way i see you sasha you are a disgrace to nigeria and a cronic reasist people like you are not sopose be called a musicia you are a total disgrace to that industry finally i label  you BIG FOOL with capital F
Posted: at 3-01-2011 09:14 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- kenny0147 at 3-01-2011 10:19 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sixtyhoneyy on  2-01-2011 02:56 PM
Quote from: tyabo on  2-01-2011 02:47 PM
dz is gurl is d dumbest, useless female rapper av eva heard of. poor wretched girl lyk u. i no blame u na bcuz of d chicken change wey u dun dey c dey make u dey talk OP. d real made rappers make no noise rada jst aquire 1 4 demselves. u r here trying 2 dictate wot u can neva own in ur entire period on earth.
selfish idiot. egocentric non entity. rubbish.
lol haaa bros take am easy na you won finish the girl Grin ? Huh?

Guy waitting now ? Abi you think say them dey pay person way insult for here ?. If i hear one word from you and small sasha again..
Posted: at 3-01-2011 10:19 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- ceejay58 at 3-01-2011 10:36 PM (13 years ago)
(m)
u know this is really funny.....

and how is she sure that if there's anything like the celebrity's flight that she can even get close to it?

when u give a little success to an idiot she becomes more foolish.

haven't she heard about people owning private jets?
Posted: at 3-01-2011 10:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- tinababy2 at 3-01-2011 10:43 PM (13 years ago)
(f)
Sasha u an idiot, who do u thnk u r, better entertainers never talk u when no body no dey talk rubbish 4 ur smelling guter u called mouth, empty vessel make d loudest noise,u can  go to hell nd burn to ashes 4 all i care. BIG FOOL
Posted: at 3-01-2011 10:43 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- tinababy2 at 3-01-2011 10:44 PM (13 years ago)
(f)
Sasha u an idiot, who do u thnk u r, better entertainers never talk u when no body no dey talk rubbish 4 ur smelling guter u called mouth, empty vessel make d loudest noise,u can  go to hell nd burn to ashes 4 all i care. BIG FOOL
Posted: at 3-01-2011 10:44 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- brainline at 4-01-2011 12:37 AM (13 years ago)
(m)
na waoooo 4 dis smal smal gurls,if dey jst start 2 giv money lik dis d money turn dere head....
Posted: at 4-01-2011 12:37 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- nnennababe at 4-01-2011 01:01 AM (13 years ago)
(f)
chei!!!!!!sasha, u own don finish...see comments Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-01-2011 01:01 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- charles25 at 4-01-2011 01:08 AM (13 years ago)
(m)
NOTHING WEY PERSON NO GO READ ABOUT 9JA, I BLAME THE PEOPLE WEY DEY BUY HER ALBUM. PRIVATE JETS DEY, SO MAKE SHE GO GET HERSELF ONE. PEOPLE LIKE CELINE DION OR MARIAH CAREY  FOR DON DEMAND PRIVATE AIRPORT.  MUMU
Posted: at 4-01-2011 01:08 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- charles25 at 4-01-2011 01:15 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sixtyhoneyy on  2-01-2011 02:56 PM
Quote from: tyabo on  2-01-2011 02:47 PM
dz is gurl is d dumbest, useless female rapper av eva heard of. poor wretched girl lyk u. i no blame u na bcuz of d chicken change wey u dun dey c dey make u dey talk OP. d real made rappers make no noise rada jst aquire 1 4 demselves. u r here trying 2 dictate wot u can neva own in ur entire period on earth.
selfish idiot. egocentric non entity. rubbish.
lol haaa bros take am easy na you won finish the girl Grin ? Huh?


Baby you too much, abeg help me tell her...
Posted: at 4-01-2011 01:15 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- just2sexy at 4-01-2011 01:38 AM (13 years ago)
(m)
nonsense

Posted: at 4-01-2011 01:38 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- HONIZ at 4-01-2011 01:56 AM (13 years ago)
(f)
Men una don finish my Baby Girl,Abeg She no mean Private jet or plane, She wan say private jack for her tokunbo car and plank to support the jack under. na him she come do mistake say private jet. make una pls forgive am,una no say she no go school and na assylun she dey seek Naija.Ehmm! fassa sorry sassa no Sasha i don help u tell them ok. now u can go learn on how to sing and talk in public ok, don't try come out again at all.Happy New Year to YA ALL.

NICE ONE BRO..
Posted: at 4-01-2011 01:56 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Eghe1 at 4-01-2011 02:14 AM (13 years ago)
(m)
see dis amala and fufu face dey talk...which school she go self or which music she sing self---ahhhh olodo na she be.na those stupid stations wey dey sing he song and her sister bougui abi wetin be her name self...this girl no know where GYM dey.all these FATTY BOM BOM SELF......
Posted: at 4-01-2011 02:14 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Jumbo_jnr at 4-01-2011 07:15 AM (13 years ago)
(m)
oh my goodness,i cant believ my own sasha could talk such nonsense,infact she's abt loosin a die hard fan,somebody lik jay z has neva tink of such tin,see sasha o
Posted: at 4-01-2011 07:15 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- lacreme at 4-01-2011 07:40 AM (13 years ago)
(m)
THEN SHE SHOULD TELL GOD TO CREATE DIFFERENT HEAVEN FOR CELEBRITY AND INFAMOUS PEPLE. I THINK SHE IS MAD. AFTER ALL SHE WAS NOBODY BEFORE NOW
Posted: at 4-01-2011 07:40 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 12