The lift (Page 6)

Date: 14-01-2011 3:45 pm (14 years ago) | Author: Deji Anthony
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9
- mrvoue at 8-02-2011 11:55 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  8-02-2011 11:47 AM
Quote from: mrvoue on  8-02-2011 10:31 AM
hehe...evrybody na yansh i show u now...see my YANNNSSSSHHHH  Grin Grin Grin
ur nyash wey be like grand mama face Grin
ur granma own? Grin
Posted: at 8-02-2011 11:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 8-02-2011 11:57 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  8-02-2011 11:24 AM
shrinked nyash
its actually fresh if u feel it.oya come  Wink
Posted: at 8-02-2011 11:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 8-02-2011 11:59 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: jermaineismo on  8-02-2011 11:55 AM
u are actually funny but ur pix aint funny
i dey try form sexy naw...i suspect sey u don get xperience wt ds kin yansh b4.confess!
Posted: at 8-02-2011 11:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 8-02-2011 12:07 PM (14 years ago)
(m)
schabe

Posted: at 8-02-2011 12:07 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 8-02-2011 12:25 PM (14 years ago)
(m)
oooo...u don dey feel me now abi?  Smiley
Posted: at 8-02-2011 12:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 8-02-2011 12:37 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  8-02-2011 11:55 AM
Quote from: Skypon2002 on  8-02-2011 11:47 AM
Quote from: mrvoue on  8-02-2011 10:31 AM
hehe...evrybody na yansh i show u now...see my YANNNSSSSHHHH  Grin Grin Grin
ur nyash wey be like grand mama face Grin
ur granma own? Grin

our grand mama own Grin Grin
cos ur grandmama face no fresh at alll Grin Grin

Posted: at 8-02-2011 12:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 8-02-2011 12:38 PM (14 years ago)
(m)
no..i no dey there...pick terry
Posted: at 8-02-2011 12:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 8-02-2011 02:13 PM (14 years ago)
(m)
na u i wan pick  Angry Angry Angry

Posted: at 8-02-2011 02:13 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 8-02-2011 02:29 PM (14 years ago)
(m)
if u must pick me then i must pick u 2 4 somthin  Wink  Wink
Posted: at 8-02-2011 02:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 8-02-2011 03:18 PM (14 years ago)
(m)
pick me 4 wetin? Angry Angry Angry

Posted: at 8-02-2011 03:18 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 8-02-2011 03:28 PM (14 years ago)
(m)
4 wolu wolu Grin Grin
Posted: at 8-02-2011 03:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 8-02-2011 03:33 PM (14 years ago)
Another wolu wulu person.
Posted: at 8-02-2011 03:33 PM (14 years ago) |
Reply
- mrvoue at 8-02-2011 04:07 PM (14 years ago)
(m)
u like my yansh ba?
Posted: at 8-02-2011 04:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 8-02-2011 04:13 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  8-02-2011 03:28 PM
4 wolu wolu Grin Grin

count me out Angry Angry Angry

Posted: at 8-02-2011 04:13 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 8-02-2011 04:14 PM (14 years ago)
dem dey like craze person naysh?
abeg cut am throw away,
yeye naysh Angry Angry Angry
Posted: at 8-02-2011 04:14 PM (14 years ago) |
Reply
- at 8-02-2011 04:17 PM (14 years ago)
Quote from: mrvoue on  8-02-2011 04:07 PM
u like my yansh ba?

dem dey like craze person yansh?
abeg cut am throw away,
yeye smelly yansh  Angry Angry Angry
Posted: at 8-02-2011 04:17 PM (14 years ago) |
Reply
- soki4real at 8-02-2011 04:34 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  8-02-2011 08:38 AM
Quote from: soki4real on  8-02-2011 12:09 AM
Quote from: Skypon2002 on  7-02-2011 11:58 AM
Quote from: soki4real on  5-02-2011 01:36 AM
Quote from: Skypon2002 on  5-02-2011 01:20 AM
u dey craze oooo
na that ur large head i go burst for u Grin Grin

i go join u burst d head  Grin Grin Grin

i go carry bottle, u go carry plank
we go reduce that head to him normal size Grin Grin

hmm, you  be expact  Grin Grin Grin , how many head you don reduce 4 ur village ?  Grin Grin Grin

u don 4get say na me reduce ur senior bros own? Grin Grin Grin Grin
i don reduce plenty people own, so ur own no go be problem for me  Grin Grin Cheesy Grin


i never forget ,thank you for helping me reduce my brother Emajuru head  Grin Grin and God go reward you by reducing your brain  Grin Grin Grin
Posted: at 8-02-2011 04:34 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- soki4real at 8-02-2011 04:37 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  8-02-2011 08:43 AM
Quote from: soki4real on  8-02-2011 12:17 AM
Quote from: xavexdo5 on  7-02-2011 11:13 PM
Quote from: Skypon2002 on  7-02-2011 11:58 AM
Quote from: soki4real on  5-02-2011 01:36 AM
Quote from: Skypon2002 on  5-02-2011 01:20 AM
u dey craze oooo
na that ur large head i go burst for u Grin Grin

i go join u burst d head  Grin Grin Grin

i go carry bottle, u go carry plank
we go reduce that head to him normal size Grin Grin
Grin Grin Grin
me i go carry moter to pound dat head too
dat head must straight today
me self join oooo Angry Angry Angry


ok i join and i don support skypon now but i go carry 4building to brake the head . pls what is the name of the cream you dey use for your face , you dey shine inside your pics, Sexy boi  Grin

no ooo
we no wan break the head
we just wan reduce am to the normal size

xavesdo5, na shine-shine bobo nah
na engine oil him dey rub for him face so that him go dey shine Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 8-02-2011 04:37 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- mrvoue at 8-02-2011 04:44 PM (14 years ago)
(m)
yeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
Posted: at 8-02-2011 04:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 8-02-2011 05:52 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  8-02-2011 04:44 PM
yeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!

why u dey shout?

Posted: at 8-02-2011 05:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9

Featured Discussions