Na u get NP? Abi na u get joke forum?
 i dey ask you question, you dey re-question me... "cool and d gang" abi wetin you call yoursef, na you dem send come dis time?  ur own no dey pass send come ebi like say u like that gramme so much send come na gramma abi... abegeiiii... Posted: at 18-01-2011 04:37 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
coolandrea at 18-01-2011 04:58 PM (14 years ago) (f) Ur pikin no dey stop cry? Posted: at 18-01-2011 04:58 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ur pikin no dey stop cry?
oooooooooooooooooooooooooooooohhhhh...  e be like say to carry belle dis january dey hungry you... small tin, your pikin... make you carry go front no come implicate me.. Posted: at 18-01-2011 05:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
coolandrea at 18-01-2011 05:16 PM (14 years ago) (f) Tufiakwa...who go .born dt kind pikin? If dem dey advice una, una no dey take. U knw say u wowo, u go marry wowo woman, shebi u c d result now? Posted: at 18-01-2011 05:16 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Coolandrea, allow kris be naa! haba Posted: at 20-01-2011 11:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Coolandrea, allow kris be naa! haba
 bia funmi... did i ask you beg for me? you come dey make sound like say she (cool-and-d-gang) beat me... i no like am o... Posted: at 20-01-2011 11:43 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
hmmm...ok, i don hear.o...continue your cry Posted: at 20-01-2011 11:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 22-01-2011 03:23 PM (14 years ago) (m) moral of the story?  China-peters...... wetin naa?  no no no no river no try that one at alllll abeg let her be
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-01-2011 03:23 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-01-2011 03:24 PM (14 years ago) (m) Op no b me u dey ask o?
wait first... who bring you come here?  na terry ooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-01-2011 03:24 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
element44 at 22-01-2011 06:19 PM (14 years ago) (m) very funny.... Posted: at 22-01-2011 06:19 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Skypon2002 at 23-01-2011 11:28 PM (14 years ago) (m) whats so funny about the joke?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 23-01-2011 11:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
moral of the story?  China-peters...... wetin naa?  no no no no river no try that one at alllll abeg let her be  abeg no vex oooo....biko
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 23-01-2011 11:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 24-01-2011 08:33 AM (14 years ago) (m)  ok she is my one and only
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-01-2011 08:33 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
belogh at 24-01-2011 12:25 PM (14 years ago) (m) The moral of this story is the need for wisdom in judging cases so learn to be wise my bros Posted: at 24-01-2011 12:25 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 24-01-2011 12:34 PM (14 years ago) (m) ok
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 24-01-2011 12:34 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 24-01-2011 01:01 PM (14 years ago) (m) u try sha
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 24-01-2011 01:01 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
okay oo brosz... Posted: at 24-01-2011 01:02 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 24-01-2011 01:09 PM (14 years ago) (m) nah u post am?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 24-01-2011 01:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
coolandrea at 24-01-2011 01:11 PM (14 years ago) (f) Kris my friend* How far na? Posted: at 24-01-2011 01:11 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |