kebella at 10-02-2011 09:08 PM (14 years ago) (f) honestly yu wont understand.......as young as yu re yu bend down to anoda culture,.......havent seen that b4.......those that marry white women i mean real white women (old layers) there not enjoying it......thumb up ....hope Amos wil love me lik that
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 10-02-2011 09:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Reply |
awww kb my dear u r too sweet all i can hope for is to b happy wit him and our kids... nottin like bendin down to it, bcos it feels so natural....
ur a true blessing dear, much luv for u Posted: at 10-02-2011 09:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 10-02-2011 09:16 PM (14 years ago) (m) @ poster, see how u don turn d place upside down wit ur stupid post  U wey talk as if ur country na somtin, well in case u neva knw u no get shit! and pls u shud open ur eyes see how much Africans suffer wen dem com EU wey no paper for hand...u hav no any idea!!!!! I was dia and ive bin through all of dat b4 and beliv wetin i tell u if no great God like dis ppl wudn survive all dis nonsense! Imagine sufferin like dat just to get a normal life, and we can just enta dia country try play it by our own rules, u mad?? See how South Africans suffer unda white man hand bcos dem tink d whole globe belong to dem............u betta shut up next time, u no knw shit :'( :'( :'( :'( no vex sweetie pie
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 10-02-2011 09:16 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
iloveit sorry but i cant help it, wen i read it i dey vex again 
How r u chocolate crunchy pie Posted: at 10-02-2011 09:18 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 10-02-2011 09:21 PM (14 years ago) (m) That's truth... And real reason of that is unfortunately America and Europe.We using water to water the grass,throw out huge quantities of food , in the same time millions are suffering hunger. In order to justify sent humanitarian aid, but it really shoul does not give a fish but a fishing rod. But the real problem are yahoo boys... They make a feedback to all Africans.. And thats really sad.. I can understaind , why Africans searching for wife in Europe , but I will never understaind why they are treating their wifes so bad if they catch one..
Oh come on and why do u tink dem treat d white woman bad ehn?? wen she no fit cook, clean,take care of him, everyday shoutin and nagging, no respect for d family and culture!! wetin u expect?? Naija man no b white man ehn wey u fit turn all around wooow  big gbosa!!! for u and five star kiss
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 10-02-2011 09:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 10-02-2011 09:21 PM (14 years ago) (f) awww kb my dear u r too sweet all i can hope for is to b happy wit him and our kids... nottin like bendin down to it, bcos it feels so natural....
ur a true blessing dear, much luv for u  ur welc ................  ......................
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 10-02-2011 09:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 10-02-2011 09:22 PM (14 years ago) (m) Soon, I will send down the rain as well. this is arrant nonsense, I wander why the world is not seeing other people's crime, Only Pointing fingers on my African brothers. The Germans killed 6 millions Jews, No one is talking about it, The hiroshima Bombing no one is talking about it, All the suicide bombers no one is talking much about that. someone is coming here telling me that My Black brothers are marrying for Papers or another will come telling me they're doing them Yahoozee or 419. The whites started the 419 on Africans long time ago, what you silly white heads did to Africans is coming back to you all. by feeding my brothers to shark in the Atlantic ocean, feeding them to Lions and tigers, turning them into your slaves for just peanuts you came and trick our Ancestors..No one is talking about that. Just recently they put the Great Benin kingdom Mask to auction in London, they stole from Nigeria, No one is talking about that. You white dick heads should start to think twice before you point your sticking fingers on my black fellows. You all suck !!  DK take am easy now, no b all white ppl who r like dis now...no com call us bad names bcos of dis yeye poster abeg........... cool down i take God beg u no worry..dey provoke am
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 10-02-2011 09:22 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 10-02-2011 09:23 PM (14 years ago) (m) iloveit sorry but i cant help it, wen i read it i dey vex again 
How r u chocolate crunchy pie lol...i'm good & u
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 10-02-2011 09:23 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
aw u go make me blush oooo no need for kissin na truth i dey yan
but i take d kiss run b4 u take am back Posted: at 10-02-2011 09:23 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
iloveit sorry but i cant help it, wen i read it i dey vex again 
How r u chocolate crunchy pie lol...i'm good & u  Fabulous Posted: at 10-02-2011 09:24 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 10-02-2011 09:26 PM (14 years ago) (f) @ poster, see how u don turn d place upside down wit ur stupid post  U wey talk as if ur country na somtin, well in case u neva knw u no get shit! and pls u shud open ur eyes see how much Africans suffer wen dem com EU wey no paper for hand...u hav no any idea!!!!! I was dia and ive bin through all of dat b4 and beliv wetin i tell u if no great God like dis ppl wudn survive all dis nonsense! Imagine sufferin like dat just to get a normal life, and we can just enta dia country try play it by our own rules, u mad?? See how South Africans suffer unda white man hand bcos dem tink d whole globe belong to dem............u betta shut up next time, u no knw shit can i get yu a cup of coffe to calm down ........................   pls dont mind d poster .....lets catch some fun........geeeeeeee
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 10-02-2011 09:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 10-02-2011 09:27 PM (14 years ago) (m) aw u go make me blush oooo no need for kissin na truth i dey yan
but i take d kiss run b4 u take am back  loolzzzzzzzzz i no say na true but surprise to here this here,na the second time bey dis. abeg make u blush you deserve am
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 10-02-2011 09:27 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 10-02-2011 09:30 PM (14 years ago) (m) that sound great
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 10-02-2011 09:30 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
LOOOOL kb u dey lick ur coffee like dat??  how r u?? how was ur day??
iloveit, u wan make i luk like tomato ?? Posted: at 10-02-2011 09:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 10-02-2011 09:33 PM (14 years ago) (f) no that ur coffe am just feeling d heat
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 10-02-2011 09:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 10-02-2011 09:34 PM (14 years ago) (m) LOOOOL kb u dey lick ur coffee like dat??  how r u?? how was ur day??
iloveit, u wan make i luk like tomato ??  lol..noooooo! but e good naah! atleast for ur health
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 10-02-2011 09:34 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
betty55 at 10-02-2011 09:36 PM (14 years ago) (f) That's truth... And real reason of that is unfortunately America and Europe.We using water to water the grass,throw out huge quantities of food , in the same time millions are suffering hunger. In order to justify sent humanitarian aid, but it really shoul does not give a fish but a fishing rod. But the real problem are yahoo boys... They make a feedback to all Africans.. And thats really sad.. I can understaind , why Africans searching for wife in Europe , but I will never understaind why they are treating their wifes so bad if they catch one..
Oh come on and why do u tink dem treat d white woman bad ehn?? wen she no fit cook, clean,take care of him, everyday shoutin and nagging, no respect for d family and culture!! wetin u expect?? Naija man no b white man ehn wey u fit turn all around this woman l go buy private jet for u with my ten yrs salary.u too much abeg.l wish all white are like u.carry go na God give jare.u get brain. Posted: at 10-02-2011 09:36 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Reply |
hahahahaha u dey put ur tongue for ma coffee?? d time wey i go com visit u i go sleep for hotel ooo i no dey trust u again Posted: at 10-02-2011 09:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |