
i no right from time say you na pretender .
you wan turn here to pretending forum.
Amebo,
yeye fowl wey no dey lay egg!
ATUTU BOYOYO kowei
Aproko #1
Dan yiska
Amarachi
kumerenge
all dis names na for u
and u alone
chai!
i no envy u at all!
Posted: at | |
Quote from: emejuru on 22-02-2011 04:25 PM Quote from: Abolore05 on 22-02-2011 04:19 PM just pretend its funny and make ur own joke na ![]() i no right from time say you na pretender . you wan turn here to pretending forum. Amebo, yeye fowl wey no dey lay egg! ATUTU BOYOYO kowei Aproko #1 Dan yiska Amarachi kumerenge all dis names na for u and u alone chai! i no envy u at all!
| |||||
Quote from: Deffney on 22-02-2011 04:29 PM good idea... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 22-02-2011 04:28 PM Quote from: Deffney on 22-02-2011 04:23 PM Quote from: emejuru on 22-02-2011 04:05 PM wetin dey make una happy na!! abi una dey heat period ? ![]() ![]() ![]() i dey laugh na....wetin? ![]() Deffney babiiiiiiiiiiiiiyyyyyyyyyyy. oya tal true naH!!!!!!!!!!!!!! wetin true u want hear from me... abeg emejuru u no sleep??? hehehehe we go give u mad women soon ok? Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: Abolore05 on 22-02-2011 04:29 PM Quote from: emejuru on 22-02-2011 04:25 PM Quote from: Abolore05 on 22-02-2011 04:19 PM just pretend its funny and make ur own joke na ![]() i no right from time say you na pretender . you wan turn here to pretending forum. Amebo, yeye fowl wey no dey lay egg! ATUTU BOYOYO kowei Aproko #1 Dan yiska Amarachi kumerenge all dis names na for u and u alone chai! i no envy u at all! i think say na joke oooo, see this wan don commot from joke ooo, abolore don craze,she don kolo mental completely, this wan no cure for you, oya enter market ,go meet your people way give you all those name. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Abolore05 on 22-02-2011 04:26 PM Quote from: Deffney on 22-02-2011 04:23 PM Quote from: emejuru on 22-02-2011 04:05 PM wetin dey make una happy na!! abi una dey heat period ? ![]() ![]() ![]() i dey laugh na....wetin? ![]() im no get gf him con dey use style lash out mayb we go give am one mad woman so he go dey happy ![]() ![]() ![]() yes ooo i no get girl friend and i no wan get. na wife i get ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 22-02-2011 04:36 PM Quote from: Abolore05 on 22-02-2011 04:29 PM Quote from: emejuru on 22-02-2011 04:25 PM Quote from: Abolore05 on 22-02-2011 04:19 PM just pretend its funny and make ur own joke na ![]() i no right from time say you na pretender . you wan turn here to pretending forum. Amebo, yeye fowl wey no dey lay egg! ATUTU BOYOYO kowei Aproko #1 Dan yiska Amarachi kumerenge all dis names na for u and u alone chai! i no envy u at all! i think say na joke oooo, see this wan don commot from joke ooo, abolore don craze,she don kolo mental completely, this wan no cure for you, oya enter market ,go meet your people way give you all those name. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() na im make u get all dis name nah deff and i go arrange mad woman for u since mad +mad = ![]() ![]() no cry u hear we dey come ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 22-02-2011 04:22 PM hehehe d joke is quite 4ny and i really dont have time to post joke,rather i go dey yab ok ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 22-02-2011 04:32 PM Quote from: emejuru on 22-02-2011 04:28 PM Quote from: Deffney on 22-02-2011 04:23 PM Quote from: emejuru on 22-02-2011 04:05 PM wetin dey make una happy na!! abi una dey heat period ? ![]() ![]() ![]() i dey laugh na....wetin? ![]() Deffney babiiiiiiiiiiiiiyyyyyyyyyyy. oya tal true naH!!!!!!!!!!!!!! wetin true u want hear from me... abeg emejuru u no sleep??? hehehehe we go give u mad women soon ok? ![]() ![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 22-02-2011 04:22 PM hehehe d joke is quite 4ny and i really dont have time to post joke,rather i go dey yab yab already? Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
na una two do the mad people maths , Replyso as don get the answer, don show say una two don kolo, una mad bfs they wait for una for that una craze people joint ![]() ![]() ![]()
| |||||
what? U chop water abi u drink bread? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
nice one.......shut up...dn't smile ReplyA smile costs less dan electricity but gives more light 2 ur face!So always smile & prove dat u r d best tube... ![]() ![]() ![]()
| |||||
you see na only craze person fit talk to craze person, Replyyou and abolore sabi talk to craze people meaning una don kolo, if una never kolo how una go use talk to the craze woman, wey una wan give una brodas, kolo people, ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 22-02-2011 04:51 PM you see na only craze person fit talk to craze person, you and abolore sabi talk to craze people meaning una don kolo, if una never kolo how una go use talk to the craze woman, wey una wan give una brodas, kolo people, ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
emejuru u b d CHIEF OF D KOLO COMMUNITY NAH Reply![]()
| |||||
Alexanderrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 22-02-2011 02:08 PM na only you gree shot up, correct baby,you sabi obey , ![]() ![]() ![]() warris worin u ![]() ![]() ![]() i say shut up
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 22-02-2011 05:34 PM Quote from: emejuru on 22-02-2011 02:08 PM na only you gree shot up, correct baby,you sabi obey , ![]() ![]() ![]() warris worin u ![]() ![]() ![]() i say shut up e be like dem do all of una the thing together, wetin dey shack this doll baby? abi you eat raw yam,your mouth con dey scratch you to talk rubbish? ayo shot up their yeye fowl
| |||||
emejuru, shut the f-uck uppppppppppppp Reply![]()
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Moment A Man Stole iPhone 14 Pro Max & Samsung Phone While Salesgirls Were in Deep Sleep
President Tinubu Approves The Appointment of Ms. Usoro Akpabio as MD of SSDC
IPOB Leader, Nnamdi Kanu Clears The Air On His Role in 2020 #EndSARS Protest
Man Madu Simon Arrested As NAFDAC Bust Lagos Outlet Where Expired Drinks Are Sold (VID)
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest