Deffney at 1-03-2011 04:47 AM (14 years ago) (f) na that one she get. u tried b4???
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 1-03-2011 04:47 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Abolore05 at 1-03-2011 06:33 AM (14 years ago) (f) lol funi comments Posted: at 1-03-2011 06:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 1-03-2011 06:46 AM (14 years ago) (f) do anyone. ogogoro na that whiskey kin but made in naija own wey you and your bf dey shark i no no what u say...i no bf ooooo that kind gin wher Naija made make u send to me..make i try...  I don send am.. its on the way still on d way....
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 1-03-2011 06:46 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bodeniyi at 1-03-2011 07:52 AM (14 years ago) (m) Yes still on the way.. Posted: at 1-03-2011 07:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fmj4real at 1-03-2011 08:55 AM (14 years ago) (m) no comment Posted: at 1-03-2011 08:55 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
fmj4real at 1-03-2011 08:55 AM (14 years ago) (m) no comment Posted: at 1-03-2011 08:55 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
at 1-03-2011 01:53 PM (14 years ago) na that one she get.
u tried b4???  why you dey talk like this na, abi you want make i remove my mask for you? Posted: at 1-03-2011 01:53 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 1-03-2011 02:15 PM (14 years ago) (f) hahahahahaha
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 1-03-2011 02:15 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just passin... Posted: at 1-03-2011 05:10 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Deffney at 1-03-2011 05:17 PM (14 years ago) (f) just passin...
heyyy come back
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 1-03-2011 05:17 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 1-03-2011 06:05 PM (14 years ago) why you dey call am back, him dey run go toilet , abi you want him to shit for body? dis place go begin smell now. Posted: at 1-03-2011 06:05 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 1-03-2011 06:09 PM (14 years ago) (f) why you dey call am back, him dey run go toilet , abi you want him to shit for body? dis place go begin smell now.  hewehewehewehewe
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 1-03-2011 06:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 1-03-2011 06:15 PM (14 years ago) hewehewehewe Posted: at 1-03-2011 06:15 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 1-03-2011 06:19 PM (14 years ago) (f) hewehewehewehewe
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 1-03-2011 06:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 1-03-2011 06:23 PM (14 years ago) we dey laugh in the phil way, hewehewehewe Posted: at 1-03-2011 06:23 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 1-03-2011 06:25 PM (14 years ago) (f) wetin 9ja way? hekhekhekhekhek
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 1-03-2011 06:25 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 1-03-2011 06:32 PM (14 years ago) for 9ja we get many way, and many system Posted: at 1-03-2011 06:32 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 1-03-2011 06:40 PM (14 years ago) (f) no wonder!!! na that system no fit work on me oooo
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 1-03-2011 06:40 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 1-03-2011 08:31 PM (14 years ago) dont worry e don work finish , hewehewe Posted: at 1-03-2011 08:31 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Abolore05 at 1-03-2011 09:14 PM (14 years ago) (f) Posted: at 1-03-2011 09:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |