kenolis at 1-05-2011 02:23 AM (14 years ago) (m) Reply |
Skypon2002 at 2-05-2011 09:03 PM (14 years ago) (m) na only teeth dey ur mouth? wey ur tongue dey?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 2-05-2011 09:03 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 2-05-2011 09:39 PM (14 years ago) (m) e dey your nyash!!! Posted: at 2-05-2011 09:39 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 3-05-2011 09:15 PM (14 years ago) (m) e dey your nyash!!!  huh! ur nyash get tongue?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-05-2011 09:15 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 3-05-2011 11:11 PM (14 years ago) (m) Reply |
Skypon2002 at 4-05-2011 01:56 AM (14 years ago) (m) better
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-05-2011 01:56 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 4-05-2011 02:15 AM (14 years ago) (m) na you sabi Posted: at 4-05-2011 02:15 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
KINGJHOE at 4-05-2011 08:37 AM (14 years ago) (m) ABIA STATE Posted: at 4-05-2011 08:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 4-05-2011 05:21 PM (14 years ago) (m) do wetin? Posted: at 4-05-2011 05:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Abolore05 at 4-05-2011 05:25 PM (14 years ago) (f) i wonder Posted: at 4-05-2011 05:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emmagency9 at 4-05-2011 05:26 PM (14 years ago) (m)
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔ Posted: at 4-05-2011 05:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 4-05-2011 06:23 PM (14 years ago) (m) i wonder  wonder for weting? Posted: at 4-05-2011 06:23 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 5-05-2011 05:47 AM (14 years ago) (m) ABIA STATE
ok u be abia man? but why u com dey tell us nah?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 5-05-2011 05:47 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 5-05-2011 05:48 AM (14 years ago) (m) i wonder  huh! where u dey since? :'( :'(
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 5-05-2011 05:48 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 5-05-2011 12:07 PM (14 years ago) (f) shey dey watch u well well oooooooooo
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 5-05-2011 12:07 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 5-05-2011 01:52 PM (14 years ago) (m) ABIA STATE
ok u be abia man? but why u com dey tell us nah?  he tell you? abi na trouble you dey find? Posted: at 5-05-2011 01:52 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 8-05-2011 11:51 AM (14 years ago) (m) shey dey watch u well well oooooooooo
i dey watch am tooooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 8-05-2011 11:51 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 8-05-2011 11:52 AM (14 years ago) (m) ABIA STATE
ok u be abia man? but why u com dey tell us nah?  he tell you? abi na trouble you dey find? tatafo i know say u must put ur mouth for this issue
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 8-05-2011 11:52 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 8-05-2011 03:23 PM (14 years ago) (f) shey dey watch u well well oooooooooo
i dey watch am tooooooo  na lie...she dey complain am u no care for her naaaaa
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 8-05-2011 03:23 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 8-05-2011 07:09 PM (14 years ago) (m) shey dey watch u well well oooooooooo
i dey watch am tooooooo  watch man...keep on watching, one day your eye go blind Posted: at 8-05-2011 07:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |