stanbutto at 9-03-2011 11:41 AM (14 years ago) (m) Poster, why can’t you relax and stop wasting your enercy...Just ask me about SOHIEBABY
na sphoie dey reign for here with regards to my post. make she answer with her month e be like say as i dey hia for this your rubbish post wey no make sense dey add sense to am.. u dey feel like obj abi... nack ya head for wall i no dey gv u my number wetin i wan feel? i dey talk the pure truth now... if i wan get ur number, na small thing. this is a small world remember. [/color] hehehehehe...na now u dey talk wetin b ya problm...u wan sophy by all means...oya get d no...mak we see...
wetin i wan do with bad pikin like sophie? Posted: at 9-03-2011 11:41 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kinkino at 9-03-2011 11:42 AM (14 years ago) (f) sophiebaby, this stanbuttoks abi na wetin b d full name don dey kolo ooo...aru odi kwa onye a Posted: at 9-03-2011 11:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stanbutto at 9-03-2011 11:44 AM (14 years ago) (m) Poster, why can’t you relax and stop wasting your enercy...Just ask me about SOHIEBABY
na sphoie dey reign for here with regards to my post. make she answer with her month e be like say as i dey hia for this your rubbish post wey no make sense dey add sense to am.. u dey feel like obj abi... nack ya head for wall i no dey gv u my number wetin i wan feel? i dey talk the pure truth now... if i wan get ur number, na small thing. this is a small world remember. see threat naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa if u doubt me, expect my call exactly 12noon tomorrow hahahahaha hun nhie za me na nieeeeeeee i laugh in china u will soon laugh in calabar Posted: at 9-03-2011 11:44 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 9-03-2011 11:45 AM (14 years ago) (f) lol. nothing dey special abt sophie, just say na bad pikin [/color] abeg mak i hear word, wetin mak am bad pikin  u b gud pikin  mr judge... u just dey wake up from sleep abi? why is it that whenever some say the truth, u ladies calls the person judge? well, is from judging people that they stand to be corrected, so no problem . i dey judge, wetin u go do now? [/color] corect yaself first abeg....u wey dey post abt wht we talk on net.....wht ar u doin here...hw did u com abt d posts... u enjoyd readin and commentin...show ya face, mak i send u da bomb...abeg qunodinga, get me my koboko mak i wip dis pikin nyasi...em own don dey too much hehehehehhehe.. show ya wor-wor face eeeeeeeeeee poster u dey read honeypot and prick hia e dey swit u she don start again, honeypot and prick abi? so e no dey sweet u ? and u are talking abt it i get honeypot and i like prick.. nack ya head for wall naaaaaaaaa
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 9-03-2011 11:45 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
stanbutto at 9-03-2011 11:45 AM (14 years ago) (m) sophiebaby, this stanbuttoks abi na wetin b d full name don dey kolo ooo...aru odi kwa onye a
aru odiri gi Posted: at 9-03-2011 11:45 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 9-03-2011 11:46 AM (14 years ago) (f) Poster, why can’t you relax and stop wasting your enercy...Just ask me about SOHIEBABY
na sphoie dey reign for here with regards to my post. make she answer with her month e be like say as i dey hia for this your rubbish post wey no make sense dey add sense to am.. u dey feel like obj abi... nack ya head for wall i no dey gv u my number wetin i wan feel? i dey talk the pure truth now... if i wan get ur number, na small thing. this is a small world remember. [/color] hehehehehe...na now u dey talk wetin b ya problm...u wan sophy by all means...oya get d no...mak we see... wetin i wan do with bad pikin like sophie? wetin u wan take bad pikin number do?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 9-03-2011 11:46 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 9-03-2011 11:47 AM (14 years ago) (m) PIKIN ON BOARD DIRTY LANGUAGE IS NOT ALLOWED BIKO
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 9-03-2011 11:47 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 9-03-2011 11:48 AM (14 years ago) (f) onye ne ku?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 9-03-2011 11:48 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kinkino at 9-03-2011 11:48 AM (14 years ago) (f) @stanbutto...u hear am..oya kill urself...if u no lik to hear abt pusspen, delete ya post...agu dey sleep, u go dey wake am...wetin u expect...d tin wey dey hugry u, u go chop am...oya clos ya ear now...cos u b beta pikin...no comment again if u b better pikin cos d tin wey we dey mention here (honeypot/penis...=pusspen) go corrupt u ooo.... Posted: at 9-03-2011 11:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stanbutto at 9-03-2011 11:49 AM (14 years ago) (m) lol. nothing dey special abt sophie, just say na bad pikin [/color] abeg mak i hear word, wetin mak am bad pikin  u b gud pikin  mr judge... u just dey wake up from sleep abi? why is it that whenever some say the truth, u ladies calls the person judge? well, is from judging people that they stand to be corrected, so no problem . i dey judge, wetin u go do now? [/color] corect yaself first abeg....u wey dey post abt wht we talk on net.....wht ar u doin here...hw did u com abt d posts... u enjoyd readin and commentin...show ya face, mak i send u da bomb...abeg qunodinga, get me my koboko mak i wip dis pikin nyasi...em own don dey too much hehehehehhehe.. show ya wor-wor face eeeeeeeeeee poster u dey read honeypot and prick hia e dey swit u she don start again, honeypot and prick abi? so e no dey sweet u ? and u are talking abt it i get honeypot and i like prick.. nack ya head for wall naaaaaaaaa u think say e dey pain me ? abi na wetin? i know say u like prick and u get honeypot, and that's what i post there. why are u complaining? ok, u wan tell me more abt ur honeypot or wat? Posted: at 9-03-2011 11:49 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 9-03-2011 11:51 AM (14 years ago) (f) lol. nothing dey special abt sophie, just say na bad pikin [/color] abeg mak i hear word, wetin mak am bad pikin  u b gud pikin  mr judge... u just dey wake up from sleep abi? why is it that whenever some say the truth, u ladies calls the person judge? well, is from judging people that they stand to be corrected, so no problem . i dey judge, wetin u go do now? [/color] corect yaself first abeg....u wey dey post abt wht we talk on net.....wht ar u doin here...hw did u com abt d posts... u enjoyd readin and commentin...show ya face, mak i send u da bomb...abeg qunodinga, get me my koboko mak i wip dis pikin nyasi...em own don dey too much hehehehehhehe.. show ya wor-wor face eeeeeeeeeee poster u dey read honeypot and prick hia e dey swit u she don start again, honeypot and prick abi? so e no dey sweet u ? and u are talking abt it i get honeypot and i like prick.. nack ya head for wall naaaaaaaaa u think say e dey pain me ? abi na wetin? i know say u like prick and u get honeypot, and that's what i post there. why are u complaining? ok, u wan tell me more abt ur honeypot or wat? see u.. small pikin.. u register on Np to claim saint and find girlfriend.. shioorrrrrrrrrrr
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 9-03-2011 11:51 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kinkino at 9-03-2011 11:51 AM (14 years ago) (f) PIKIN ON BOARD DIRTY LANGUAGE IS NOT ALLOWED BIKO
[/color] biko, no deceive yaself here oooo...pikin ko....nikip ni ooo Posted: at 9-03-2011 11:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kinkino at 9-03-2011 11:59 AM (14 years ago) (f) u guys here no lik honeypot...na so so toast una dey here dey toast babes...infact np guys ar expert in writin toast mesges...pretenderssssssssssss Posted: at 9-03-2011 11:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stanbutto at 9-03-2011 12:01 PM (14 years ago) (m) @stanbutto...u hear am..oya kill urself...if u no lik to hear abt pusspen, delete ya post...agu dey sleep, u go dey wake am...wetin u expect...d tin wey dey hugry u, u go chop am...oya clos ya ear now...cos u b beta pikin...no comment again if u b better pikin cos d tin wey we dey mention here (honeypot/penis...=pusspen) go corrupt u ooo....
can u say these words to me in person? thats the question? i no dey pain me. i have heard, seen etc. but they way u talk abt it here honeypot, prick, u have even Baptiste it to pusspen, can u do same in person? Posted: at 9-03-2011 12:01 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dhowafe at 9-03-2011 12:04 PM (14 years ago) (m) @ sophiebaby and stanbuttoks.... i don read all una quarrel and i like am bt 1thing dey clear say, the two of una dey feel each other and una dey enjoy watin una dey do so, my Guy toast the girl well, no dey use coner coner, i knw say she dey feel u, bt do am well... Sophie... no mk my guy hungry too much, as u be sharp girl reach, jst try to undastand... una two get watin una dey look 4, so mk una try help unaselves. but sophie... be more diplomatic in ur words usage, that is not to say u can't be blunt. Posted: at 9-03-2011 12:04 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kinkino at 9-03-2011 12:05 PM (14 years ago) (f) @stanbutto...u hear am..oya kill urself...if u no lik to hear abt pusspen, delete ya post...agu dey sleep, u go dey wake am...wetin u expect...d tin wey dey hugry u, u go chop am...oya clos ya ear now...cos u b beta pikin...no comment again if u b better pikin cos d tin wey we dey mention here (honeypot/penis...=pusspen) go corrupt u ooo....
can u say these words to me in person? thats the question? i no dey pain me. i have heard, seen etc. but they way u talk abt it here honeypot, prick, u have even Baptiste it to pusspen, can u do same in person? [/color] i will use question to ans ur question...are u askin underage or adult??? imagine u...show ur face first let me see if one can even talk to u here talk of outside here...nw u ar faceless....u might be a 9yrs old boy..talkin wit adults... Posted: at 9-03-2011 12:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stanbutto at 9-03-2011 12:07 PM (14 years ago) (m) times up. make i work jari. i will be back for u guys, 50cent, talk to ur girls Posted: at 9-03-2011 12:07 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kinkino at 9-03-2011 12:07 PM (14 years ago) (f) wil brb...sophiebaby ttyl...ignor d muntula wit muntula post Posted: at 9-03-2011 12:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stanbutto at 9-03-2011 12:08 PM (14 years ago) (m) @stanbutto...u hear am..oya kill urself...if u no lik to hear abt pusspen, delete ya post...agu dey sleep, u go dey wake am...wetin u expect...d tin wey dey hugry u, u go chop am...oya clos ya ear now...cos u b beta pikin...no comment again if u b better pikin cos d tin wey we dey mention here (honeypot/penis...=pusspen) go corrupt u ooo....
can u say these words to me in person? thats the question? i no dey pain me. i have heard, seen etc. but they way u talk abt it here honeypot, prick, u have even Baptiste it to pusspen, can u do same in person? [/color] i will use question to ans ur question...are u askin underage or adult??? imagine u...show ur face first let me see if one can even talk to u here talk of outside here...nw u ar faceless....u might be a 9yrs old boy..talkin wit adults... check me out on facebook. u will see a handsome guy in his early 30 Posted: at 9-03-2011 12:08 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
stanbutto at 9-03-2011 12:10 PM (14 years ago) (m) lol. nothing dey special abt sophie, just say na bad pikin [/color] abeg mak i hear word, wetin mak am bad pikin  u b gud pikin  mr judge... u just dey wake up from sleep abi? why is it that whenever some say the truth, u ladies calls the person judge? well, is from judging people that they stand to be corrected, so no problem . i dey judge, wetin u go do now? [/color] corect yaself first abeg....u wey dey post abt wht we talk on net.....wht ar u doin here...hw did u com abt d posts... u enjoyd readin and commentin...show ya face, mak i send u da bomb...abeg qunodinga, get me my koboko mak i wip dis pikin nyasi...em own don dey too much hehehehehhehe.. show ya wor-wor face eeeeeeeeeee poster u dey read honeypot and prick hia e dey swit u she don start again, honeypot and prick abi? so e no dey sweet u ? and u are talking abt it i get honeypot and i like prick.. nack ya head for wall naaaaaaaaa u think say e dey pain me ? abi na wetin? i know say u like prick and u get honeypot, and that's what i post there. why are u complaining? ok, u wan tell me more abt ur honeypot or wat? see u.. small pikin.. u register on Np to claim saint and find girlfriend.. shioorrrrrrrrrrr i am 100% committed. who i don toast for here, make that person talk am now Posted: at 9-03-2011 12:10 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |