superdiva at 9-03-2011 02:41 PM (14 years ago) (f) After goin tru all comments abt PusPen matter, I can see dat na d poster talk d whole ***** & penis pass So poster, na u b d leader 4 dis matter
Mr&Mrs Puspen (SAN)
can u just imagine, dis post is a glorified fool. i think say u and jesus dey sleep on the same bed. "mr and mrs puspen" foolish child. i say make una check am, dis goat don go toast one married woman wey the person tell am em life. FOOLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL EWU GAMBIA. I HATE RUBBISH Posted: at 9-03-2011 02:41 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 9-03-2011 02:43 PM (14 years ago) (f) Reply |
mallorca at 9-03-2011 02:45 PM (14 years ago) (m) na ur fellwo woman u dey kiss so..make e nobi wetin i dey think p
u want ur own? not bad i deal sha hope am safe? bcos of doz lions i mention dere names earlier? oya come
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 9-03-2011 02:45 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 9-03-2011 02:46 PM (14 years ago) (f) No be small EWU GAMBIA, Nne u dey wound oooo Posted: at 9-03-2011 02:46 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ekechibaby at 9-03-2011 02:48 PM (14 years ago) (f) abi oo no body go beat u
who tell you? ready with my stick  Hahahahahaha Posted: at 9-03-2011 02:48 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
superdiva at 9-03-2011 02:50 PM (14 years ago) (f) i want to ask this question, to the married women in this forum, does your hubby know u are here and read your comments with regards to sex, some of you are soooooo blunt with the wolds like honeypot, penis ,honeypot, fcuk him/her etc. and to the married and single ladies, IF you are to meet any NP face to face, can free say the kind of wolds you say here like fcuk am, Bosom , honeypot dick, lash am, he/she sweet, e no sabi do etc. let me not mention names of the ladies that are soooo blunt with these wolds here.
just wondering
get lost, wetin come corcern you. y won't our hubby know we r here. so because sonmeone is married means that you can"t socialize. na people like you self dey get liver dey toast married woman even when you know their married. look at you, come where your picture? we are married but our pictures are shown because we no get bad intention. see you who dey talk. we are blunt because we r matured, we don see things so we give it to you as it is. na because ur brain small so na bad thing for ur eye. grow up small boy. if u don dey toast one married woman for here wey she no send you, no come dey talk rubbish out of frustration, rubbish. nonsense and irrelevant post.  KISSES TO YOU DEAR Posted: at 9-03-2011 02:50 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dirtykid at 9-03-2011 02:51 PM (14 years ago) (m) No be small EWU GAMBIA, Nne u dey wound oooo
This kind of Ewu will be very tasty.. Yummy Yummy
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 9-03-2011 02:51 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
superdiva at 9-03-2011 02:54 PM (14 years ago) (f) No be small EWU GAMBIA, Nne u dey wound oooo
MY DEAR, THIS POSTER EEEEEEE, NA CONFIRM IMBECILE. D ANNOYING THING BE SAY, PPL WEY DEY TALK LIKE THIS POSTER EEEEE, IF U GO REVIEW EM LIFE, U FIT WITHER. Posted: at 9-03-2011 02:54 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mallorca at 9-03-2011 02:55 PM (14 years ago) (m)
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 9-03-2011 02:55 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
pholake at 9-03-2011 02:56 PM (14 years ago) (f) After goin tru all comments abt PusPen matter, I can see dat na d poster talk d whole ***** & penis pass So poster, na u b d leader 4 dis matter
Mr&Mrs Puspen (SAN)
can u just imagine, dis post is a glorified fool. i think say u and jesus dey sleep on the same bed. "mr and mrs puspen" foolish child. i say make una check am, dis goat don go toast one married woman wey the person tell am em life. FOOLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL EWU GAMBIA. I HATE RUBBISH Posted: at 9-03-2011 02:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
olumbareal at 9-03-2011 02:57 PM (14 years ago) (m) General Bad Man where are u? i wan make u flog the poster for me oooo, im wan cos trouble for hie. Posted: at 9-03-2011 02:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
superdiva at 9-03-2011 02:58 PM (14 years ago) (f) No be small EWU GAMBIA, Nne u dey wound oooo
This kind of Ewu will be very tasty.. Yummy Yummy  I NO SURE, IF THE POSTER BE GOAT. THE MEAT WEY GO COMMOT FROM EM BODY GO DEY BITTER. Posted: at 9-03-2011 02:58 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dirtykid at 9-03-2011 02:58 PM (14 years ago) (m) No be small EWU GAMBIA, Nne u dey wound oooo
MY DEAR, THIS POSTER EEEEEEE, NA CONFIRM IMBECILE. D ANNOYING THING BE SAY, PPL WEY DEY TALK LIKE THIS POSTER EEEEE, IF U GO REVIEW EM LIFE, U FIT WITHER. No Vex too much naw !! You're too Superdiva Gorgeous to dey vex too much. Oya smile small make we know say u no dey Vex again.
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 9-03-2011 02:58 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
pholake at 9-03-2011 03:00 PM (14 years ago) (f) i want to ask this question, to the married women in this forum, does your hubby know u are here and read your comments with regards to sex, some of you are soooooo blunt with the wolds like honeypot, penis ,honeypot, fcuk him/her etc. and to the married and single ladies, IF you are to meet any NP face to face, can free say the kind of wolds you say here like fcuk am, Bosom , honeypot dick, lash am, he/she sweet, e no sabi do etc. let me not mention names of the ladies that are soooo blunt with these wolds here.
just wondering
Na d only thing u dey read here be that? Posted: at 9-03-2011 03:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Eucharia at 9-03-2011 03:01 PM (14 years ago) (f) i want to ask this question, to the married women in this forum, does your hubby know u are here and read your comments with regards to sex, some of you are soooooo blunt with the wolds like honeypot, penis ,honeypot, fcuk him/her etc. and to the married and single ladies, IF you are to meet any NP face to face, can free say the kind of wolds you say here like fcuk am, Bosom , honeypot dick, lash am, he/she sweet, e no sabi do etc. let me not mention names of the ladies that are soooo blunt with these wolds here.
just wondering
why not mention names to prove it. it will be more interesting if you do that. Posted: at 9-03-2011 03:01 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
superdiva at 9-03-2011 03:05 PM (14 years ago) (f) No be small EWU GAMBIA, Nne u dey wound oooo
MY DEAR, THIS POSTER EEEEEEE, NA CONFIRM IMBECILE. D ANNOYING THING BE SAY, PPL WEY DEY TALK LIKE THIS POSTER EEEEE, IF U GO REVIEW EM LIFE, U FIT WITHER. No Vex too much naw !! You're too Superdiva Gorgeous to dey vex too much. Oya smile small make we know say u no dey Vex again.  I NO DEY VEX, I JUST WAN TELL D POSTER EM LIFE. OYA SEE MY TEETH  I DON SMILE Posted: at 9-03-2011 03:05 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ekechibaby at 9-03-2011 03:07 PM (14 years ago) (f) No be small EWU GAMBIA, Nne u dey wound oooo
MY DEAR, THIS POSTER EEEEEEE, NA CONFIRM IMBECILE. D ANNOYING THING BE SAY, PPL WEY DEY TALK LIKE THIS POSTER EEEEE, IF U GO REVIEW EM LIFE, U FIT WITHER. You are not serious. No Vex too much naw !! You're too Superdiva Gorgeous to dey vex too much. Oya smile small make we know say u no dey Vex again.  I NO DEY VEX, I JUST WAN TELL D POSTER EM LIFE. OYA SEE MY TEETH  I DON SMILE Posted: at 9-03-2011 03:07 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 9-03-2011 03:08 PM (14 years ago) (f) No be small EWU GAMBIA, Nne u dey wound oooo
This kind of Ewu will be very tasty.. Yummy Yummy  This one no fit Yummy at all, na smell go pursue u from am. Posted: at 9-03-2011 03:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Eucharia at 9-03-2011 03:09 PM (14 years ago) (f) this poster na MONGOPARK, so your own work here na to read comments and see who writes this and write that and who will read your on comment.Angel Gabriel. Posted: at 9-03-2011 03:09 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ekechibaby at 9-03-2011 03:11 PM (14 years ago) (f) this poster na MONGOPARK, so your own work here na to read comments and see who writes this and write that and who will read your on comment.Angel Gabriel.
Hahahahahaha, pls ask him for me Posted: at 9-03-2011 03:11 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |