sophiebaby at 9-03-2011 12:11 PM (14 years ago) (f) @ sophiebaby and stanbuttoks.... i don read all una quarrel and i like am bt 1thing dey clear say, the two of una dey feel each other and una dey enjoy watin una dey do so, my Guy toast the girl well, no dey use coner coner, i knw say she dey feel u, bt do am well... Sophie... no mk my guy hungry too much, as u be sharp girl reach, jst try to undastand... una two get watin una dey look 4, so mk una try help unaselves. but sophie... be more diplomatic in ur words usage, that is not to say u can't be blunt.
me feel this stanbuttocks of a tin.... am not here for dating anybody.. but am here to catch my fun. if u o like wetin i dey talk.. my coments or post.. no read no look.. just passtimes up. make i work jari. i will be back for u guys, 50cent, talk to ur girls
nooooooooo no do wetin dem dey pay u for.. come hia come listen to pusspen..
wil brb...sophiebaby ttyl...ignor d muntula wit muntula post
babe abegiiiiiiiiiiiiiiiiiii make i go find my belle
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 9-03-2011 12:11 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 9-03-2011 12:12 PM (14 years ago) (f) lol. nothing dey special abt sophie, just say na bad pikin [/color] abeg mak i hear word, wetin mak am bad pikin  u b gud pikin  mr judge... u just dey wake up from sleep abi? why is it that whenever some say the truth, u ladies calls the person judge? well, is from judging people that they stand to be corrected, so no problem . i dey judge, wetin u go do now? [/color] corect yaself first abeg....u wey dey post abt wht we talk on net.....wht ar u doin here...hw did u com abt d posts... u enjoyd readin and commentin...show ya face, mak i send u da bomb...abeg qunodinga, get me my koboko mak i wip dis pikin nyasi...em own don dey too much hehehehehhehe.. show ya wor-wor face eeeeeeeeeee poster u dey read honeypot and prick hia e dey swit u she don start again, honeypot and prick abi? so e no dey sweet u ? and u are talking abt it i get honeypot and i like prick.. nack ya head for wall naaaaaaaaa u think say e dey pain me ? abi na wetin? i know say u like prick and u get honeypot, and that's what i post there. why are u complaining? ok, u wan tell me more abt ur honeypot or wat? see u.. small pikin.. u register on Np to claim saint and find girlfriend.. shioorrrrrrrrrrr i am 100% committed. who i don toast for here, make that person talk am now see levels naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 9-03-2011 12:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 9-03-2011 12:25 PM (14 years ago) (m) kinkino; There is no need for me to be worried i will report you to Qunodinga she will deal with you for that insult just wait me
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 9-03-2011 12:25 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 9-03-2011 01:00 PM (14 years ago) (m) Onye Nze....Sophey bu nwanyi mmadu o
Nze ibem, abu mu nwoke ndi Mmuo ??  hahahahahahaha echekwam na ibu Nwoke ji nwanyi
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 9-03-2011 01:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Peter_Ade at 9-03-2011 01:10 PM (14 years ago) (m) u guys here no lik honeypot...na so so toast una dey here dey toast babes...infact np guys ar expert in writin toast mesges...pretenderssssssssssss
Kinikini mi no mind d pretenders oooo me i like honeypot pass anytin jare infact na inside am i comot i no cum knw weda na inside am i go pass go. oya, how can i gain access to urs for fortification&sanctifiktion Posted: at 9-03-2011 01:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Peter_Ade at 9-03-2011 01:13 PM (14 years ago) (m) poster follow the link Quickly sophie d link dey mislead person ooo Posted: at 9-03-2011 01:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 9-03-2011 01:14 PM (14 years ago) (m) comon go sidan for dirty.... shioorrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr
na ppl like u dey do pass, womanize pass rape pass and gay pass sef..
i dey like say e don dey pain u ooooooooooooooo. anyways, i can see my point is firm and undefeated. most u ladies wont have month to say this stuff in person. na here una get month, dey corrupt other people. stanbutto or whatever u call yasef.. ASK INEMX , MALLORCA OR QUODINGA.. for confirmation dem go tell u say sophiebaby on NP is sophiebaby Outside NP, both on fone or face to face so my name don enta dis palava atlast..
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 9-03-2011 01:14 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Everything about Naijaplas on this forum is to a great extent false. Under anonymity the women pals can be bold and blunt. @ poster, does your partner know what you have been up to on Naijapals? Posted: at 9-03-2011 01:15 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mallorca at 9-03-2011 01:18 PM (14 years ago) (m) another question
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 9-03-2011 01:18 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 9-03-2011 01:37 PM (14 years ago) (f) Everything about Naijaplas on this forum is to a great extent false. Under anonymity the women pals can be bold and blunt. @ poster, does your partner know what you have been up to on Naijapals?
thank you
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 9-03-2011 01:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Adikpe at 9-03-2011 01:40 PM (14 years ago) (m) Everything about Naijaplas on this forum is to a great extent false. Under anonymity the women pals can be bold and blunt. @ poster, does your partner know what you have been up to on Naijapals?
But you have not answer his question! Posted: at 9-03-2011 01:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 9-03-2011 01:45 PM (14 years ago) (f) adikpe u u don answer?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 9-03-2011 01:45 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kinkino at 9-03-2011 01:57 PM (14 years ago) (f) u b newbie now....wetin u dey demand sophy no. for? ok no shy, just toast e hear...na free world... Posted: at 9-03-2011 01:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
50scent at 9-03-2011 02:00 PM (14 years ago) (m) kinkino u ever say dirty words again, i will arrest u for child corruption
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 9-03-2011 02:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 9-03-2011 02:01 PM (14 years ago) (m) u b newbie now....wetin u dey demand sophy no. for? ok no shy, just toast e hear...na free world...
kinky kedu ka imere?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 9-03-2011 02:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
estilizo at 9-03-2011 02:03 PM (14 years ago) (f) None of my business! >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>
abi oooooo my sister,my name cant be mentioned in such nonsense.
THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST. Posted: at 9-03-2011 02:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
not applicable Posted: at 9-03-2011 02:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 9-03-2011 02:06 PM (14 years ago) (f) lol
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 9-03-2011 02:06 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 9-03-2011 02:08 PM (14 years ago) (m) la lolo
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 9-03-2011 02:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 9-03-2011 02:09 PM (14 years ago) (f) peter ade
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 9-03-2011 02:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |