HISJOY at 9-03-2011 06:43 PM (14 years ago) (f) Stephen u must be a terrorist Posted: at 9-03-2011 06:43 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 9-03-2011 06:53 PM (14 years ago) (m) yepp,more than dat
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 9-03-2011 06:53 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 9-03-2011 11:21 PM (14 years ago) come back here  Na by force? oya you come here. Posted: at 9-03-2011 11:21 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Fashalyn at 10-03-2011 03:38 AM (14 years ago) (f) Na command?
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 10-03-2011 03:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 10-03-2011 05:45 AM (14 years ago) (m) abeg comot 4 road,i wan pass
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 10-03-2011 05:45 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Abolore05 at 10-03-2011 05:55 AM (14 years ago) (f) come back here  y? anything for me? Posted: at 10-03-2011 05:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abolore05 at 10-03-2011 06:00 AM (14 years ago) (f) come back here  Na by force? no mind am jare na only gurls hin dey like talk to Posted: at 10-03-2011 06:00 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abolore05 at 10-03-2011 06:01 AM (14 years ago) (f) Na command?
u don c am? Posted: at 10-03-2011 06:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 10-03-2011 12:08 PM (14 years ago) Na command?
na spice Posted: at 10-03-2011 12:08 PM (14 years ago) | | |
Reply |
iphie at 10-03-2011 12:42 PM (14 years ago) (f)  dis explains alot Posted: at 10-03-2011 12:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
obilondon at 10-03-2011 01:07 PM (14 years ago) (f) solid in fact ur urine na pb4
wetin solid do u na? .... abi u dey vex? Posted: at 10-03-2011 01:07 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
at 10-03-2011 01:12 PM (14 years ago) come back here  y? anything for me?  Nothing for you, you don chop every thing finish Posted: at 10-03-2011 01:12 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 10-03-2011 01:14 PM (14 years ago) come back here  Na by force? no mind am jare na only gurls hin dey like talk to  Na your fort,cuz na only boys you like talk to. Posted: at 10-03-2011 01:14 PM (14 years ago) | | |
Reply |
terryworld at 10-03-2011 01:15 PM (14 years ago) (m) solid in fact ur urine na pb4
wetin solid do u na? .... abi u dey vex? yepp i dey vex cos e be one of d council of elders 4 dis forum yet he dey misbehave.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 10-03-2011 01:15 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 10-03-2011 01:16 PM (14 years ago) Na command?
u don c am?  Abolore wetin you see? Posted: at 10-03-2011 01:16 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 10-03-2011 01:19 PM (14 years ago) abeg comot 4 road,i wan pass
e bi like say una no see terry? abeg make una commot for road make him pass fast. Posted: at 10-03-2011 01:19 PM (14 years ago) | | |
Reply |
terryworld at 10-03-2011 01:22 PM (14 years ago) (m) abeg tell dem oo cos i carry acid 4 mouth and i fit releasd am on their heads
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 10-03-2011 01:22 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 10-03-2011 01:29 PM (14 years ago) I don announce am for them, who get ear go hear , who no get ,go get acid Posted: at 10-03-2011 01:29 PM (14 years ago) | | |
Reply |
solid in fact ur urine na pb4
wetin solid do u na? .... abi u dey vex? yepp i dey vex cos e be one of d council of elders 4 dis forum yet he dey misbehave. hehehehe .... but terry u know say the guy put carri for my sand ..... na him make i wan put sand for him carri Posted: at 10-03-2011 02:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 10-03-2011 06:11 PM (14 years ago) Come solid solid why you dey lie like this? no be only sand you put for stephen carri you also put stone plus con-kiri Posted: at 10-03-2011 06:11 PM (14 years ago) | | |
Reply |