who stole the meat from the cooking pot???????????????????? (Page 2)

Date: 16-03-2011 11:32 am (14 years ago) | Author: rosemary iwezue
1 [2] 3 4 5 ... 8
- jossy4reall at 16-03-2011 10:10 PM (14 years ago)
(m)
Y u dey call my name 4 dis kai tin?
Who counted d meat in d first place?

Posted: at 16-03-2011 10:10 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 16-03-2011 10:37 PM (14 years ago)
All of una na get rat behaviour,
una na meat thieves, ole them  Tongue Tongue
Posted: at 16-03-2011 10:37 PM (14 years ago) |
Reply
- estilizo at 16-03-2011 10:55 PM (14 years ago)
(f)
ok na me steal the meat???

Posted: at 16-03-2011 10:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 16-03-2011 11:44 PM (14 years ago)
just tell us say meat dey hungry you,
aunty bear  Wink Wink Wink Wink
Posted: at 16-03-2011 11:44 PM (14 years ago) |
Reply
- Fashalyn at 17-03-2011 12:29 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Abolore05 on 16-03-2011 04:53 PM
Quote from: chicanorose on 16-03-2011 04:25 PM
but bia fashalyn, chicken no be meat
no b MEAT,
NA CHICKEN CHICKEN B
MEAT B MEAT!
 Grin Grin Grin
Thank u oh jare, no mind Chicanorose she no sabi anytin.

Posted: at 17-03-2011 12:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fashalyn at 17-03-2011 12:34 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 16-03-2011 10:37 PM
All of una na get rat behaviour,
una na meat thieves, ole them  Tongue Tongue
Ah Emejuru u are nt excluded oh!!

Posted: at 17-03-2011 12:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 10:25 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Abolore05 on 16-03-2011 04:48 PM
i dey guess na chincarose cos she don tell me jejely
hw come u no wan admit say u don thief the meat na?
 Angry Angry Angry Angry

but florish don agree say na she, stephen and her husband terry steal the meat na

Posted: at 17-03-2011 10:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 10:27 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Abolore05 on 16-03-2011 04:53 PM
Quote from: chicanorose on 16-03-2011 04:25 PM
but bia fashalyn, chicken no be meat
no b MEAT,
NA CHICKEN CHICKEN B
MEAT B MEAT!
 Grin Grin Grin

okay oooooooo,na now i come understand

Posted: at 17-03-2011 10:27 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 17-03-2011 10:29 AM (14 years ago)
Quote from: Fashalyn on 17-03-2011 12:34 AM
Quote from: emejuru on 16-03-2011 10:37 PM
All of una na get rat behaviour,
una na meat thieves, ole them  Tongue Tongue
Ah Emejuru u are nt excluded oh!!

me be vegetarian,
so am excluded na!!!!!,
from raty people  Grin Grin Grin
Posted: at 17-03-2011 10:29 AM (14 years ago) |
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 10:29 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Sheree on 16-03-2011 04:56 PM
Chicanorose follow too Huh?


but florish don agree say na she, stephen and her husband terry steal the meat na

Posted: at 17-03-2011 10:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 17-03-2011 10:32 AM (14 years ago)
Quote from: chicanorose on 17-03-2011 10:25 AM
Quote from: Abolore05 on 16-03-2011 04:48 PM
i dey guess na chincarose cos she don tell me jejely,
hw come u no wan admit say u don thief the meat na?
 Angry Angry Angry Angry

but florish don agree say na she, stephen and her husband terry steal the meat na

Na them steal the meat,
abi una no see how their tooth be
like lion own, Wink
Posted: at 17-03-2011 10:32 AM (14 years ago) |
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 10:35 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: bodeniyi on 16-03-2011 05:58 PM
I no near pot oo.. na Omotoyosi serve my food.. so no idea on who steal meat make una no accuse me wrongly oo

but abolere say e see u near the pot

Posted: at 17-03-2011 10:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 10:38 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 16-03-2011 10:10 PM
Y u dey call my name 4 dis kai tin?
Who counted d meat in d first place?

no be u mama send to go count the meat

Posted: at 17-03-2011 10:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 10:40 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 16-03-2011 10:37 PM
All of una na get rat behaviour,
una na meat thieves, ole them  Tongue Tongue

including you
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 17-03-2011 10:40 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 10:42 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: estilizo on 16-03-2011 10:55 PM
ok na me steal the meat???

10nk God say u don talk true

Posted: at 17-03-2011 10:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 10:45 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 17-03-2011 10:29 AM
Quote from: Fashalyn on 17-03-2011 12:34 AM
Quote from: emejuru on 16-03-2011 10:37 PM
All of una na get rat behaviour,
una na meat thieves, ole them  Tongue Tongue
Ah Emejuru u are nt excluded oh!!

me be vegetarian,
so am excluded na!!!!!,
from raty people  Grin Grin Grin

u no no say rat don dey  chop vegetables?Huh?Huh???
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 17-03-2011 10:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 17-03-2011 10:46 AM (14 years ago)
(f)
una nefa see d ole Huh?
Posted: at 17-03-2011 10:46 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 17-03-2011 10:48 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: chicanorose on 17-03-2011 10:45 AM
Quote from: emejuru on 17-03-2011 10:29 AM
Quote from: Fashalyn on 17-03-2011 12:34 AM
Quote from: emejuru on 16-03-2011 10:37 PM
All of una na get rat behaviour,
una na meat thieves, ole them  Tongue Tongue
Ah Emejuru u are nt excluded oh!!

me be vegetarian,
so am excluded na!!!!!,
from raty people  Grin Grin Grin

u no no say rat don dey  chop vegetables?Huh?Huh???
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

before nko Huh? for this kind of situation wey we dey na, wey man never see food chop finish, na rat wan see Huh?

dem go chop grass by force
Posted: at 17-03-2011 10:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 17-03-2011 10:49 AM (14 years ago)
Quote from: Sheree on 17-03-2011 10:46 AM
una nefa see d ole Huh?

who you dey ask em?
the ole no be all of una? Angry
Posted: at 17-03-2011 10:49 AM (14 years ago) |
Reply
- at 17-03-2011 10:51 AM (14 years ago)
Quote from: chicanorose on 17-03-2011 10:40 AM
Quote from: emejuru on 16-03-2011 10:37 PM
All of una na get rat behaviour,
una na meat thieves, ole them  Tongue Tongue

including you
 Grin Grin Grin Grin

for where?
Posted: at 17-03-2011 10:51 AM (14 years ago) |
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 8

Featured Discussions