who stole the meat from the cooking pot???????????????????? (Page 4)

Date: 16-03-2011 11:32 am (14 years ago) | Author: rosemary iwezue
1 2 3 [4] 5 6 7 8
- at 17-03-2011 11:13 AM (14 years ago)
Quote from: Sheree on 17-03-2011 11:04 AM
Quote from: emejuru on 17-03-2011 11:00 AM
Quote from: Sheree on 17-03-2011 10:54 AM
Quote from: chicanorose on 17-03-2011 10:52 AM
Quote from: Sheree on 17-03-2011 10:46 AM
una nefa see d ole Huh?

who come be the ole na

na emejuru, e just confess now now

Nothing like confess for my dictionary cuz i no dey lie  Grin

ewooooooo! na who no dey lie Huh? u Huh?

make I go consult my oracle come back

juju woman ,so you carry una town juju
enter forum today ?so that dem no go fit detect
say you follow steal the meat abi?  Grin Grin
Posted: at 17-03-2011 11:13 AM (14 years ago) |
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 11:15 AM (14 years ago)
(f)
begin to confess by thunder and lightning
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 17-03-2011 11:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 17-03-2011 11:17 AM (14 years ago)
(f)
see, you dey try me for here o Angry Angry

make u no let me use the juju for u o

na one time u go just go dey chop grass Angry
Posted: at 17-03-2011 11:17 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 11:23 AM (14 years ago)
(f)
GBAM
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
see watin meat don cause now

Posted: at 17-03-2011 11:23 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 17-03-2011 11:24 AM (14 years ago)
sheree so na that kind juju wey aboki them dey take
make cow chop grass by hook or by crook na you carry come,
you must be an Abokistress  Grin Grin Grin Grin
so you want to make chicanorose chop grass?
you wan turn her to cowstress abi? Grin Grin
Posted: at 17-03-2011 11:24 AM (14 years ago) |
Reply
- at 17-03-2011 11:26 AM (14 years ago)
Quote from: chicanorose on 17-03-2011 11:23 AM
GBAM
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
see watin meat don cause now

you still dey there ?
you no run before she make you chop grass,
you wan turn cowstress abi Grin Grin Grin
Posted: at 17-03-2011 11:26 AM (14 years ago) |
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 11:27 AM (14 years ago)
(f)
emejuru u smoke sheet?Huh?Huh?Huh??
na u go chop grass u hear Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 17-03-2011 11:27 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 17-03-2011 11:28 AM (14 years ago)
(m)
so una don carry thief enter this house abi?...
Posted: at 17-03-2011 11:28 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 11:29 AM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin
ask them ooooooooo

Posted: at 17-03-2011 11:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 17-03-2011 11:32 AM (14 years ago)
krist Na those raty instinct gurl carry am come
them con infect Stephen and Terry ,
plus you inside Grin
Posted: at 17-03-2011 11:32 AM (14 years ago) |
Reply
- florish4love at 17-03-2011 11:36 AM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin
Posted: at 17-03-2011 11:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 17-03-2011 11:36 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 17-03-2011 11:32 AM
krist Na those raty instinct gurl carry am come
them con infect Stephen and Terry ,
plus you inside Grin
oye dey inside?... bia nwokem, if i wan thief meat, na a whole cow i go thief at once...
Posted: at 17-03-2011 11:36 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 11:38 AM (14 years ago)
(f)
tell am Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 17-03-2011 11:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 17-03-2011 11:39 AM (14 years ago)
Krist them dey look for you for jos and kaduna,
you too much Grin Grin Grin
Posted: at 17-03-2011 11:39 AM (14 years ago) |
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 11:42 AM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 17-03-2011 11:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 17-03-2011 11:42 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 17-03-2011 11:39 AM
Krist them dey look for you for jos and kaduna,
you too much Grin Grin Grin
sumtin dey worry you... Angry
okaayyy, na your plan be dat abi... i DHL am back to you...
Posted: at 17-03-2011 11:42 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 11:43 AM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 17-03-2011 11:43 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 17-03-2011 11:46 AM (14 years ago)
Quote from: Kristiantus on 17-03-2011 11:42 AM
Quote from: emejuru on 17-03-2011 11:39 AM
Krist them dey look for you for jos and kaduna,
you too much Grin Grin Grin
sumtin dey worry you... Angry
okaayyy, na your plan be dat abi... i DHL am back to you...

Strong man ,I no say na for neck you go just carry the cows take off, Grin Grin Grin
and na two two you dey carry,dem also need you for Sokoto  Grin
Posted: at 17-03-2011 11:46 AM (14 years ago) |
Reply
- Kristiantus at 17-03-2011 11:49 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 17-03-2011 11:46 AM
Quote from: Kristiantus on 17-03-2011 11:42 AM
Quote from: emejuru on 17-03-2011 11:39 AM
Krist them dey look for you for jos and kaduna,
you too much Grin Grin Grin
sumtin dey worry you... Angry
okaayyy, na your plan be dat abi... i DHL am back to you...

Strong man ,I no say na for neck you go just carry the cows take off, Grin Grin Grin
and na two two you dey carry,dem also need you for Sokoto  Grin

you dey craze ooo... Grin
Posted: at 17-03-2011 11:49 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 11:50 AM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Shocked Shocked Grin Grin Grin Grin

Posted: at 17-03-2011 11:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 8

fire TRENDING GISTS fire

Featured Discussions