who stole the meat from the cooking pot???????????????????? (Page 5)

Date: 16-03-2011 11:32 am (14 years ago) | Author: rosemary iwezue
1 2 3 4 [5] 6 7 8
- Sheree at 17-03-2011 11:54 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 17-03-2011 11:24 AM
sheree so na that kind juju wey aboki them dey take
make cow chop grass by hook or by crook na you carry come,
you must be an Abokistress  Grin Grin Grin Grin
so you want to make chicanorose chop grass?
you wan turn her to cowstress abi? Grin Grin
Grin Grin Grin Grin
Posted: at 17-03-2011 11:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 17-03-2011 11:56 AM (14 years ago)
see the others like florish wey dey hala since yesterday say she steal meat,
miss bear too hala ,chicanorose hala ,shephen also make noise with Terry ,
sheree too and the rest,una na pot meat thieves.
Now una done see a professional meat ola ,the prof him self Grin Grin Grin,
the only man wey dey thief a whole cow,not even one two at a time
carry am for him neck and take off ,kristiantus abeg show your self Grin Grin  
Posted: at 17-03-2011 11:56 AM (14 years ago) |
Reply
- Sheree at 17-03-2011 11:58 AM (14 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked

I rest my case na
Posted: at 17-03-2011 11:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- add12 at 17-03-2011 12:04 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 16-03-2011 11:32 AM
who stole the meat from the cooking pot?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??
no be chicanorose ooooooooo
it could be sheree, maybe stephen, or flourish no terryworld, abi dollymacy, no atunjel, abi na divine project, e be like say na emejuru, or fashalyn, no na jossy4real, or deffney, is like na wbeckly, no na omotayosolabisi, no na emibaby, i see itmomoh and bodeniyi close to the pot, abi na abolere, e be like say na solid, no na aneroade, either na akiolufunmilayo or emmagency, neither propellaswaggs, nor kingtonbrown, is like na brightossy no na omilin or na ogunfunmi,  oa kane_mendez, or estilizo abi mrdon or rezimero.
wwwwwwwwwhhhhhhhhhhhhhhhhooooooooooooooo stole the meat from the cookinh pottttttttttttttttt
please identify your self nowwwwwwwwwwwww

jobless chicanorose ....
Posted: at 17-03-2011 12:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 17-03-2011 12:21 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 17-03-2011 11:56 AM
see the others like florish wey dey hala since yesterday say she steal meat,
miss bear too hala ,chicanorose hala ,shephen also make noise with Terry ,
sheree too and the rest,una na pot meat thieves.
Now una done see a professional meat ola ,the prof him self Grin Grin Grin,
the only man wey dey thief a whole cow,not even one two at a time
carry am for him neck and take off ,kristiantus abeg show your self Grin Grin  

ewu soo oye arah ooo... true true, you don dey mad oo.. Grin
Posted: at 17-03-2011 12:21 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- add12 at 17-03-2011 12:30 PM (14 years ago)
(m)
make i call doctor or na yaba left him go go. Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 17-03-2011 12:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 17-03-2011 12:46 PM (14 years ago)
(m)
addy how you dey?
Posted: at 17-03-2011 12:46 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 17-03-2011 01:45 PM (14 years ago)
Quote from: Kristiantus on 17-03-2011 12:21 PM
Quote from: emejuru on 17-03-2011 11:56 AM
see the others like florish wey dey hala since yesterday say she steal meat,
miss bear too hala ,chicanorose hala ,shephen also make noise with Terry ,
sheree too and the rest,una na pot meat thieves.
Now una done see a professional meat ola ,the prof him self Grin Grin Grin,
the only man wey dey thief a whole cow,not even one two at a time
carry am for him neck and take off ,kristiantus abeg show your self Grin Grin  

ewu soo oye arah ooo... true true, you don dey mad oo.. Grin

Krist so you don show true true?
I dey help you promote your abilities as in namar stealing,
na you dey tell us again say you dey do ewu arah too,
now dem dey look for you for eastern 9ja too Grin Grin Grin
Posted: at 17-03-2011 01:45 PM (14 years ago) |
Reply
- at 17-03-2011 01:49 PM (14 years ago)
Quote from: add12 on 17-03-2011 12:30 PM
make i call doctor or na yaba left him go go. Lips Sealed Lips Sealed

No need for doctor or to carry krist go yaba,
just carry am put for where cow and ewu arah dey,
make him dey perform him thing Grin Grin
Posted: at 17-03-2011 01:49 PM (14 years ago) |
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 01:50 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: add12 on 17-03-2011 12:04 PM
Quote from: chicanorose on 16-03-2011 11:32 AM
who stole the meat from the cooking pot?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??
no be chicanorose ooooooooo
it could be sheree, maybe stephen, or flourish no terryworld, abi dollymacy, no atunjel, abi na divine project, e be like say na emejuru, or fashalyn, no na jossy4real, or deffney, is like na wbeckly, no na omotayosolabisi, no na emibaby, i see itmomoh and bodeniyi close to the pot, abi na abolere, e be like say na solid, no na aneroade, either na akiolufunmilayo or emmagency, neither propellaswaggs, nor kingtonbrown, is like na brightossy no na omilin or na ogunfunmi,  oa kane_mendez, or estilizo abi mrdon or rezimero.
wwwwwwwwwhhhhhhhhhhhhhhhhooooooooooooooo stole the meat from the cookinh pottttttttttttttttt
please identify your self nowwwwwwwwwwwww

jobless chicanorose ....


na y dey jobless!!!!!!!!! instead of u to talk say na u thief the meat, u wan come change the topic!!!!!!!!
bad belle if e easy, create something

Posted: at 17-03-2011 01:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 17-03-2011 01:55 PM (14 years ago)
Quote from: Kristiantus on 17-03-2011 12:46 PM
addy how you dey?

addy no dey,him no get cow Grin Grin
Posted: at 17-03-2011 01:55 PM (14 years ago) |
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 02:55 PM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 17-03-2011 02:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 17-03-2011 03:09 PM (14 years ago)
 Grin Grin Grin Grin
copy cat
Posted: at 17-03-2011 03:09 PM (14 years ago) |
Reply
- lanudja at 17-03-2011 03:23 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: chicanorose on 17-03-2011 02:55 PM
Grin Grin Grin Grin
Close those teeth small... I suspected u cos na u 1st notice say meat dey miss frm d pot  Tongue
Posted: at 17-03-2011 03:23 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 03:32 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 17-03-2011 03:09 PM
Grin Grin Grin Grin
copy cat
same to you
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 17-03-2011 03:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 17-03-2011 03:35 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: lanudja on 17-03-2011 03:23 PM
Quote from: chicanorose on 17-03-2011 02:55 PM
Grin Grin Grin Grin
Close those teeth small... I suspected u cos na u 1st notice say meat dey miss frm d pot  Tongue

mama dey look for her meat, na him i say make i helep her announce. i do bad thing?

Posted: at 17-03-2011 03:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- josiahlawson at 17-03-2011 04:27 PM (14 years ago)
(m)
rubbish
Posted: at 17-03-2011 04:27 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 17-03-2011 04:28 PM (14 years ago)
Quote from: lanudja on 17-03-2011 03:23 PM
Quote from: chicanorose on 17-03-2011 02:55 PM
Grin Grin Grin Grin
Close those teeth small... I suspected u cos na u 1st notice say meat dey miss frm d pot  Tongue

she be number 1 suspect
Posted: at 17-03-2011 04:28 PM (14 years ago) |
Reply
- lanudja at 17-03-2011 04:33 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: chicanorose on 17-03-2011 03:35 PM
Quote from: lanudja on 17-03-2011 03:23 PM
Quote from: chicanorose on 17-03-2011 02:55 PM
Grin Grin Grin Grin
Close those teeth small... I suspected u cos na u 1st notice say meat dey miss frm d pot  Tongue

mama dey look for her meat, na him i say make i helep her announce. i do bad thing?
Ok... na u be mama best pikin abi?
Posted: at 17-03-2011 04:33 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 17-03-2011 04:38 PM (14 years ago)
she be the meat thief in the house Grin
Posted: at 17-03-2011 04:38 PM (14 years ago) |
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8

Featured Discussions