3 disobedient Pikin

Date: 16-03-2011 12:50 pm (14 years ago) | Author: kay
[1] 2
- at 16-03-2011 12:50 PM (14 years ago)
(m)

One woman have 3 pikin, one get big head, another one get tiny legs and the last come get big mouth . dem  mama tell dem sey make dem no climb mango tree wey they their back-yard.  After dem mama don go farm, na him d one wey get big head called the other two sey make dem go climb the tree. As him dey climb am, na him his big head fall comot gbammmmmmmm  4 ground,,, d one wey get tiny legs wan go tell he mama, as him dey run, na him his two legs broke korooooooooooh, the last one say, hah my mama go hear this as he wan talk na so his big mouth blow gbooosahhhhhhhhhhhh

Posted: at 16-03-2011 12:50 PM (14 years ago) | Upcoming
- dollymacy at 16-03-2011 12:56 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 16-03-2011 12:54 PM
olden days small pikin tory
na only TATA dey laf 4 dat one

baaaaaaaaaaaaaad mouth, u know sey u be TATA
Posted: at 16-03-2011 12:56 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 16-03-2011 01:31 PM (14 years ago)
dollymacy get big head,con get thin legs with fat big mouth,
him climb tree con fal,l him head con bust bgammmmmmmmmm
him leg con broke korooooooooooooooh but i no no as him mouth con
use blow gbooosahhhhhh since him head don already bust bgammmmmm Grin Grin Grin
Posted: at 16-03-2011 01:31 PM (14 years ago) |
Reply
- at 16-03-2011 01:33 PM (14 years ago)
Quote from: emejuru on 16-03-2011 01:31 PM
dollymacy get big head,con get thin legs with fat big mouth,
him climb tree con fall him head con bust bgammmmmmmmmm
him leg con broke korooooooooooooooh but i no no as him mouth con
use blow gbooosahhhhhh since him head don already bust bgammmmmm Grin Grin Grin
Posted: at 16-03-2011 01:33 PM (14 years ago) |
Reply
- dollymacy at 16-03-2011 01:53 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 16-03-2011 01:31 PM
dollymacy get big head,con get thin legs with fat big mouth,
him climb tree con fal,l him head con bust bgammmmmmmmmm
him leg con broke korooooooooooooooh but i no no as him mouth con
use blow gbooosahhhhhh since him head don already bust bgammmmmm Grin Grin Grin

my wife dey with me...i go talk later.
Posted: at 16-03-2011 01:53 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 16-03-2011 02:05 PM (14 years ago)
(f)
mTCHew
Posted: at 16-03-2011 02:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 16-03-2011 03:39 PM (14 years ago)
for wetin?
Posted: at 16-03-2011 03:39 PM (14 years ago) |
Reply
- Fashalyn at 16-03-2011 04:02 PM (14 years ago)
(f)
Dis tory has tey oh!!

Posted: at 16-03-2011 04:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 16-03-2011 04:30 PM (14 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked jogging

Posted: at 16-03-2011 04:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 16-03-2011 04:34 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: dollymacy on 16-03-2011 12:50 PM

One woman have 3 pikin, one get big head, another one get tiny legs and the last come get big mouth . dem  mama tell dem sey make dem no climb mango tree wey they their back-yard.  After dem mama don go farm, na him d one wey get big head called the other two sey make dem go climb the tree. As him dey climb am, na him his big head fall comot gbammmmmmmm  4 ground,,, d one wey get tiny legs wan go tell he mama, as him dey run, na him his two legs broke korooooooooooh, the last one say, hah my mama go hear this as he wan talk na so his big mouth blow gbooosahhhhhhhhhhhh


U sef Huh? u too dey fall hands too much

na joke u come call dat one now or wetin Huh? Angry
Posted: at 16-03-2011 04:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dollymacy at 16-03-2011 04:37 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 16-03-2011 04:34 PM
Quote from: dollymacy on 16-03-2011 12:50 PM

One woman have 3 pikin, one get big head, another one get tiny legs and the last come get big mouth . dem  mama tell dem sey make dem no climb mango tree wey they their back-yard.  After dem mama don go farm, na him d one wey get big head called the other two sey make dem go climb the tree. As him dey climb am, na him his big head fall comot gbammmmmmmm  4 ground,,, d one wey get tiny legs wan go tell he mama, as him dey run, na him his two legs broke korooooooooooh, the last one say, hah my mama go hear this as he wan talk na so his big mouth blow gbooosahhhhhhhhhhhh


U sef Huh? u too dey fall hands too much

na joke u come call dat one now or wetin Huh? Angry

no be joke na joking. u too get mouth abi?, my pikin dey crying i no get time na
Posted: at 16-03-2011 04:37 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheree at 16-03-2011 04:41 PM (14 years ago)
(f)
abegi Grin Grin Grin

make e dey crying well well, abeg go gif am bears quick quick o
Posted: at 16-03-2011 04:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dollymacy at 16-03-2011 04:45 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 16-03-2011 04:41 PM
abegi Grin Grin Grin

make e dey crying well well, abeg go gif am bears quick quick o

good ideal i go giv am... i get yoghurt 4 u
Posted: at 16-03-2011 04:45 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheree at 16-03-2011 04:49 PM (14 years ago)
(f)
no be me and u Shocked

yoghurt wey don souer Smiley
Posted: at 16-03-2011 04:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dollymacy at 16-03-2011 05:16 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 16-03-2011 04:49 PM
no be me and u Shocked

yoghurt wey don souer Smiley

eeeeh dis wan no be second hand one ooh...na new one ---oochara---.
Posted: at 16-03-2011 05:16 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Biodun4 at 16-03-2011 05:27 PM (14 years ago)
(f)
you try small sa. u can try more
Posted: at 16-03-2011 05:27 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- estilizo at 16-03-2011 05:30 PM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 16-03-2011 05:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 16-03-2011 05:33 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: dollymacy on 16-03-2011 05:16 PM
Quote from: Sheree on 16-03-2011 04:49 PM
no be me and u Shocked

yoghurt wey don souer Smiley

eeeeh dis wan no be second hand one ooh...na new one ---oochara---.

shaaaarrrraaaappppp Angry Angry

see mouth wey u tey dey talk oochara Angry Angry
Posted: at 16-03-2011 05:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dollymacy at 16-03-2011 06:18 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 16-03-2011 05:33 PM
Quote from: dollymacy on 16-03-2011 05:16 PM
Quote from: Sheree on 16-03-2011 04:49 PM
no be me and u Shocked

yoghurt wey don souer Smiley

eeeeh dis wan no be second hand one ooh...na new one ---oochara---.

shaaaarrrraaaappppp Angry Angry

see mouth wey u tey dey talk oochara Angry Angry

okay i go dey watch u, na so una dey talk at first stage
Posted: at 16-03-2011 06:18 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 16-03-2011 06:32 PM (14 years ago)
wetin do the mouth?
abi the thing don blow gbosahhhhhhhhhhhh?
Posted: at 16-03-2011 06:32 PM (14 years ago) |
Reply
[1] 2

Featured Discussions