Jboy4shezo at 25-11-2008 08:56 AM (16 years ago) (m) Amici.....wetin be this.....ahn an...is this your bedroom...give your number to him and call yaself...were is you two? Wetin concern u, abi na only u see am? Amebo Posted: at 25-11-2008 08:56 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Toks na u spoil pass all.... Posted: at 25-11-2008 09:02 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 25-11-2008 09:08 AM (16 years ago) (m) Onyinyen this one wey e be say everybody don spoil abi some wan spoil u, e be like say u be Reverned sister before o Posted: at 25-11-2008 09:08 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Toks-E at 25-11-2008 02:02 PM (16 years ago) (m) Reply |
rezimero at 25-11-2008 03:06 PM (16 years ago) (m) toks quiet there!!! na from the raw material you from spoil, even b4 you enter the factory Posted: at 25-11-2008 03:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 25-11-2008 03:24 PM (16 years ago) (m)  all of una make una no spoil me o! me wey i be virgin Posted: at 25-11-2008 03:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amici.....wetin be this.....ahn an...is this your bedroom...give your number to him and call yaself...were is you two? Wetin concern u, abi na only u see am? Amebo Jboy,,,recieve your last warning cos u cant stand it... Posted: at 25-11-2008 04:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 25-11-2008 07:39 PM (16 years ago) (m) Reply |
Onyinyen this one wey e be say everybody don spoil abi some wan spoil u, e be like say u be Reverned sister before o
Reverend sister? ...dem no de do?? Posted: at 26-11-2008 06:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 26-11-2008 09:39 AM (16 years ago) (m) Onyinyen na for ur mouth i dey hear o? Posted: at 26-11-2008 09:39 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
@Tok's E...I just dey make fun oh.....whatever is understanding he no fit stand Posted: at 26-11-2008 11:24 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 26-11-2008 11:41 AM (16 years ago) (m) Reply |
Funny... Onyin well done! but the woman sef na wa!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 26-11-2008 12:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sillyjokker... tanx a lot... na so... dat woman don break record oh! Posted: at 27-11-2008 11:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 27-11-2008 12:12 PM (16 years ago) (m) REzi u don first do reverend father work b4? Posted: at 27-11-2008 12:12 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 27-11-2008 01:34 PM (16 years ago) (m) REzi u don first do reverend father work b4?
you no know. na me be the first rev fr for una village na. but una village girls spoil sha oh Posted: at 27-11-2008 01:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
REzi u don first do reverend father work b4?
you no know. na me be the first rev fr for una village na. but una village girls spoil sha oh  na e u go baptize them fine fine Posted: at 7-12-2008 11:36 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 7-12-2008 02:52 PM (16 years ago) (m) you know na. i was only doing my job Posted: at 7-12-2008 02:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
habzee at 7-12-2008 06:39 PM (16 years ago) (m) Dat na d work of God 4ur own testament, Rezi. Posted: at 7-12-2008 06:39 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 7-12-2008 08:42 PM (16 years ago) (m) Dat na d work of God 4ur own testament, Rezi.  bros all join. make e for no loss Posted: at 7-12-2008 08:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |