at 22-03-2011 11:12 AM (14 years ago) see all of them complete for the house. kings and queens from Aproko Kingdom, Amobo ,Aproko una don carry new one come? new yeye in the house  tatafo like you  dem don dey complete one by one, Aproko welcome oooooooo Posted: at 22-03-2011 11:12 AM (14 years ago) | | |
Reply |
see all of them complete for the house. kings and queens from Aproko Kingdom, Amobo ,Aproko una don carry new one come? new yeye in the house  tatafo like you  tatafo ke?....se na slang ni?, na pson mama name u cal so oo Posted: at 22-03-2011 11:14 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
YEYE/YE:ye/: it is the act of yeyering, where by only yeye go they comot for the person mouth e.g emejuru has been yeyering since yesterday YEYECIOUS/YE:ye;CIO,S/: it is the period of time it takes the yeyering to remain in the persons mouth. e.g for the past 2 days emejuru has yeyecious
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 11:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 11:18 AM (14 years ago) na she sabi the meaning , but if you no am,abeg translate make we all no that Amebo gurl word Posted: at 22-03-2011 11:18 AM (14 years ago) | | |
Reply |
 see who dey talk. father of all aprocco
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 11:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 11:20 AM (14 years ago) YEYE/YE:ye/: it is the act of yeyering, where by only yeye go they comot for the person mouth e.g emejuru has been yeyering since yesterday YEYECIOUS/YE:ye;CIO,S/: it is the period of time it takes the yeyering to remain in the persons mouth. e.g for the past 2 days emejuru has yeyecious
you see your self? Aproko and Amebo don finish you Posted: at 22-03-2011 11:20 AM (14 years ago) | | |
Reply |
at 22-03-2011 11:22 AM (14 years ago) you don chop bad tuwoo this morning abi, that is why your face be like Amala Posted: at 22-03-2011 11:22 AM (14 years ago) | | |
Reply |
the guy dey ask for the meaning of yeye, me as a good Samaritan come answer am. how i come tak do wrong
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 11:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
how person go chop tuwo e face go come be like amala? u for just tell us say u dey hungry
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 11:24 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 11:25 AM (14 years ago) Na your food na , me i no hungry Posted: at 22-03-2011 11:25 AM (14 years ago) | | |
Reply |
 say the truth make devil for same
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 11:27 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 11:29 AM (14 years ago) see yeye again Posted: at 22-03-2011 11:29 AM (14 years ago) | | |
Reply |
Reply |
i believe u are in you yeyecious period now
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 11:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
florish love na because i hail terry wen i show, emejuru come dey say aproco people don com. i look like aproco?
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 11:32 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 11:35 AM (14 years ago) chicano You use boiling tuwo bath this morning, con cream with ewedu see as you dey smell ogiri ogirii!!!!!!!!!!! Posted: at 22-03-2011 11:35 AM (14 years ago) | | |
Reply |
at 22-03-2011 11:36 AM (14 years ago) florish love na because i hail terry wen i show, emejuru come dey say aproco people don com. i look like aproco? Na you take number one chair , for Aproko,tatafo like you Posted: at 22-03-2011 11:36 AM (14 years ago) | | |
Reply |
another YEYE talk. how person go use boiling tuwo and ewedu bath? now wey heat come dey
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 11:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bad belle troway troway
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 11:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 11:43 AM (14 years ago) another YEYE talk. how person go use boiling tuwo and ewedu bath? now wey heat come dey
na your way na , that is why you dey always smell ogiri ogiri!!!!!!!!!  some time you dey also smell dadawa dadawa  yeye fowl Posted: at 22-03-2011 11:43 AM (14 years ago) | | |
Reply |